Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 2:19pm On Nov 18, 2016 |
spixytinxy: God save u, mo ti fe tu asiri e tele Bea gist me wat is d ASIRI#Am listening |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 2:16pm On Nov 18, 2016 |
DTOBS: Small pikin for mouth nah... You better talk when the real wedding is, so that at least I will donate all the strolls for the day!  Hormobolanle, I try abi I no try...? u no try at all at all |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 9:01pm On Nov 17, 2016 |
DTOBS: So u no even get liver...
Kikikikikikikk  if I punch u ehnnn!u go fly from LAGOS GO MEET ANGEL FOR ABUJA .BABA ILE OOKAN |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 5:31pm On Nov 17, 2016 |
Angelinastto: uses head gear to tie waist. Biah Hormobolanle wetin you just say do my husband mouth? No let me change am for you o! no change am abeg LipZipped** |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 5:28pm On Nov 17, 2016 |
Angelinastto: uses head gear to tie waist. Biah Hormobolanle wetin you just say do my husband mouth? No let me change am for you o! Lol*Lip zipped |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 10:53pm On Nov 16, 2016 |
elskillful: . LOL dtobs i still be small pikin O y b bad boy u kn d kin engagement dem dy talk? ya mind too dirty beta GO wash am with HIPO,lera u go say u are a small pikin bro DTOBS ur mouth is running like tap without control ,if I re-customize ur name ehnnn |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 10:43pm On Nov 16, 2016 |
Lankyannie: kai,dz ma wide mouth don land me in2 buhari trouble.ma american lady no vex 4ur pikin abeg.na buhari hunger dy cause all dz things ooo.abeg i rely on dt ur tuition fee ooo. Lol well make I dy think am Titi next year i suppose reply u wedq i go still do abi I don para ric ground |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 10:35pm On Nov 16, 2016 |
DTOBS: See husband and wife... I SMH for the two both of you...
Meanwhile: Angel told me she was coming for your engagement! She is not back yet. Where did you put her? Angel is a bad anty i hide am for wrapper if not d intervention of my IÝÄ oko she for she dy der gave her bag to put d money given to,aunty angel dy pocket money |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:55pm On Nov 16, 2016 |
elskillful: FTC.
sh!t nothing happened in that room.
why is nancy offering him a ring,she don tear eye
nice update but sometin was supposed to happen inside that room i agree with you jare.
wey i even pursue DTOBS say make e go slip
chaiiiiii
am will tell my dadi for u |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:55pm On Nov 16, 2016 |
elskillful: FTC.
sh!t nothing happened in that room.
why is nancy offering him a ring,she don tear eye
nice update but sometin was supposed to happen inside that room i agree with you jare.
wey u even pursue DTOBS say make e go slip
chaiiiiii
am will tell my dadi for u |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:31pm On Nov 15, 2016 |
Lankyannie: bros hormobolanle,thankings you 4fellthn in love with d languages.sebi u knw say na recession period we dy so nii.u will aff 2pay ur tuition fee b4 i consideration u.wish u api learningz in advancement. chaiiiiii Bros kwe in fact I dob vex I no learn again. c as u change my genda u are konchestless fah  Lankyannie: bros hormobolanle,thankings you 4fellthn in love with d languages.sebi u knw say na recession period we dy so nii.u will aff 2pay ur tuition fee b4 i consideration u.wish u api learningz in advancement. chaiiiiii Bros kwe in fact I dob vex I no learn again. c as u change my genda u are konchestless fah |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 7:33pm On Nov 14, 2016 |
DTOBS: Eskillful, Oya dust your CV... Work don show?? 
Wait! Hope no be me u wan go learn pidgin for...#TrailerJam oooo... Eskillful tel u say hin dy fine work?
