Herdsmen's Posts
Nairaland Forum › Herdsmen's Profile › Herdsmen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 107 pages)
Pakute:Wait till i start opening threads upon threads wailing about tribes For now.. You worst pass cobra |
Pakute:For this one mind naa.. OMA4J no be Yoruba .. Person wey old pass mentor.. Tribalism and tribalist.. Bots dealing with fools and imps |
Pakute:A Yoruba tribalist is a criminal... From your posts.. you’re a hardcore tribalist .. a criminal that is bend on destroying this site .. while complaining Hand go soon touch you I hope seun is reading this gibberish from a Yoruba being .. Them wan destroy their site and shout ronu.. This people sef . People and thinking backwards |
Anti spam bots no get sentiment... Unlike some mods .. Exactly wetin nairaland need or we go international.. 🇺🇸 to be precise.. Dem must hear .. Tribalists and bingos |
Tinubu to probe his master ... ... the Yoruba God simply went where he’s hand reach.. before himself go be the first Nigerian sitting president to enter jail. .. Tunde.. same guy that practically banned Tinubu from villa and make sure not even calls went through to Then President.. The Boy made so much billions In dollars, still has his investments in Nigeria all moving freely.. Dem no Dey born slave to well to argue with their masters .. the little boy has much dossiers on druggie more than druggie will ever have on him.. Make una allow the Yoruba god .. fight him mates .. men like Fubara and Wike Na he’s size .. He do anyhow.. plus his Yoruba god , his Yoruba people money, commonwealth he steal, him as a president, media and propaganda will not and never ever save him.. Bayo his spokesman don Dey noise on top the niger delta man.. who say slaves no sabi dia masters.. Even in 21th century. Gej remains the most abuse President..insulted without qualms .. God bless Nigeria |
![]() Yoruba people are pushing Wike to retirement... |
Christistruth03:Average Yoruba will always defend his sla master Nothing new.. |
Make them allow una stay for the place ..,, heheheheheheheheh .., this my bros them sef ![]() Go and live with the communities as others the live with communities for North.. Abi una get different estates una build for others in northern Nigeria ? ..... is a daily market now.. go sell buy .. and go home . You wan Dey live for market .. when you no be sprit |
Is only a political dead man that brags about his strength More like a man telling his wife am the man of the house .. Wike noise and voice betray his loses .. His fears is in those statements.. Wike is gone !!! That’s empty bragging.. He has never bragged like this all through his political life .. He just lost many allies to Fubara .. Wike is not in charge again |
AmazingELixir:k |
Wike talk say no be tribal crises.. . ., when already the izon don already Dey see am so.. Asawana don Dey call.. blood Dey ginger.. wike wan turn am to play.. Yoruba wey Dey support am.. no sabi terrain .. any attempted attempts by wike or Tinubu to rigmarole any thing .. Rivers go burn .. and e go affect “ Nigeria” well Wike no be fool wey Dey soft petal Dey matter .. no be tribal crises. Ijaw vs ikweere.. Yoruba still Dey brag tinubu and F.G. As e stand like this Fubara:100 Wike :0. I |
juvewalex:I can dash you 3 to 5 plot here in kaduna .. to build. .. or run an investment.. |
... Yes so.. .. and it’s so marvelous. Let’s appreciate Asiwaju’s effort To build a better Nigeria Na God dey give power.. . Abi una still the doubt? |
Funny how Yoruba people always call igbos land grabbers ![]() Way be say na dem be the real land grabbers.. Na dem dem., Very soon dem go start to grab houses for lekki, peninsula ikoyi VI E go soon reach like that |
Amanzerosemary:Your prayers are not in vain.. believe he heard you.. keep pushing bro. Victory is of the Lord Please take down the pictures |
Surrender your life to Jesus Christ.. Read your bible well.. Pray pray and pray You need spiritual guidance and support .. I pray the spirit of God gives you direction on how best to conquer.. Try and forgive your mom and uncle .. Enjoy your new life in God. |
Fubara get full working plans for wike for his brain.. He don map everything ... na time to excute remain.. That man no fear wike at all... |
Ekpa Dey arrange men wey go bunker oil... his eyes just Dey for the crude .. From Imo state to Bakassi all na oyel he Dey find Criminal Soon dem Cameroon go get dia time ... |
Better... At least Wike and his Yoruba goons don know dia level on top Rivers matters.. Make them carry their godfstherism and human worshiping go back Yoruba land Is a big no.. for humans in better south. Any attempted attempt from Wike to push more, through the Yoruba god by Federal means will be seen as a provocation to Rivers people and Izon.. and won’t be taken lightly Nigeria as a country will feel the effect. Na make everyone Dey properly guided and forget media noise Asawana Dey call.. men don mount .. no be chides.. some Dey see opportunities for this kind matters Na who no go .. get long mouth. |
Philipponzaghi:Typical gibberish from a Yoruba being.., Dem no Dey ever make sense |
Me Dey observe those Wike’s commissioners with one eyes .. Soon Fubara go arrange his own men put.. na little time we go begin get correct info.. Commissioner just Dey talk wetin Wike tell am .. no be Fubara talk |
If no be say na Bala talk am.. ... walahi the matter is so shameless. Ogbeh and my Boss really did heavy damage to PDP.. Whichever way.. Dem don already the cut Wike tail from Rivers .. and by next 2 years.. dem go cut am finish.... that’s the reality. Asawana don Dey call.. even Wike don fear fear.. as for Yoruba people jumping up and Dan on top Rivers matters.. Aside Yoruba as a tribe ... no other tribe in Nigeria believe in hiding behind person .. or rather slavimg for one godfather .. dem no Dey hail person pass human being .. Wetin we dey talk be say.. Wike control for Rivers .. don reduce by 50% within two days .. plus Yoruba tinubu minus Yoruba tinubu every man don wake .. asawana don call men mant.. Now e don make it easier to roforofo Rivers .. since federal wan join matters .. No be internet talks .. Men Dey ginger Dey vex.. and if you know..Alpha .. even Egbesu Dey thread |
![]() Druggie will love this |
Yoruba people are solidly behind wike.. Their love for slave master relationship is top notch.. they do much love godfatherism and won’t mind if others join in slavsimg for one godfather Rivers state must be free |
Yoruba people are supporting wike |
seeme2:Your life is ruined already.. anu! Ezi ofia Typical Yoruba boy .. only to curse and abuse your papa teach.. Nama For typing this .. your generation is ruined already |
