Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,523 members, 7,840,223 topics. Date: Saturday, 25 May 2024 at 06:44 PM |
Nairaland Forum / HayZed040's Profile / HayZed040's Posts
(1) (of 1 pages)
Romance / Re: Girlfriend Ask For Condom by HayZed040: 11:26am On May 13, 2022 |
If she ask for money Una go still complain Choose one ogbeni |
Family / Re: I Am In A State Of Dilemma... Should I Move On? by HayZed040: 1:10pm On May 11, 2022 |
Nigerian gals ehn Lagos - Ibadan;long distance relationship(not interested,dem go turn u down ASAP) Nigeria - Italy;perfect kinda relationship I guess 6 Likes 3 Shares |
Romance / Re: How Can I Stop This Girl From Coming To My House by HayZed040: 6:04am On Apr 30, 2022 |
Both of u are In ur early twenties,na y una just Dey fvck without prior agreement.Na one pesin Dey first tire sha but dis time around,it’s d guy first. If d gal doesn’t stop cumming,she go soon carry belle for u 3 Likes |
Romance / Re: My Boss Sacked Me Because Of This Nonsense by HayZed040: 6:00am On Apr 30, 2022 |
Y una too Dey lie Later now una no go let Lai Mohammed rest Fake story everywhere 1 Like |
Fashion / Re: Video Of Girl Sleeping With A Dog For 1.5 Million by HayZed040: 5:55am On Apr 30, 2022 |
Xvideos |
Politics / Re: ASUU Strike: APC Throwback Press Release In 2013 by HayZed040: 5:53am On Apr 30, 2022 |
Make we leave politics,let’s use common sense. Time reach for me to make money,one organization come talk say him need money wey dem owe a long time ago. Govt go get ASUU time after dem finish primaries,make all of una rest abeg 1 Like 1 Share |
Romance / Re: Lady Offers Boyfriend Sex As Compensation After His Car Developed Fault (Video) by HayZed040: 7:30pm On Apr 29, 2022 |
Dobo ki motto start løwø kan Bf Dey calculate mechanic money,gf Dey calculate CTC |
Science/Technology / Re: One Of These Rats Must Have Bitten My Friend (Photo) by HayZed040: 5:40am On Apr 29, 2022 |
Lassa fever on d loose 4 Likes 2 Shares |
Education / Re: Help! Too Much Knowledge Is Killing Me (graphic Images) by HayZed040: 5:33am On Apr 29, 2022 |
[s][/s]They told us that if you go to school, get a good degree you will get a lucrative job. If u get a good degree,u will learn work from who no go school at all |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |