Hansibone's Posts
Nairaland Forum › Hansibone's Profile › Hansibone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 62 pages)
hmmmmmmmmm b4 me i buy phone i dey test am 100% and basically and check d features online first b4 buyin a phone ![]() wats up people |
beep, beeep, beeeeeeeeep MTN malfunction anybodi usin d trick, { DESTROY SIM immediately ![]() } |
men my 6300 dey brose fine oh, but i hate s40 phones, u cant multitask, chiaaaaaaaaaaaaa i dey miss my n72 ohhhhhhhhhhhhhhh. and nay people like ceejay dey pray make dat phone Bleep up, ![]() |
@kaybaba i promise u dis weekend would not pass |
@info n drag so una true true pass d guy reach my side abi? anyway wats good brodas, hapi morning @Ajiareg wat type of motorola do u use and pls make sure u have ur phone tools, if u av does two thins hit me back, its just a one way thin and BAM ure are browsing ![]() @drag person tell me say na power surge affect my n72 screen oh, he said when my batri went low dat i wasnt supposed to try to put on the phone, d batri bleeped up my phone. i for come give u, but i work 8/5 in Ikoyi and i dont av time only in the weekend, wuld see u soon sha, ![]() |
Ya all beta watch d way u spill dem beans in here, weve got big time snitches ready to cut us of dem free stuff. @just2nice u gata limit ur kindness 4 now aight, we dont want to be left in d gutter wen dem network people Bleep up all dem holes. wats wit u?hope u are fine @sisqo, fada n seun where una dey now?wat happened to magicalwap again? ![]() |
[size=30pt][center]THE END OPIN CINIMA[/center][/size] ![]() |
3601, let d bid continue |
@drag d mtn plan D, n i dont av d glo update oh, kindly drop em 4 me, i use dat emulator and one kywer or so, don t know the name jawe, but dual core uses it, men my work is takin me away from nairaland, taaaaaaaaaaaa |
torresita:hmmmmmmmmmmmm ![]() |
@emeka dat count down is a count down to d phones final BREAK DOWN, u know wat i mean, d PHONE would XPLODE, ![]() |
Donseaun:yeeeeee paaaaaaaaaaaaa |
@seun taaaaaaaaaaa, u aint gat rights 2 be dere, get unda a girls skirts ![]() |
@seun na who tell u say we dey trip 4 lasar, |
oh i c |
@drag i saw it jawe, im testin d emulator, i av bin usin it 4 a while now, wit d one dual uses. wats wit u, hope u av d plan D stuff? ![]() |
@seun wasup it u |
@dual is dat true, ? GTBANK gat free sms via web |
3600 goin goin are we giving up the phone 2 just2nice 4 3600, come on people, u can do beta dan dat, ![]() |
@just2nice u dey direct dem come my side abi, guy i kinda busy wit work, hope dey know dat ![]() |
@fada who give u girl? taaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
meaning useless ![]() |
@fada ok now, wit d POWER vested on me i hereby BAN sisqo for 1hr, ![]() do u like it like dat fada |
@just2nice wat wit ur s60v2 process .EXE files? hit me wit full details now, |
@SEUN where are u ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
dude u just dey invite d wrath of some people in here, taaaaaaaaaaaa y did u create a thread for somethin like dis, wen dere is one dat deals wit MOBILE ANTIVIRUS, for ur information JAVA phones no dey catch VIRUS ok, so u dont need an ANTIVIRUS, so SCRAM ![]() |
INFOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO i nide ur help my [size=20pt]3310 [/size] is not BROWSIN ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh! ![]() |





