₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,711 members, 8,513,315 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 06:37 PM

Toggle theme

Haywire1's Posts

Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 266 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:49pm On Oct 20, 2015
Olami90:
So u can mess with pple's emotion.
lipsrsealed lipsrsealed
I mess with only males emotion, not females grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:48pm On Oct 20, 2015
RemyMartins:
See DonPsymon and Haywire1
https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-happy023.gif

Na u first start ooo grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:46pm On Oct 20, 2015
sholiyz:
I hear say some pepz don dey collect SOR for sch including FET
Bros forget anytin wey u hear, stop hearing na few mins remain to start seeing


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:43pm On Oct 20, 2015
#

MAKE I SHARPLY GET POP CORN SO I CAN KEEP UNA WE DEY WAIT CUL BY 12AM COMPANY


https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-happy023.gif


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:41pm On Oct 20, 2015
ogasman:
make camp full they cnt reject me
Few more mins to 7:45am, ur eyes go clear

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:40pm On Oct 20, 2015
seun305:
I miss bn here....damn
Oya introduce urself

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:39pm On Oct 20, 2015
Sammie2310:
[b]
Who else don receive sms from nysc ryt now??...
[/b




cuz I stil dey wait for my own....
#smiles#
SMS DON ENTER MY PHONE OOO





































SH1T NA STVPID MTN MESSAGE

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:38pm On Oct 20, 2015
donasere:
Since u no gree dohuh



Haywire1 ignore this man make hi drop fine! Or make hin go borno!
U read my mind


https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-happy023.gif


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:37pm On Oct 20, 2015
ogasman:
ogasman, 178
benue , ondo , anambra
Ogbeni, camp don full jare, u need to buy N399 SCRATCH CARD

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:35pm On Oct 20, 2015
ogasman:
Nokia torch de warn me the time is 11:30pm
https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-happy023.gif


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:32pm On Oct 20, 2015
Sammie2310:
I won't even b surprised if d tin no show til friday....





make I wait to see who go first check him own...

#smiles#
It will definitely show tmw

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:31pm On Oct 20, 2015
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]

[b]

LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***
Laxlondon 104***
Goodyboo 109***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***
Lollitapop 106***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***
Holumiedey 127***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***
Aare2050 137***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***
Klasiknonie 107***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***


#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:29pm On Oct 20, 2015
Olami90:
Baba, take heart ehn? Na God wey give na em take am nd He go protect d remaining wey u get...

Olorun lo fun e, oun naa lo gba pada.... Pele, u hear? tongue
WHICH KINDA YEYE PRAYER BE DIS shocked shocked shocked shocked shocked

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:27pm On Oct 20, 2015
#

IF UNA DEY WAIT FOR 12AM CUL NYSC POSTING U R ON A LONGGGGGG THING COS D PERSON IN CHARGE DON GO SLEEP SINCE 9PM

CHECK BACK @ EXACTLY 7:45AM

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:23pm On Oct 20, 2015
jatau7:
tank God say u say dre is notin to gain in lies
Face front angry angry angry

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:19pm On Oct 20, 2015
donasere:
U no suppose tackle am dah way na!!!


We don too dey........



Jatau7 no vex abeg!
He Don dey use lie fall person hand nah

I no like make person dey lie cos there's notin to gain in lies

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:14pm On Oct 20, 2015
jatau7:
pls wats dis?
Bera

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:11pm On Oct 20, 2015
RemyMartins:
Simply change your developers settings to Desktop view
Do u mean developer on Samsung setting

Explain bera

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:10pm On Oct 20, 2015
jatau7:
lolz....haywire1 u go help me check my own ohhh...make I ist book space
Honestly Wat do u gain in telling lies, must u talk wen u know it will end up a lie undecided undecided undecided

U said we can change it to desktop mode in setting, how? U dey tell me super story undecided undecided

Ogbeni I no like make person dey lie jare, it irritates me

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:05pm On Oct 20, 2015
jatau7:
lol...haywire1 u no say u b my oga...how student go dey teach him master. ..e no dey pissible na
Wat r u saying undecided undecided undecided

Teach us, we dey wait

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:01pm On Oct 20, 2015
jatau7:
phone can do it bro....just need to change it to destop mode from d browser settings
Go ahead, oya teach us

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:00pm On Oct 20, 2015
onuwaje:
Ok tnx bro

Make. I watch porn movie
shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:58pm On Oct 20, 2015
onuwaje:
Plss kindly share d link to check for CUL
Tnx
It's d normal portal link nah

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:57pm On Oct 20, 2015
jatau7:
no worry urself bro..
APOLOGISE angry angry

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:56pm On Oct 20, 2015
#

INCASE ANYBODY NEEDS MY ASSISTANT IN HELPING THEM CHECK THER POSTING ON COMPUTER, PM ME NOW COS PHONE CAN'T CHECK IT

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:54pm On Oct 20, 2015
jatau7:
I no dey show....believe or dont believe dat 1 na ur own concern. ...
OBA IRO SECOND I HAIL OOO, BUT WAT DO U GAIN IN TELLING LIES undecided undecided undecided

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:50pm On Oct 20, 2015
jatau7:
u don 4get say na 2day by 12am dem go open d tin....haywire1 and hilsocial don arrange dre laptop n modem with printer like dis dey wait for 12am...
How u knw shocked shocked, if u dey do babalawo u go sell ooo grin grin grin


#

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:35pm On Oct 20, 2015
Marcelinho:
huh
Na dis match spoilt my game nah, both teams score angry angry

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:29pm On Oct 20, 2015
sod09:
sharap my friend angry
Arsenal suppose flog dem like 4-0
But me suprise oooo gringrin
Up gunners
Na who u wan quote?? angry angry angry

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:28pm On Oct 20, 2015
Kingnap:
Na Koscielny + Cech
Uefa set up broke person balls oooo.. I Don plan hw to spend d money angry angry angry

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:26pm On Oct 20, 2015
itoski:
Naso Di's men cut me for weekend no fit play Weser Bremen handicap...Blike na the thunder where boys send follow them enter Champions leaguegrin
Lol

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:25pm On Oct 20, 2015
Ubah1:
He fit dey among the 20% naa
He can't be among, we all b Nigerians nah, die hard arsenal fan sef staked X1 and 12 with prayer


#

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 266 pages)