Harryboyng's Posts
Nairaland Forum › Harryboyng's Profile › Harryboyng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
samilo88: Guy shut up joor! You knw wetin dem dey call hating? Who one hate u cos u snap with Davido? I hav a pix of 2face nd I wey we snap when he come my sch abt 4yrs ago. I see no reason to come upload am for niaraland. If anybody get haters no b pesin like u. I for say make u park well bt I nor sure say u get bicycle, so abeg stand well well..Wa Ogbeni chairman..farabale ko calm down..ejo lo fe ro..show me wat u got.. |
..I prefer Da'Grin..may his soul rest in peace..dat niggie was hardcore..bahdt lyrics..Olamide is steppin up..he is d Da'Grin of our time..dats just it.. |
johnnobles: Na wao. Na wetin dey reign for nl. Be this now. Other good topics are begging to make front page na to put nl person wet pose with celebrity. Nonsense ..u fit reason ur padi too nau..find name giv am and we go accept say na celeb too.. |
lalaosky: Nothing do you op.Thanks sure nairalander.. |
St.Frank: ..I just tire for dis haterz oo!!! |
Tolexander: You no dey shame? ![]() Tolexander: You no dey shame?na ur mouth oo!!..anytin u like..yan..okwai?!.. |
![]() sexkillz: [color=#000030]And so what? [/color] ![]() sexkillz: [color=#000030]And so what? [/color] |
ifyalways: Cute boy but please your nails are dirty.U no dey see wella ni?! |
I went to have an Ice-Cream @ Coldstone Creamery @ Admiralty Way, Lekki Phase 1..cool dude..stressed out..had a cocky voice..OBO..
|
..I thought I had a bald-head until I saw Bankys'..o bros..ur head no be for here oo!!!.. |
..3rd to comment..aiming for the top spot soon.. |
..see men weyy sabi levels dey groove..u dey der dey form "fine boy"..holdin 2 chickalas..nna mehn..u dey dull oo!l!!!.. |
Raddie: Just so you know, he drives himself...durin or after been d presi?!.. make una deyy decieve ur yself..Baba Iyabo don dey old joooor ![]() |
Amaaskia: Oh please, she is free to wear whatever she wants. Its the 21st century, its her body, its her name, its her everything. So puhlease, free her! I'd totally wear that and feel beautiful. I guess u got the kaind of "slippers bobby" she is got too..all slacked.. |
..Hehehe..u go fear "former pressy" nau..like say him dey drive..if I hear!!!.. |
iamswizz: rita dominic is married at last? iamswizz: rita dominic is married at last?that aint Rita Dominic..na every Rita be Dominic?! |
..The Pastor shld also to face the wrath of the Law..even if it was true as the Pastor claimed..he shld hav suggested means to set himself free..about a 3-day prayer and fasting..naija and winch winch matter sef!!.. |
Hw abt spendin some quality time wit her and when she least expected u would buyy her sth..buy her..maybe a day afta her b'dayy.. Hw abt spendin some quality time wit her and when she least expected u would buyy her sth..buy her..maybe a day afta her b'dayy.. |
Indomie, boiled egg and plantain.. |
Happie nau?!.. Happie nau?!.. |
..u fit reason ur padi too nau..find name giv am and we go accept say na celeb too..
check out my dude Harry.. I c u hommie, oya front page toooo. @ sexkills shey u dey jealous ni?
..I just tire for dis haterz oo!!!
make una deyy decieve ur yself..Baba Iyabo don dey old joooor