₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,702 members, 8,513,253 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 04:31 PM

Toggle theme

Haywire1's Posts

Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 266 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:56am On Oct 21, 2015
goldenone:
Iwo lo mo! U don c am before abi?
MANY TIMES ESPECIALLY WEN U DEY ROAD TO COLLEGE grin grin grin.. THE TIN GO DEY SHAKE LIKE ALL THESE ONE NAIRA BALLOONS grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:53am On Oct 21, 2015
donasere:
Hmmm....


All dose lepa wey dey get portable roud booty...way dey stand apart!....

NA FLAT PLATE GOLDENONE PUT FOR YANSH OOO grin grin grin, BUT SHE BE LEPA WITH SWAGG

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:50am On Oct 21, 2015
wailing:
Can we all go and print now? undecided
MR WAILING, CHECK UR CUL ON CRIME THREAD..

GOOD LUCK

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:49am On Oct 21, 2015
goldenone:
haywire1 those in school are yet to drop any info!

THE DAY IS STILL EARLY, WILL UPDATE UNA SOON.. STAY GLUE TO UR PHONE

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:47am On Oct 21, 2015
pascal2young:
gay alert......... : :-Xo
NA BRO TO BRO KISSES JARE NOT GAYISH KISS grin grin grin

I DON'T DO SMELLING HOLES grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:43am On Oct 21, 2015
#

RASHDIMUH, U DON ENTER SCHOOL??

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:42am On Oct 21, 2015
donasere:
If dem giive u admin power u go ban guest join sef
horladmejy:
So you wan begin ban anyhow abi? Smh

NO OOO, I WILL ONLY GIVE PEOPLE A LONGGGG VACATION NOT BAN grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:39am On Oct 21, 2015
#

MISTABIOLA, U DEY VEX FOR ME NI grin grin grin, MABINU ALL NA JOKE NAH, Y U DEY DO LIKE WOMAN NAH.. OYA CHOP KISSES kiss kiss kiss

I NEED U TO HELP ME COLLECT MY SOR OO


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:35am On Oct 21, 2015
Mrbllymer:
Omo ladoke. . . Ow u dtey?
WASHERE OMO IYA, I DEY OOO, U DON ENTER SCHOOL??..

LAUTECH IS NUMBER ONE ON D LIST, NO SHAKING..

OTHERS CAN CHECK LINDA BLOG


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:30am On Oct 21, 2015
#

NYSC WETTIN BE THIS OOOOOO shocked shocked shocked shocked shocked


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:29am On Oct 21, 2015
dossylvanus:
The Silver Back never messes with puny humanoids like you.

U BETA STOP WEED


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:26am On Oct 21, 2015
DonPsymon:
You wey wear dirty boxers the waka you no talk ya own o


grin
Must u let strangers knw that u r gay angry angry angry

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:25am On Oct 21, 2015
haywire1:
#

BUY UR MOSQUITO NET, N600 N600 N600 N600 N600

IBEG I NO GET CHANGE OO N600 N600 N600 N600


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:23am On Oct 21, 2015
#

BUY UR MOSQUITO NET, N600 N600 N600 N600 N600

IBEG I NO GET CHANGE OO N600 N600 N600 N600


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:21am On Oct 21, 2015
#

GUYZ SEE AS STRANGERS DEY LOOK US grin grin grin, MAKE UNA BEHAVE WELL OOO, DOSSYLVANUS GO FLUSH D TOILET JARE, SMELLING SILVER BACK..

DONPSYMON U NEVA SWEEP THIS MORNING OOO

MAKE WE ALL PACKAGE WELL COS STRANGERS PLENTY TODAY grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:19am On Oct 21, 2015
IsiAbuncha:
People dey write Lagos Loading! Akwa Ibom Loading!
Una own still dey load, my own says LOADED already.
Just here to find out those who are coming with me to Awgu, my own na 100% certain already.
Oge adiro ka anyi je be smiley
U HAD A WONDERFUL DREAM grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:15am On Oct 21, 2015
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]

[b]

LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***
Laxlondon 104***
Goodyboo 109***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***
Lollitapop 106***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***
Holumiedey 127***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***
Aare2050 137***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***
Klasiknonie 107***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***


#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]


OTHERS CAN CHECK NYSC FACEBOOK PAGE grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:13am On Oct 21, 2015
yokiti:
Good morning all,
The long awaited moment is here; we give glory to God for His endless mercies.
Hope we all got our preferred choices?
2el, Dej4u and Goldenone; I got your mail and have done justice to it.
@ all, to avoid future spam bot ban, desist from posting the viewers list.
Thanks.
See you later in the day.
BORROW ME UR ADMIN POWER FOR JUST 5 MINS grin grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:59am On Oct 21, 2015
Oliyz:
I don see where d network wey u use write diz one come from, elmisti abeg send am choco make u get correct network.
Bet y grin grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:58am On Oct 21, 2015
#

CUL LINK IS NOW OFFICIALLY OPEN, STREAM 1 CAN CHECK NOW

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:54am On Oct 21, 2015
#

THE PERSON IN CHARGE OF UPLOADING ALL CUL ON PORTAL IS RIGHT NOW ON D COMPUTER...

FASTEN UNA SEAT BELT grin grin grin


SEE AS PRAYERS DEY FLOW grin grin grin

Where's elmisti, I need 5 wraps of chocolate flavoured sh1t

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:50am On Oct 21, 2015
mistabiola:
★★★ See hin potbelly..

Omo sokoto cheesy cheesy

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Werey boy, where u go since nah grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:45am On Oct 21, 2015
Blessedgurl:
senior bros don show
...
Most Controversial yet Funny PCM
Iyawo mi, where u dey last nite wey cold wan wound me

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:39am On Oct 21, 2015
#


Oya, one leg up grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:04am On Oct 21, 2015
ademasta:
Which kind Haywaya be dis one egbami?
U see say u Don old grin grin grin

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:59am On Oct 21, 2015

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:56am On Oct 21, 2015
ogasman:
Shey i for de dance shakiti if i no pay d 3k ni .

This online stuff ni anyhow God go win.....................
Any mago mago wuru wuru i kick u enter geepee tank
Na u go still use am bath from d geepee tank grin grin grin


#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:52am On Oct 21, 2015
ademasta:
Abegi... No be you first date queen Elizabeth? No com dey lie for here... Na my grandpapa mate u be. Tuale! Shun sir!!
I see u sir grin grin grin


#

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:48am On Oct 21, 2015
ademasta:
AT LAST na GODwin o... i don see am!!! i just checked my email now... Not the inbox o, the SPAM folder, i have seen my Grandmama's Callup letter o!!!
Cc
Donasere
Haywire1
Jatau
Goodyboo
Et al
AGBAYA

#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:48am On Oct 21, 2015
tk4life:
ogbeni haywire1 na zaria I dey oo nt lag badt boi
I know nah, ajegunle in zaria. Does d mosquito bit ur head too??

#

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 266 pages)