Guente02's Posts
Nairaland Forum › Guente02's Profile › Guente02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 89 pages)
Geeese, @tomi im on dat rusty frosty shizle ohhh man tanks a billion, @v3 u see am i know sat mr. tomi go see me tru maw im enjoying like every one but, na EDGE ohhhh and dat make me to - |
Sum boiz 4 Nl gud die. . . mayb bcoz i had bin gud 2 em b4. But on d oda hend sum of dem na bunch of empty isles. Anyways v3 and tomi na una try pass. But oga tomi u score 9.95/10, da 0.05 goes to MTN lol. |
*yawns wit his zips open* na so 2day biii?@tomi where u dey i waited 4 u 2day by 1am bt no show. @puskin hw work naw. Dat kain tin ![]() |
Kaiiiiiiii na v3 style i ilke pass. . . just sloow but astonishingly steady ehehehe @tomi shey u know say u try me dis morn? ![]() @puskin how work naw ![]() |
Has any1 tried d good old settings of tor? Make sum1 test am sharply and drop results. |
lynxnoon:I have to but na my Uncle's fastlink sim na him dey inside. Puskin can tel u d story. Eheheheg
|
Dnt mind me oh
|
Fellow brethren in His vineyard, I would love you all to join me in prayers about my admission into the university. I have this burning believe that the God that took me to write the exams will perfect His will and purpose in my life. Help a Brother in need. Thanks |
^Go tel d press. Check My Signature. |
hmmm. . . impressive Graph ![]()
|
by MTN
|
Damm Critical ![]() |
@lynx which kain cyber cafe. U cant even open nairaland on em due it slow speed. It typed it wit my fone dat is rocking with BOLT powered by her seventeenth serva thru d firewindows of 9ja4lyfe. Hp ya dig? @skydancer me na heaven sent oh. Im just. . . Im just. . . Kin. . .d, da *stuttering, hitting his tighs and pointing 2 d heavens* passing a msg *stuttering starts again* ac. . .ros. . .s o. . .h. .hhh! Jeeees! |
@puskin hmm, Na wa 4 u oh. Pesin na dey even knw wetin dey happen 4 ur side. @lepaGee hope say no b me dey make ya laugh. |
@shiloh yeh i do even get 80KBps 4 lyke 4-5sec but na on summer times. Yeh i no wan swear but dat 40+KBps dosnt stay 4 3secs, does it? Wel as a dedicated paying member of MTN, i want to sound dis clear 2 yall, please do pay ur browsing fees oh. Una go supprise FBT go carry fellas go Hell *tinking of wat he just typed*. Mayb wen God don judge u finish and u are now qualified 4 heaven, an angel 4rm d syde go just pop out like WaEc page saying "guy! Guy!! *spitting lyke a lasGidi bouy* shey na u dey cheat mtn? Dem say make u pay 10k u com go carry wan yeye indian gurl wey no dey support Socks and d rest, Oya bring ur yarsh make i wallop u b4 u enta dat place wey start with 'H' na u go choose oh" Chaii judgement day i comming oh. Stop FBT!!! *smashes his keyboard on the floor, gives his modem to a begger and gently drops his dv6000 on Oshodi-Mile2 Xpressway. |
Header analysis my bOxers 8-). . . Dnt even knw y im disturbin my keypad. If yf like make him come bk but since arunava's iwp is working then no shoddy dealins. But watin i no wan hear b say IWP don stop while yf stil dey sleep lyke a sick hyena {hope i spelt it well}, na dat 1 go make me vomit. So make we just 4get abi Bro Chris and et al bcoz al dose 1 him dey yan no b watin we 9jrians go chop. Chris and RJ nid to do tins wey go make [b]Y[/b]outh [b]F[/b]ellowship start again. Period. *carries his blanket n covers his. . .* |
taking sum kain measures to make sure MTN dont cheat me. ehehehehe but my are ![]()
|
malikalhaj:begging 4 HSDPA |
i dey beg
|
^^^^ u go kill ya self ohhh |
see ammm
|
![]()
|
IcHIE, u see my offline? |
[quote author=sun_temi link=topic=507554.msg6739162#msg6739162 date=1284277353]He needs to learn from Chris n RJ's mistakes to improve.[/quote]Exactly!! |
since when did i register? I hv been given login details but stil yet i cant login to d site. Anyone in d same boat wit me? Ehem, Tomi di u see my offline msg? |
YF! YF!!, I saw u in my dreams where tomi_ade was enjoying u, wel notin dey happen sha coz i knw u wil soon b bak to real life. *alert* pls and please dnt go paid wit oda webhost oh! Bcoz IWP is at d brink of extinction. So, 4 d sake of ur cheddas better patronize arunava or else {guess its #700 accordin 2 mobinga} *lips sealed*. Wel im rocking wit eti on kEmulator since MTN is giving me 23% on eDge which tantamounts to 5KBps at Old Airport, Sokoto so Im Out til 6pm. Eheheheheheheh |
@shiloh man Y do u bother yaself looking 4 solution elsewhere when d IcHie himself have gat d remedy 2 ur headache? www.plunder.com/v3 and get IDM 5.20precracked. Mehn i don get roughly N2,250 4rm dat software {piracy}. So just visit and get it. |
hmm. . . guys dis is wat MTN gave me 2 day |
@ichie i hv 4 gotten d transcription of dat pseudonym oh! Any how u feel d site ni? Dis 1 wey u dey praise me. @puskin i no see u oh! Afta u go tel me dat tinnnnnnn. . . 4 ymmmmm!!! LoL @viccetty {tomi} sorry 4 d name, its culled 4rm vice city Grand Theft {though looking 4 its 600mb link}. . . Anyways tanks 4 fulfilling ur 6months old promise lol. Ehem!! Can sum1 xplain y i cant login into arunava.in? I hv registered, given pass but guys i cant loggin into d site. Any solns? |
hey dnt get u brov. If u are talking about download speed, a gprs connection can only offer 5KBps and EDGE offering 25KBps (when u have 4 full bars and its stable). But if u are talkn abt anoda tin then state it. Im Out. |
bobo puskin. . . notin do ![]() |
K im a little bit |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 89 pages)
na so 2day biii?