HonourablePomk's Posts
Nairaland Forum › HonourablePomk's Profile › HonourablePomk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 50 pages)
Mprex: yesYou look soo beautiful...Can we please talk privately i do whatsapp pls kindly drop your number... |
benromeo39: wetin do the club? Na omole and bamboo plaza I dey enter for my clubbing, sometimes I dey enter club o and ziggies for magodo.Message me for whatsapp we go talk tomorrow good night bros |
Mama emeka abeg your soup dey burn |
benromeo39: HonourablePomk, which one be that?na one club for that berger side beside frsc station near grammer school |
pweedyuz: nd hw does it concern u exactlysmall small na hafa |
benromeo39: HonourablePomk, wey d contacts wey I say make u share via whatsapp?Guy no be so alotta ma mind dem gals sef crazy shey u know nucfam |
chue: My kinda personlol |
pweedyuz: nd how are u so sure dat d way u worship/wat u believe in is d ryt one nd d ryt path to followThe bolded too much of romance section dey worry you |
Neldrizzy: hahahahahaha as 4me, as long as yu are funny and co-operative, am ok...... Yu must mak me laff at all time, i love 2 laff a lot, i love 2 joke and stroke person!!! i play music a lot..Na so but my popsy don say na hostel things |
Neldrizzy: Lolll who be this 1 naaaaa ? Guyyyyyyyy!!No be small thing ooo on a serious note to find room mate wey go suit you go hard |
[quote author=Mprex][/quote]Is that you on your dp |
Make this girls talk na cjpresh,kulkatty,abel14 hafa na |
Neldrizzy: me vex?? Loll, last tin on ma mind! Only kids does that!!! Well you don't know me yet! You are a newbie herelol newbie |
benromeo39: lol, onto yakoyo blood of that year.na so sighted |
abel14: yup |
/ |
benromeo39: between the both of us, who wan influence who? If u wan play ur song, u go use ur headset, the only problem go be the woman part, cos we go need timetable for when u go take bring ur babe and when I go take bring my babes. That's all.Bad guy |
Great |
benromeo39: I dey interested die.hehe u no go wan die e go too influence you |
Okay |
jamestudur: lawMe politics we dey same lane |
jamestudur: lol no am not anymore: thats frustrationlol just joking what course |
CynthiAcee hafa |
jamestudur: Hay guys, am am new here, I scored 65 aggregate and am possitive to get admission in the second batch,Roommate thats cool but i SMOKE,DRINK,PLAY MUSIC ALL NIGHT,GO CLUBBING DURING WEEKENDS,BRING GIRLS ALMOST EVERY DAY INTO THE ROOM are you still interested |
SPEECHLESS AT THE MOMENT |
nairaman66: Which of the gods, sango?You suppose know na |
abel14: see u on d oda side.Hello |
Funny but True segment |
abel14: on whatsapp..??Hafa |
Frontpage no dey hungry people again sha since no comment ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 50 pages)
