Herdsmen's Posts
Nairaland Forum › Herdsmen's Profile › Herdsmen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 107 pages)
Yawns.,! I’m hungry jare.. ....my last boy don Dey follow cows Dey match .. his herds brothers are happy .. boy Dey muscle his way to manhood.. Weather harsh no be small.. Make I send account.. I sell Nunu... |
PDP gallantly sold their birthright... Edo and Bauchi governors are the bigger fools The NWC and the Boards are all snoring hard .. The body is gone.. but the spirit still hovers . Asiwaju is just on cruise control .. with no checkmate |
Yoruba people no send Nigeria constitution as long it benefits them It’s their person in power It’s favors their ideology Yoruba will trash it a million times Make Dey thing just go against any of this.. Yoruba go use their last muscle and breath take go stand for ojota to protest Sing and shout aluta .. Na just say Fubara Na jonzn Ijaw man.. Wike and his impish Yoruba godfather know say he no fit try the nonsense with his fellow ikweere.. talk more of Igbo man.. |
For Wike mind .. those rivers people in the church Na Yoruba people ![]() See as them Dey look like say he’s demented.. and the fool kept blabbing Oya oga Wike .. wetin come be your interest in all this., since your budget Dey FCT.. Wike Na mumu.. Na only Yoruba you fit gather Dey tell this and dem go Dey .. and na only Yoruba Dey support the imp..Na only dem fit relate No be Nigerians Nigerians are way smarter than the loquacious fool |
Igbo are never hated in Nigeria.. Igbos are the strength of minorities tribe.. In every indigenous ethnicity in Nigeria.. igbos are next majority.. if they re hated.. they ought to have been fighting.. but they live side by side with this people for years .. without noise.. Except for Yoruba tribe of western Nigeria.. that sees igbos as competitors.. knowing tmigbos are superiors to them .. base on their ego.. Tell us aside Yoruba people.. Which other tribe out of 450 tribes .. has ever make a foolish statement of Igbo should leave their community Igbos are loved in Nigeria.. wella.. visit the north Have you heard of any yoruba market or Yoruba matters in the North or south south.. ? Igbo hatred is a Yoruba thing.. Take a nairaland survey for a start. Igbos are country topic because of grace.. they carry grace wey no tribe carry They go to interior of any village and in matter of time .. are established None other tribe get am It’s grace.. of almighty on a tribe.. Like the Jews .. but they ain’t no Jews |
No be dey Wike stooge .. PDP chairman selected by Wike and deputy governor The man suppose resign with those commissioners Wike just place his boy boy for every where .. |
This one still the feel important... he go soon wake up Wike your time is just passing.. no say you no sabi wen e pass.. You wan Dey drag xmas speech with Tinubu.. based on you be the first minister of fct Someone should help me tell Wike he’s a major imp.. |
Wait oh But like this Hausa Dey travel for sallah.. igbos Dey move en mass for Christmas Sup with Yoruba tribe ... Both their Muslim and Christians Even the free train Dey empty... Meanwhile Ekiti Oyo Osun Ondo Ogun Are all deserted except for the capitals that are scantly occupied .. the rest Na farm with wooden houses inherited by lizards ..cows , herdsmen.. Yet the proud themselves in culture and tradition.. their ifa juju and local dieties have all migrated to Lagos with them.. Many do t even know their family houses .. talk more of their history.. yet Reno was able to whine them on how ..- tribe of 50million with migration towards home will have their language extinct and funny this Yoruba people started celebrating this .. ![]() Yoruba ought to travel.. atleast visit those derserted villages .. next two years Fulani herdsmen will lay claim to Yoruba land and they will come online to rant and grunt .. While Fulani takes over in reality This is a very hard truth.. But will pride allow them listen |
The noise don Dey drop small small... till the noise maker fades away. Na time .. Others go learn his lessons and the fool will realize how stupid he sound all along |
Wike just have now till 2027 before he expires under Tinubu Any other wish .. is a simple day dream and swimming on air. |
Never4getU:You’re making noise ... same noise awolowo made ..in 65”/79/83.. Ahmed Tinubu made more of it last year and before .. You will soon be fighting nature ... is a matter of time As for igbos Mark it down .. herdsmen said it .. They will govern Lagos before Nigeria disintegrate If you wan rant and grunt .. you’re free |
EmperorCaesar:All wetin you type fit make sense .. but eh no concern me.. I typed what I observe.. and what might be in near future.. Nature has a way of prompting events to change the cause of history.. it has always been that way. |
Two times naw igbos has attempted to take over Lagos.. First Zik under Awo.. it took awolowo introducing tribalism to win Next was Obi.. he won .. the state election for still enter.. if not for same tribalism and tribal violence with open rigging.. As una Dey plan .. others too dey plot.. Is just a matter of time.. events go run neat. Who believe Tinubu the Lagos king and Yoruba god for lose for his home Na time... walahi |
God blessed me this year.. in my fronts.. Very grateful to him .. Thank you Jesus Christ. |
In north .. we say Yoruba get two river.. So they’re neither here nor there.. Only that they know their political and religious masters and will never do pass themselves.. It’s normal to talk.. but make their god go touch that small boy call Tunde” first.. funtua Na very big fish.. talk more buhari and his real cabal Tinubu is just fighting the wind with media.. mefa will work out neat. After all this Yoruba media trial and noise This I guarantee op |
Op go and tell Ejidike Andy uba.. and dia new recruits.. Apc will never ever ever smell government house Awka.. They will only be visitors ... How much ejidike dey pay you for this hustle.. I got fit still tell am to increase am.. actually was with him two night ago at his housing estate house .. opposite las B.. No Dey jonze on top change |
vanbonattel:Amen |
Abagworo:They average Yoruba eats in whole whatever their propaganda machinery dishes them.. without reasoning through.. yet parade themselves as sophisticators.. He will dodge this and come back with another media release .. Seunmg already said he stole 22 . 7 trillion ![]() Yoruba sef |
Na how Yoruba people Dey quick rush to defend the North the baffle me .. If you call north their masters Dey go still quick provoke Same north that don’t give a fvck about Yoruba people.. and will never be got defending Yoruba in any thing Honestly some slaves see their chains as gold and diamonds And do make mouth with it Tueh |
Pakute:Thor? |
Pakute:Normal Yoruba man grunting Next! |
Tranquility2345:Where e Dey happen ? Location.. Na zamfara we dey |
vanbonattel:You Dey mind the Yoruba man.. |
Pakute:Try raise anyhow insult and abuse.. body go tell you Yoruba go insult .. first begin wail |
Ipob we know Ekpa and his bingos remains impish fools |
Pakute:Turench ... Do anyhow and see nairaland plus its mod chop better beans .. |
E hard.. who wan invite me and my family come chop Sunday rice and Monday flex Just 9 of us.. We’re grateful.. If na just me.. e for easy a bit God bless good Nigerians Prayer mat .. and a time piece. |
