Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 12:11am On Oct 15, 2006 |
@ kiki: uh i go ban u ooo, lol |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 11:51pm On Oct 14, 2006 |
I am preaching the gospel  |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 11:31pm On Oct 14, 2006 |
@ kiki Encourage him to get married |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 10:56pm On Oct 14, 2006 |
|
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 9:43pm On Oct 14, 2006 |
okay. jaybaby is a male  |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 9:35pm On Oct 14, 2006 |
yes ooo take it or leave it jaybaby is a female  |
|
Romance › Re: Why Are Most Men Unfaithful? by haywhy(m): 9:17pm On Oct 14, 2006 |
I agree with you mayne!!! Na dem own worst pass ooooo. That's why i implore u guys to join me as a reverend & avoid ladies games  |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 9:14pm On Oct 14, 2006 |
U too dey lie, if no be mukina nairaland wey dey Bleep up she 4 come deny u 4 here  |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 9:13pm On Oct 14, 2006 |
U too revibrate  I just saw somefin wey u write say 80% of men are impotent How do you know? oya say d truth  |
|
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 9:04pm On Oct 14, 2006 |
Leave d people wey no make dem laugh@ u small na just small oo |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 8:58pm On Oct 14, 2006 |
I be like say u just recharge  |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 8:46pm On Oct 14, 2006 |
can't believe wot?  |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 8:44pm On Oct 14, 2006 |
Mukina2 is signing in soon & if u annoy me i'll tell her to not talk to u  |
Crime › Re: If Nigerian Nabs The World's Most Wanted Man by haywhy(m): 8:33pm On Oct 14, 2006 |
|
Romance › Re: Your Marital Status? by haywhy(m): 8:27pm On Oct 14, 2006 |
i beg wetin chirawe mean ooooo |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 8:25pm On Oct 14, 2006 |
jay my baby i beg tell am wetin forbidden fruit be  |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 8:22pm On Oct 14, 2006 |
Koko koko koko koko koko Na how many times i call you? Jesus go soon come back oooo  |
Romance › Re: Your Marital Status? by haywhy(m): 8:16pm On Oct 14, 2006 |
the guy don see E K O 4 ur profile i don ja lagos gurls na wa oo |
|
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 8:09pm On Oct 14, 2006 |
Most of dem are ladies so why asking me i be reverend! You won make dem hussby fight with man of God  Please stop it! But i gues they are all some where, u know  |
Nairaland General › Re: What Do You Think Of These Pictures by haywhy(m): 8:04pm On Oct 14, 2006 |
@ seun Please new post replying yours is not working on my system |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 8:00pm On Oct 14, 2006 |
& in reality i am i no dey chop forbidden fruit |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 7:40pm On Oct 14, 2006 |
koko i wish una quick recovery oo |
Forum Games › Re: Give The Nairalander Above You A Pet Name by haywhy(m): 7:28pm On Oct 14, 2006 |
3310  |
Romance › Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 7:19pm On Oct 14, 2006 |
Mukinat must have missed the road  |
Romance › Re: If You Find Your Lover Kissing & Cuddling Your Best Friend by haywhy(m): 7:17pm On Oct 14, 2006 |
|
Romance › Re: Guys And Their Lies by haywhy(m): 7:13pm On Oct 14, 2006 |
|
Forum Games › Re: Give The Nairalander Above You A Pet Name by haywhy(m): 7:03pm On Oct 14, 2006 |
elsignoff |
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by haywhy(m): 6:51pm On Oct 14, 2006 |
dolapo if u say so  |
|