Guykhena's Posts
Nairaland Forum › Guykhena's Profile › Guykhena's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 (of 126 pages)
Hahahahaha see swag,,4 dere mind dem don invent new style,lol,,,see as dem pose,,I sure say na kenya,,see as dem tiny,,,wait who gv dat olamide wannabe shades? |
Beginning times tinz |
Beginning time tinz ![]() |
Mtchew
|
Lies lies lies,,just like in the case of Iyabo,,I heard she's sueing their a$$es up |
..... |
@op me no even know wetin u dey talk about,,,if me nd my crew wan go jand na desert we dey follow,,d only tin wen dey annoy me na ppl wen dey die of thirst,,I think I will make a post on it "Annoying tins ppl do wen slabbing abroad using the desert" mods watch out ![]() |
Na FINAL DESTINATION win am o,,part 1 to 5,,never a dull moment,,just imagine people dieing anyhow by terrible means and no one knows what is behind it |
Why dem no show my pic? ![]() |

