TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:13pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:10pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:09pm On Jan 26, 2023 |
Abeg i dey enjoy am laidis...the funny thing be say Yemi and Blue still Kiss before Yemi enter water oo safarigirl: After all her IGG, see where everything end. Yemi no even beg reach 1 week.
Wey Nene, she should come and teach these girls how to deal with a man. The things wey Ozo see for her hand, he fit still dey get nightmares. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:06pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:05pm On Jan 26, 2023 |
We no dey do side chick for here...she will accept her first wife tag with full chest.. Blue is the second wife...  safarigirl: For her mind now, Blue na sidechick wey wan break her home.
Eventually, she will come to the realisation that she is in a polyamorous relationship, and enjoy Yemi my lover the way he always intended. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 7:03pm On Jan 26, 2023 |
egbon miracle don enter kitchen...when Miracle sef dey iron sock yesterday..how khosi go take am serious  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:58pm On Jan 26, 2023 |
Blue no get wahala...dat one don chop kiss from Yemi before he enter water... na ponmo mouth dey do me and my husband upandan Reussite: Where is Blue Aiva in all of this Khoyemi show? |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:56pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:53pm On Jan 26, 2023 |
E no easy...person wey wan dey on the low... sandra don use her own put am on the way out safarigirl: This party is so dead, Theo don dey cry.
You know as party go bad reach, wey you go even remember your problems so tey you begin dey cry? |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:49pm On Jan 26, 2023 |
Yes na...before Yemi enter water The babe no get stress fitzmayowa: Yemi don kiss blue this early evening, that boy na crook...... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:47pm On Jan 26, 2023 |
Sandra just dey waste |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:44pm On Jan 26, 2023 |
Na wetin i wan talk now... Na why I like blue be that..she don chop kiss when they start party...e don do am be that  .. This one na alomoko fitzmayowa: Khosi finds her way to Yemi...... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:37pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:29pm On Jan 26, 2023 |
which cain party be this |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:29pm On Jan 26, 2023 |
Erica get badmouth sha  I pity laycon die dat night Reussite: That night was a mess |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:23pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:15pm On Jan 26, 2023 |
I swear...I too love Kidd tooo...na small remain make Ozo craze... I too love bad boy..ano get time for serenren...Kidd, Cross  safarigirl: Ain't no way you'll say Kidd had no game.
You know how many women were eating from his hands? You know how many cold wars were brewing because of Kidd? Kidd wey turn Ozo to bodyguard?
Kidd was smooth please, the money was the added icing to a rich cake. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:11pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:10pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:05pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:02pm On Jan 26, 2023 |
why party no go dull |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 5:59pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 5:55pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 5:49pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 3:48pm On Jan 26, 2023 |
Khosi too nonny1212: This camera man is mad. See tasti sweet bwess, e commot am
Bwesses confirmed already Blue aiva Ipeleng Tasti |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:44pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:23pm On Jan 26, 2023 |
Make dem dey console demselves... The babe want Yemi for herself alone but ko le possible... Mrbllymer: This is the funniest thing I have read today, probably you watching something else. Yemi specifically asked her what she wanted to do and the reply was I wish you can like me out loud. he also talks about how he’s not gonna change over-night and most importantly he won’t flirt in front of her yet you claim she understand the game just to make yourself happy. Continue |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:21pm On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:53am On Jan 26, 2023 |
Na dat ponmo mouth she wan use tie Yemi down...  The mouth is only good for lollipop Yemi head sef no correct...see a confirm package in Blue aiva Jay16: See person mouth abeg, woman for that matter |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:40am On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:26am On Jan 26, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:59am On Jan 26, 2023 |
|