Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 8:23pm On Jan 14, 2017 |
Chumzypinky: Y do i get ds feeling dat Nancy jst made d worst mistake of her life? dat ur feeling no b 4 nancy o...may b u get belle.. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 6:15pm On Jan 14, 2017 |
Angelinastto: This story is classy. Ride on babe! look hu i found here... |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 10:36pm On Jan 13, 2017 |
wow! c tory...angel ya 2 mush o... |
|
|
|
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 1:15pm On Jan 13, 2017 |
dis update short pas pant oo... NYC 1 SHA..and may GOD GIVE U QUICK RECOBARY..and 4rm work wey i learn 4 chemist..minimize ur oza rum goin.. 1 Like |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 1:12pm On Jan 13, 2017 |
Chumzypinky: i'm in luv wit ,my husband dhooor! If u lyk jam, transformer ah cannor drag u 4rm ur husband na..perhaps ah lyk my tinS fresh..*wink* |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 10:27pm On Jan 12, 2017 |
dis woman wan dey make mariage hungry pesin..abeg no kil us wit jealousy o..any coman kontinue d tory..make ah no weda love go change |
Literature › Re: Cold by hatchetman(m): 10:21pm On Jan 12, 2017 |
thank GOD say nancy no die..kip it comin bro 2 Likes |
|
Literature › Re: Cold by hatchetman(m): 8:39am On Jan 12, 2017 |
after tochi and broke playboy ah tink say na only knacking b ur profession..omor dis 1 proove me wrong..omor u gud mehn..nyc 1.ah dey ur bak |
|
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 10:47pm On Jan 11, 2017 |
wch kind mumu kelvin b na..love no dey taya u.. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 10:42pm On Jan 11, 2017 |
|
|
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 9:51am On Jan 11, 2017 |
oh mehn..coman c tory..chumzy nyc 1 chop knuckle |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 9:43am On Jan 11, 2017 |
Chumzypinky: i wish he'd read dis.... i'm sure he knows he's lucky 2 av u |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 8:55pm On Jan 10, 2017 |
|
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 8:52pm On Jan 10, 2017 |
Angelinastto: thanks honey. The yogurt you gave me increased my imagination Abeg take more.. |
|
Literature › Re: Diary Of A Broke Playboy by hatchetman(m): 11:29am On Jan 10, 2017 |
klassykute: ah y na c as u quote a whole chapter jus lyk dat..haba nw |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 10:00am On Jan 09, 2017 |
Chumzypinky: eweeee...y do u wnt 2 marry sum1 like me? d way u sound in writing is not far 4rm ur life style sha? abi? |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 9:55am On Jan 09, 2017 |
angel of days u never cease 2 impress..kai! u kip doin gud..ur immagination ehn....na die.. more mb 2 ya sim |
Literature › Re: Diary Of A Broke Playboy by hatchetman(m): 9:43am On Jan 09, 2017 |
[quote author=klassykute post=52654676][/quote]GUY U MUMU O.. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 6:07pm On Jan 08, 2017 |
GOD PLS make me marry chumzypinky-like gel.. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 4:11pm On Jan 07, 2017 |
omor dis nathan sha get wizdom..gels wILL neva learn.. nyc story egen..kip it goin more mb 2 ur phone..God bless ur family |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 6:29pm On Jan 06, 2017 |
chumzy nyc story ah must say...some gels sha |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 6:11pm On Jan 06, 2017 |
wow.. dis..ur story ehn..nyc 1 mehn..chop knuckle.. |
|
|
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 1:29pm On Jan 04, 2017 |
started dis story dis mrnin wen ah saw it on fp..finally caught up abi na catch up..anyways..madam u gud jare..1 of d best stories..few xters i like it dat way..kip it goin ma'am chumzypinky..nyc name sha..eeh na pesin wife o.. |