abegi I no dy part of people u go dy use trailer threaten o,cos I get budozer
power pass power o |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:49pm On Nov 14, 2016 |
Lankyannie: aunty angelina jolie,iyaf captivated me with dz ur mouth watery story,have bin reading since widout commenting cus am an ordinary guest bt things av changed,am now a member only 4 u moi aunty.i kukuma comot my future nysc cap for u joor,u geh real talent in writing nd in d oda room.buh dz ur suspensement iz barbing ma hair here oooooo,ma fone is nw ma daily companion cus of dz ur swt tory.buh beans 2ur akara and more wisdom to dt ur charp brain.u be real bae(abeg e geh 1 5n bobo wey i wnt mk im marriage u,leave dtobs cus im no geh shishi). .I have fellth in love with ur pigin o,abeg b my tutor so I go fit yab some people codedly*didn't mention name o |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:44pm On Nov 14, 2016 |
DTOBS: Hmmmmm... But aunty you can lie ooo... Which mama? You wey be say na inside cover cloth you dey always dip your phone anytime you dey whatsapp with *him*
Anyways, am going to sleep... I will come back when they are about to dress... Thanks for the advice too!! ha c dis alakoba broda o wic him?though dy fine but Neva c so anybody wey won apply,vacancy dy.APPLY WITH IN |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:41pm On Nov 14, 2016 |
DTOBS: Aunty, which result? U set any exam?  But you like food no be small oooo Lol wen she say u dy c plenty tins in d oza room.n u sabi d tin wey dy follow dat kin tin*wink |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:37pm On Nov 14, 2016 |
Angelinastto: lol how many people stand with dtobs? Make i fast forward to the next chapter? (pretender of life ni dtobs. The things wey him eyes on see for the other room no be hea r o) n nobody even try am Dtobs go slip by d tym u go wake she go don do finish though my mama sy make i no dy read bad tin,well i kn she will understand |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:33pm On Nov 14, 2016 |
but angel u fall my hand o
na kelvin I bin day excited expect but all d same baba God b ur muscle |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:31pm On Nov 14, 2016 |
 Angelinastto: lol how many people stand with dtobs? Make i fast forward to the next chapter? (pretender of life ni dtobs. The things wey him eyes on see for the other room no be hear o)  Angelinastto: lol how many people stand with dtobs? Make i fast forward to the next chapter? (pretender of life ni dtobs. The things wey him eyes on see for the other room no be hear o) ho blood of ZAKARAYA! uhn na WÄ o.abeg na result I dy wait cos of d rice wey go cum with am |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 11:29pm On Nov 13, 2016 |

iyaf recustomiz DTOBS NAME
BUT come to think of it dbtos fit him beta#Lol |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 11:26pm On Nov 13, 2016 |
Sister 3GBOSA!!! FOR u oooje
no mind me. I dy sleep
Kelvin is a boy evaf cumin bak
make I just fold my hand dy observe |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 11:24pm On Nov 13, 2016 |
girlhaley: What is za oza room?
Aaaaah......aunty angel.....u haff join bad gang
U are a bad child......I don't know za oza room o
Kelvin don show......Action wan start na......more akara oo.....aunty angel My sister za oza room is a long story but wat I can say is, it was created by angel n dbtos. n it purpose is to....*clearing throat.angel we're u? kon n help me finish am,E too big for my mouth. Neva won die Cos dbtos fit send trailer com now |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 3:25pm On Nov 13, 2016 |
Angelinastto: ama dreaming? Danhumprey? Is that you? ummmmm.u cannot understand, danhumprey don go dagboru daz y u.no dy c am arud again Abi make I talk?@danhumprey   |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 2:52pm On Nov 13, 2016 |
DTOBS: Have you forgotten that, that's one thing DTOBS don't do! I don't lie... Not for anything...
Aunty Hormoborlanle will testify that I was at the place at the said time... uhn SMH UNCLE DTOBS ME DIDN'T SAY ANYTHING O |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 9:44pm On Nov 12, 2016 |
|
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 9:41pm On Nov 12, 2016 |
DTOBS: Lol... Sister, I was at the VVIP section nah...
Ugh sisterrrrrrrr .
Lol I go say dem talk so.*yinmu |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 9:40pm On Nov 12, 2016 |
Angelinastto: lol, oya show, elskillful is free for now (no be me talk am o). Lol leave dtobs for me,he go hear am.... So tired today sis, if you see the way i was dancing inside my aso ebi. You will spray me your last million. Abi I don spray u ni.u wey go owanbe no kari me ur hand bag follow bodi chaiiiii diaris God o |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 8:22am On Nov 12, 2016 |
Dis anti angel is a bad anty o she want to kill dis poor child with her suspense but God will not gree for her. anyway NEXT!!! |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 8:19am On Nov 12, 2016 |
[quote author=elskillful post=50957257]Jordan wants to make his own proposal. any lady ready for marriage in this thread pls come out so i can make my own proposal. angelinastto nice update i would like to make a proposal to you as well
I won show face bfr but since angel is involved abeg make I park well o I nor fit shorogun |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 8:15am On Nov 12, 2016 |
DTOBS: Waited for you till early this morning at the VVIP section of Quilox... Ha!*coverMouth.Angel don't mind him o,I was der ni didn't c his shadow talkless of him uhn Brooodaa |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 6:26pm On Nov 10, 2016 |
I Kip on loving dis story n d writer with every update. Wait,Wu b dat wey won dy use style style propose to angel for dia?No try am o cos she has bin taken already by my brother Abi Angel I lie? So BRO park well |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 5:58pm On Nov 10, 2016 |
Angelinastto: haaaa Hormobolanle iyaf kill me. After using my whole salary to sponsor your educative? You are now saying you cant speak, spake and spoken grammar?? Lol never vex Der is still hope.I c light at d end of d tunnel |
Literature › Re: IN The DARK (A Story Of Love,betrayal And Survival) by hormobolanle: 5:56pm On Nov 10, 2016 |
Angelinastto: lol i thought you wanted war! hmmmmmmm.BLESSED ARE D PEACE MAKERS |