|
|
Celebrities › Re: Osas Ighodaro Ajibade's Four Generations Photo by hatchetman(m): 3:40pm On Jan 31, 2017 |
wetin dis 1 dey do 4 fp..nyc pic tho |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 7:21am On Jan 31, 2017 |
mama ur story is on fp...congrats |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 7:11am On Jan 31, 2017 |
dah geh is nowhere 2 b found..hope u r alrait.. GOD BLESS U |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 3:59pm On Jan 30, 2017 |
walai it is paining me d way u guys r all attacking dis guy..make una free am na..u guys r making it intrestin 2 him..its exactly wat he wants..ion tink he deserves dis much attention |
|
Literature › Re: In Love With Her Pastor-episode 1 By Angelsss by hatchetman(m): 11:33am On Jan 29, 2017 |
nyc story gone.. can i say 4 qud?...issorait |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 11:05am On Jan 29, 2017 |
rest well o...tel ur oga 2 make him chill..u wee soon b healed |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 7:27pm On Jan 27, 2017 |
ayam not undastandin wetin dey hapen here o..mama complete dis chapter make ah c..yua duin wel walai |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 3:49pm On Jan 26, 2017 |
Chumzypinky: bt u ddnt have 2 quote d whole update jst 2 say dat na d tin pain am wel wel..gehs dey 4k up walai..*in falz's voice*wehdone ma 4 d starvation |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 8:38pm On Jan 24, 2017 |
Chumzypinky: no b bad tin, una pst no dey preach am 4 chrch 4 una? ah neva hear dah word b4 o.. |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 8:35pm On Jan 24, 2017 |
wch kind bumshot update b dis na.. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 1:35pm On Jan 24, 2017 |
Jellymusty: Mummy Chumzy don't mind hatchetman and winter 22, they don't know that there are children like me here. accordin 2 ur comment ah dey suspect say toto na bad tin |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 11:15pm On Jan 23, 2017 |
Chumzypinky: u get toto wey dem wan take born am b4? *covers face* make i no spoil pple children oo ah ahn? wetin b dis toto wey pple dey tok sef..mama help me abeg |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 11:42pm On Jan 22, 2017 |
nyc job..mama..ayam lovin u walai..more scenes 2 ur immagination |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 5:22pm On Jan 20, 2017 |
khole cannor die o..al dis self acclaimed virgins..hmm GOD IS WASHING U IN HD WITH 4G NETWORK |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 9:42am On Jan 20, 2017 |
angelinastto..nyc 1 u hav kept many pple unidle..ur story make sense gan..nyc work done |
|
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 8:46pm On Jan 19, 2017 |
nathan dey give me joy jare...gels wee neva use their head...mama please coman giv us more o jare |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 3:31pm On Jan 19, 2017 |
where u o...where update na? |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 11:05pm On Jan 18, 2017 |
wetin dat closing sentence mean na? hope say no b tragedy. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 10:58pm On Jan 18, 2017 |
betrayal is somtin ion think i can 4give..nyc story still |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 7:16pm On Jan 17, 2017 |
c story o..chumzy nyc story..tnk GOD say jolade hav bein bleeped up..b!tch |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 7:30pm On Jan 16, 2017 |
angel u cannor coman tel me u av 4goten it o..u mus explain it wel o.. |
Literature › Re: Diary Of A Broke Playboy by hatchetman(m): 7:21pm On Jan 16, 2017 |
souloho19: Big ups..thumbs up...keep it up!! haba nw c smal tin wey u write and u jus hav 2 quote d whole chapter..? |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 11:17pm On Jan 15, 2017 |
Chumzypinky: i hear u sir. Tuale! double tuale 4 u..aw ya chidren? |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 11:16pm On Jan 15, 2017 |
hope say u wee nor skip d honeymoon hapenings ba? cos ahwee lyk 2 c it |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 11:02pm On Jan 15, 2017 |
qasa wil jus b 4min bad gel lyk she can do anitin... |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hatchetman(m): 3:35pm On Jan 15, 2017 |
Chumzypinky: na u gv me d belle na.. na 'maybe' ah tok na.. |
Literature › Re: Red Ashes by hatchetman(m): 3:30pm On Jan 15, 2017 |
always gud..chumzy kip it up and ahwee gve u writer of d year . |
|