NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:05am On Oct 22, 2015 |
aattaheer: Both locally trained & foreign,should ensure 2 come with university ID card. Bicycle & Transport allowances will be paid in camp.#CampAdvice #bringbackour3k # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:03am On Oct 22, 2015 |
kenp20: so u sabi chop like this U no sabi chop?? Make I chop ur own join  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:24am On Oct 22, 2015 |
babatawa: Zombie o Zombie Who sold u weed 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:21am On Oct 22, 2015 |
Blessedgurl: Abeg....the size of food flask wey dem dey yarn na which type sef...this one wey dem say make person nor carry small one and the 4-in-one own
Haywire1 # This size, d bigger d food flask d more d food 
#
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:11am On Oct 22, 2015 |
ademasta: Haywire1, TheSpark, Donasere, Gazaliah...all of them go be like KIKIKIAKKAKAKAKOKOKO 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:16am On Oct 22, 2015 |
kenp20: haywire I see u 4 twitter ooo, anyway I feel say something is about to happen Join d #bringbackour3k movement
"No call up letter #bringbackour3k"
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:15am On Oct 22, 2015 |
sholiyz: Where the 45naira for the front of the 3k, #lol Make we dash them
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:05am On Oct 22, 2015 |
#
GUYS JOIN D #bringbackour3k on tweeter fast
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:02am On Oct 22, 2015 |
Blessedgurl: Maybe after that day a meal ticket would be given to us and without it meals wouldn't be given to any. HMM DATS TRUE, WE GO ENTER MAAMI JARE
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:00am On Oct 22, 2015 |
eclipsehemmy: bae dere advice no give us surety say d letter go kum sha. Bt me heard frm an insider dat d act was delibrate tu sabotage d DG by hiz fellow military men so has tu call for his removal as d DG has d man dy block tinx for im pipo. Bfor dem dy gve officers pikin concession tu pick anywer Bt dix guy no gree dem again. I b witness to dat. Bt probably Bfor today end some pipo go start c dere own Bt no b all. ***jux sayin frm ma point of view ND wat I heard frm d military officers around ma barracks neh IF THIS SUPER STORY IS TRUE THEN GOD BLESS THE DG, SO THOSE WEY NO B MILITARY PIKIN NA FO0LS ABI
THIS COUNTRY DEY ALWAYS VEX PERSON WITH YEYE THINGS WEY PERSON DEY READ ND HEAR EVERYDAY.. 
WHY I LAND FOR THIS COUNTRY SEF, CHAIII AND GOD GAVE ME YANKEE OPTION OOO
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:54am On Oct 22, 2015 |
Blessedgurl: They don't know what type of advice to give again.
Haywire1 dey happy as e see that food without meal ticket on the first day. KIKIKIKAKAKKAKOKOKOKO BUT WHY ONLY ON FIRST DAY
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:51am On Oct 22, 2015 |
#
COUSIM U DON COLLECT UR SOR? ?
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:50am On Oct 22, 2015 |
#
I ENTER WITH SWAGG
"SPREAD MAT FOR FLOOR, ELMISTI PASS ME 3 WRAPS"
CUL WILL BE READY BY 8am.
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:10pm On Oct 21, 2015 |
Gnen: I have collected mine CONGRAT BRO, WHICH FACULTY?? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:09pm On Oct 21, 2015 |
psalmistkings: has anyone receives his call up letter? Abeg make una throw the gist of where dem post una go. I cant wait. Here in owerri we have not seen any notification ooo Where is owerri  ?? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:05pm On Oct 21, 2015 |
#
GUYS PRAY FOR ELMISTI, HE TRAVELLED TO CALABAR, WE AVNT HEARD FROM HIM SINCE THEN
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:03pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: Haba trust us nah... We no dey carry last With dat ur small joystick 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:58pm On Oct 21, 2015 |
#
LATEST INFO, WETTIN UNA PUT FOR THIS KUNU,
CALL UP LETTER WILL BE READY BY 12 MIDNIGHT
GOLDENONE HOPE U DON ENTER SCHOOL, NA UR PLACE I WAN CHOP TMW OOO
MY LAUTRCH GOONS, HOW FAR NAH, WHO DON COLLECT SOR
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:18pm On Oct 21, 2015 |
#
MISTABIOLA I JUST LEFT LSG SINCE MORNING, DIDN'T SEE U
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:17pm On Oct 21, 2015 |
#
I ENTER WITH SWAG
I LOVE U ALLLL
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:14pm On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: Those punks for kubwa still d feel themselves  KIKIKIKIKAKAKAKOKOKOKO 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:07pm On Oct 21, 2015 |
#
SO UNA STILL NEVA SEE UNA CUL 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:34pm On Oct 21, 2015 |
mekstaniac: dis just appeared at d bottom of my page Prepare for stream 2 # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:42am On Oct 21, 2015 |
portal01: Any stream 1 ad 2 coming to akwa ibom shuld huk me up on wtapp 08066683234 God bless u.Any stream 1 ad 2 coming to akwa ibom shuld huk me up on wtapp 08066683234 God bless u.Any stream 1 ad 2 coming to akwa ibom shuld huk me up on wtapp 08066683234 God bless u. R u sharing money?? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:37am On Oct 21, 2015 |
jshow: Me too... I hear PASSA don start to they give out SOR am already on my way from Ibadan Yea # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:37am On Oct 21, 2015 |
jshow: I think it's the 1500 alumni receipt Yea # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:36am On Oct 21, 2015 |
zaynab9876: wch 1800 pls?? 1500 + 300 stamping for alumni we paid # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:28am On Oct 21, 2015 |
goldenone: haywire1 on ma way to mosh city i here say e don dey apun zaynab9876: for real whr is it happening??... student affairs or whr sholiyz: Which Faculty be that? To collect ur sor, go with ur clearance form,attach d 1800 teller and ur o'level resultCc All Lautech graduates Cousim Mistabiola Rashdimuh Blym Cant remember other monikers Et al # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:35am On Oct 21, 2015 |
Blessedgurl: kikikikajajaka....see where your mind go... MY MIND IS @ REST NOW 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:27am On Oct 21, 2015 |
sholiyz: Dr said make I no dey take milk again bro, No Vex TRY TO TAKE MILK FROM D REAL SOURCE 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:25am On Oct 21, 2015 |
haywire1: DEAR YOKITI,
IVE BEEN TRYING TO GET IN TOUCH WIT U SINCE LAST WEEK ABT THIS SAME ISSUE ABT DOSSYLVANUS SINCE LAST WEEK.
FIRSTLY, WE ALL R NOT EQUAL IN SO MANY WAYS ND I THINK NAIRALAND WAS CREATED BASED ON BIAS WITHOUT PUTTING SOMETHINGS INTO CONSIDERATION WHICH NOW BRINGS ME BACK TO DOSSYLVANUS ISSUE..
DOSSYLVANUS IS A WHITE SILVER BACK,LET ME BREAK IT DOWN FOR U, [size=4pt]HE IS AN ALBINO[/size], I KNOW U CAN SEE WAT I WROTE BUT DOSSYLVANUS CAN'T SEE IT, SO FOR BETTER UNDERSTANDING OF POST SO PEOPLE LIKE DOSSYLVANUS CAN SEE IT BETTER, KINDLY ADVOCATE FOR DEFAULT INCREASE OF FONTS..
LET SUPPOSE DOSSYLVANUS
CLICK LIKE TO SUPPORT DOSSYLVANUS
THANKS
Cc CRAZYMAN,CRAZYMAN
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:24am On Oct 21, 2015 |
|