Hansibone's Posts
Nairaland Forum › Hansibone's Profile › Hansibone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 62 pages)
nope, ![]() |
which free thin una dey find again? ![]() |
Henry234:haaaaaaaaaaaa henry u wan koba mi i no call lysaa name oh, i say Ly****a ![]() |
me wey i no can get 3g phone, wetin u want make i do? taaaaaaaaaaaaaaaa oshikoshi paparazzi ![]() |
@dual true talk jare, let e free dem crackdullheads ![]() |
Mustay:trutalk, but em em em i still like my MTN jare ![]() |
@dapsycool no b ur fault, na d person wey give u free browsin trick nid the boot to his head, cos he no screen d Bleep outa ur ass b4 he gave u, ![]() |
hmmmmmmmmmmm let the biddin continue ![]() |
Mustay:hmmmmmmmmmmmmmmmmm ![]() |
@ako i hail oh? |
@henry those this sound funni, HENRY hacking Ly***a's HEART! ![]() |
@all omo una wan kill just2nice ni?gawd dat boi don do beta work for here oh, anyhow well done bro, ![]() |
yes oh my real name na Robinson Ogberaha, sori i no know my isoko name and i no fit speak d language. @dual n drag na una sabi oh, ![]() |
@ceejay taaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() |
no mind ceejay, at least person don talk say he wan pay 1500 for my N72, i don turn big boi ![]() |
yep lets party all nite, ![]() |
just2nice, omo na work u dey do oh, tank God ure thru wit ur exams, wats cookin? |
omo i don tire 4 all of dis free browsin thin, @shayman i'm so sori, u wont be seein me in AKure anymore, i just got employed in lagos on the 2nd of June, so if u av any problem, we would av to solve it in the house, u actually prosponed ur visits, ![]() |
@all well anyone u guys chose is all just d same, d point here is we just pray dat dis GSM provideres dont close dere loop holes, because wen dey do, all of dem tricks are useless, i av been usin d MTN trick ever since arriving LAGOS, but tonite i decided to use my EM EM S on my PC, well it connected ones, unlike on the phone that it takes ages to connect, ANY MTN RULES, CELTEL RULES, ![]() |
@Drag me i know me FBI now, i b em em em, omo i no know jooo, my own is that HAYPROF must be convicted for HIS CRIME, ![]() @drag are u on PC now? |
Guys,hw much does an n82 cost?N a 150gb ipod |
hayprof:cant u assimilate ![]() |
, After checking the residues found at d scene of the murder, i wuld say d victim died of to much press press. after checking the victims internal system, i wuld say free browsing tricks crashed d victims internal organs resulting to the victims untimely death, before i round up my analysis we found finger print samples on the victim, after careful analysis and verification from our personal information database, d finger prints belongs to HAYPROF so our suspect for the CRIME is HAYPROF Detective DUAL CORE and DRAGNET, please u are now assigned to this job, trace and trail HAYPROF and get him to say he committed the MURDER, ASAP. |
i dont know wats up wit fada lately, he has been behavin funni, @fada is maiduguri fcukin ur brains up? ![]() |
@info and kaybaba why una neva fight now, ? come my blood don dey hot oh, @alibaba firefox browseer is comin out in 2010 0r mayb foretime 2009 |
@honsule ever since i cam back to lagos, i av not tried my hands on the em em s thin, im still sticking to my MTN, wuld check it lata in the day. ![]() |
@drag i neva check my messager, my batri is low and work toooo much, @tobs i wuld give u a link to get d emulator, c ya guys lata |
well, dual core once said sumtin about opera 7.54u2, but it could only open there homepage, i dont know about opera 6, wuld try it out soon, |







