Hayprof's Posts
Nairaland Forum › Hayprof's Profile › Hayprof's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 415 416 417 418 419 420 421 422 423 (of 590 pages)
@dwayne, wat a happi ending story, e b like say dat my own story no go gree end, . . |
Some1 shld tell me say na virus dey disturb my fone, so i can do a 4mat sharply, . . |
@dwayne, i swear the link @explo gave is a sure banker, . .dem respect dat site for U.S wella. So, hw yah all been? |
@init, i jst replied, . . @dwayne, ur 10mins neva finish ? @explor, hw far. . @All, i think i am deviving a nu' strategy, it jst popd out of my brain dis morning, . . I want to snd a protuding text to she'. .i need the rite words. .b4 i go spoil grannar. Oya, where u all @? |
mustashfa:20Grand wont get u any where near a E-series! ![]() |
Yes, u try - Pass Mark , ![]() |
@explor, ur story na to confirm ur babe, . .nt hw yah met/hookd up. |
Nokia 1209 - Torch lite ![]() |
I guess MTN sim-swap cost #780 . . #380 for the sim, and you get a #400 recharge card ![]() |
Hmmn, Thats Cool ![]() |
Dwayne:Guy, dinosaur Breast ? u wont even get close. . the basket with water nd the 2yr Old boy bear -bear, I once heard dat on Radio! ![]() |
@explor, wetin b all this Suspense na. . (, .when no be Paloma nd Diego we dey watch) ![]() @dwayne, u don use juju abi, . . . .nd wetin happen?about Blessing, I dont understand her, not even up to 5% . . today she acts rite 2morow, Bt i still av this convincing factor. .for her. (We don even fight small today, lol . .on fone 0oo) ![]() I just like Grandma pikin, She go the[b] figure 8[/b]. . . . .nd I even get Joi, dat one is tryna make everything real . . ![]() |
Markenny:You wan make u transfer to you the VIRUS ?! ![]() @drag, answer me jo ! ![]() |
@Grillz, y dont u tell me about it, shoot me a mail, . . ![]() |
Wats up guys, where r the nite crawlers, bandwidth suckers. .etc ' Just stopping-by to say 'HI' . . |
Yea, Granny don land. .i guess time fir nu strategies. .oya make una put heads 2gether, . . Good morning ya'll. .Have a Nice day. |
@sule, wetin con b ur own? My money don enta una pocket, abi? Wen we have u here, i wonder if u b true lawyer sef,. . |
@grilz, wats the title of the e-mail u snt me, . .i see every1 i gt in my inbox nd i reply every1 dat needs response, . . @stan , hw far na? |
@init, i dnt understand. .pls' snd me a mail. .! |
. .na wetin d guy dey tryna do huhnn? hin wan enta female domicile, . . |
. . .e b like say that ur story dey lead to suspense oo,. . @All, Grandma don land Ooo, chai - |
k,Good. . .u should knw I always WIN! ![]() So, what next pls, go and retrieve ur sim, its always d best choice! ![]() |
Emaka, u again ?! after dis thread don die ?! ![]() |
Dwayne:That one na nu' FASHOLA project -Lighting up Lagos with one Bulb ![]() |
Dude, no b the same u go use d credit, guys u need to think ahead! Dem don knw me for ZAIN office, if my sim blow 2day, i will retrieve it today! N.B: I went to do a Court swearing and affidavit on a Glo line , i no dey use sef' ![]() |
Updates serves as bug OR error fixers on ur device, . . u mite be experiencing some issues on ur fone. . updates corrects dis! ![]() |
@soo, i no knw 0oo ![]() |
Dude, u wan blind me ? ok, the other thing i can see looks like a Wild creature ![]() |
Guy, drop your Part 2 jo' ![]() |
Do u av a contact in Nigeria, where i can buy nd pay on d spot, dnt expect any1 transfering money to an unseen contact, it won't happen! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 415 416 417 418 419 420 421 422 423 (of 590 pages)






