Holaz4real's Posts
Nairaland Forum › Holaz4real's Profile › Holaz4real's Posts
1 (of 1 pages)
pls wen saving new contact on my phone,instead my fone sud ask maybe I wnt 2 save it on fone or sim card,it saves on gmail acc straight |
Jeysmart:bro I no fit see moi app folder,pls 4 wich folder I fit see m 4 moi internal storage,I cn jez play dem |
pls ouz,moi infinix nt displayin moi contact name,it only shows no n I Ve remove n add bak moi Google acc still nt showing,pls hep oda tin z dat 4 wixh folder I fit see all ma app cos I ain't seein ma app...buh I can play dem sha,I cn only see dem wen usin sender or play store |
Pls,has it nt bein paste online,anyway bro hep me check my name olatunji olasile oladare |
@obabila,is d supplementary list nt comin,buh i tink after merit na supplementary remain,wetin be dis news of no more list,laspo wnt kill persn be dat ooo |
Codedfamo: 2morrow na Thursday ooooo abeg make abuja no turn to abuja for us cos day talk say na abj den take d list go say na 2morrow den go release am....... Nw me dey wait gidigando u mean anoda list is coming 2mao@ obabila,shed more light 2 dis na,are we 2 wait 4 anoda list again,or go sit down cos we re lukin up 2 God |
Bro bowale,hep me check my name,olatunji olasile oladare,35433174GC |
@obabila,ow was ur day my oga at d top,@bowale,ow cn 1 no wether he z in ikorodu surulere or isolo,cos of dat ur post dat u said dae ll be groupd |
1 (of 1 pages)
[color=#990000][/color]