Haywhy's Posts
Nairaland Forum › Haywhy's Profile › Haywhy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 70 pages)
I neva reach self, the molue wey i take just dey shout oshodi!!!too slow ![]() |
Ha! mo saran, mamaid ke! NA u go resemble the mermaid if i be like curse ![]() |
I dont even want him to know Sulu sulu,how are you? , lol |
Zulu if u see that 4 real life wey the thing neva die. Una fit wait? It's scary, ugly every bad thing, |
U be ikamefa true true ![]() |
U can neva be interested. Laaaauryn, i beg help me tell am wetin sulu mean ooo ![]() |
EEeeeeeeeeeeextra what? |
U no believe me, u no fit test me with your wife wetin u won come do? U be sulu true true ![]() See u too like gurl self, if u visit me 4 just a minute @ d church na all reve sis go get bele ![]() lauryn:It seems you dont know d requirements ![]() |
mo n rappin fun yin ni ma ![]() |
No i no dey feel funky na gbasky ![]() |
Zulu u r a liar!!! U don't know book, oya tell me say u na no sabi 20 leaves , 40 leaves & 60 leaves. Wetin come remain ![]() |
@ zulu or you can test me with your iyawo & see@ Lauryn i no look now, se u no see say na anoda side i dey look ni ![]() Ha lauryn |
U self don go recharge with marjuanna abi ![]() |
PLEASE DON'T JOKE WITH THAT ASPECT OF MOI LIFE OO, I'M A TRUE REV !!! The world has come to an end! people no dey believe true revs again. Anyway the bible talk say daradara ni gbo gbo nkan ti oluwa da, nje ti a ba ri oun ti o dara ki a yewo So Uvhe keep admiring her ![]() |
No vex, i just remember say u be pikin ![]() |
Zulu which yansh u dey taaalk. No spoil my religion oo. Anyway i try look am sha, i just no see am 4 where in suppose dey make no body tell dem say rev try luk somefin oo |
Lauryn in be like say you just recharge no doubt @ zulu which yansh u talk say i no see? ![]() |
Is the thing not sweet? ![]() |
Nah, uhm keep it up so far u said its sweet, I don't even know 'cos revs no dey taste am |
U no look like robber but u look like person wey won disappear in to d wall ![]() |
ha! So u dey tell me say u don browse pass d line ema bi si ki ede ma re si ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 70 pages)

