Hormobolanle's Posts
Nairaland Forum › Hormobolanle's Profile › Hormobolanle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Jane1234f:Daz y I love you. we are on d same train of thought #THUMPS UP |
jagugu88li:Lol ![]() ![]() ![]() I reserve my comment |
skillful01:u always bring out my teeth even though I don't want to bring dem out. u will go on sabbatical n I will b here waiting Abi? chaiiiiiii broda u are standing on a LOOOOOOOONG TIN ![]() |
Njokunonsochukwu. I dy gbadun dis Tori
action n suspense is killing
kip it up.awaiting update oo |
Adesina12:ha it is not me Biko, me will now wait for someone on sabbatical leave wen guys dy queue ..n even people wey dy chase property wey no b der own e.g hadamp*** n cute guy like Dtobs dy#dat one head go dy swell now. hope Skillful01 didn't hear me say dat? |
cyber5:hnnnnnmm u created two lane n it is causing traffic sir |
Hadampson:na u talk am by urself na Abi u c me type anything like dat Abeg ooo![]() wen I hear am self I just lost ![]() |
Oya place ur order. at ur service but no do ojukokoro like some people o grandpa StephenGee12 coman update Na abi Kimberlywest pregnancy is affecting u ni? ![]() |
Adesina12: ![]() ![]() ![]() dis broda self use style wicked small o Hadampson self talk like beta persin Issokay....... |
Hadampson:wait is all does names for me n me alone? na Wa ooo some small small pikin no won dy get respect again o Issokay....... just know dat I will soon come for ur balls #in yewandequeen's voice |
stephenGee12:u kn say u suppose pay fine? Na now u just remember say one girl dy wey dem dy call hormobolanle Abi? I will sha read ur story with love ![]() |
talk2saintify:Biko bcoz of wat na den Don give u death sentence na hin go make u order for Dat kin tin? if Na so oda guess dy ask u go c anything chop? Biko shift make I c road even pure water self I no go give u ![]() |
he said Dat his mentor ask him to go on break
n he will b back after d break Wic he did. d question now is
should d oda person accept to continue with the relationship? |
Pls guys I have a question n I will need ur contribution on d mata YOUR FIANCE/FIANCEE TOLD U DAT HE OR SHE NEEDS A YEAR BREAK N AFTER DAT ONE YEAR D PERSON CAME BACK SAYING U SHOULD CONTINUE THE RELATIONSHIP BIKO WILL U CONTINUE ![]() queenitee Kimberlywest kimkardashian Evajael Mayreeyam Skillful01 Whocarex jane1234f Shewrites Rachelfst johnsown1 eniqurl cyber5 prince007 shakyroh320 adesina12 toyin223 igit270 tsmart360 Emperor380 yewandequeen n Dtobs surestG coman Dasi d talk wey dy ground ooo cos me is coman b confusing |
c dem dis one oo pls gayism is not allowed Daz if deris anything English like that Hadampson n prince007 beware! Emperor380 kuse Oluwa. me will just lip on observing d foolishness in d @of Sharon's father |
:oWow am blushing ooo. u are forgiven from d yansh of my heart I forgive u. let's c d outcome of Tom n Amanda pregnant Kimberlywest coman read o,Whocarex Mayreeyam Skillful01 sweet@ were are thou |
I will just b here observing people that love claiming Wat is not derz
Skillful01 oko MI I love u from d yansh of my heart, ekuro is alabaku ewa ![]() hope dis story will make sense o, sweetheart Mayreeyam coman join me |
Jane1234f:yes na. na me reach to talk am n I no dy talk Wetin I no c, even Kimberlywest self no fit tell me say she Neva swallow something ![]() av not bin online for some days now Biko Wat is supin ![]() |
Emperor380:Grandma biti bawo na Hadampson b grandpa o me dat just start my aye Biko Abeg no Kon pour sanSan for my Garri o All d same Tanku |
Hadampson:Now u just dy talk no d name should Kari Atleast 1letter from everybody name Q_queenitee E_ Evajael S_ StephenGee12 K_ kimkardashian J_John**** E_Emperor380 P_mhizgap H_Hadampson A_Hormobolanle aka queen_ATP R_ Rachelfst W_whocarex Ehn nn Biko people der der name is not der don't b vex Oo u can modify n add ur own cos I have small memory card ![]() so wu will help me pronounce d name? QESKJEPHARW wow Issokay........ Kimberlywest Biko am not ready for one not to talk of six! ha queenitee did not even know, well Daz y am here ![]() me haf started my countdown o |
chronic heartbreaker am still OBSERVING....... but kimkardashian I Neva no kn say u Sabi work like this o, all does tins u write concerning Linda n d oda girls Mr I didn't read on bcoz my mum ask me not to b reading bad tins enjoying it sha Kontinue doing a great job#THUMPS UP |
SurestG Weldon o but a marriage without parent consent IS DAT POSSIBLE ![]() Iyam on my own now as nobody dy remember mention me hmmmmmm Issokay......Mayreeyam n Whocarex coman read cos am not selfish like some people |
Johnsown1:yea 3bcoms a crowd but Bros were u incarnate come from just Kon snatch Hadampson baby wey e dy pursue since all this days. diaris God o Hadampson take heart ehnn now I kn d reason y Evajael has been forming hard to getBut u kn fate Is a Bea but I reserve my comment ![]() |
Dancing#how Yoruba women do wen happy yungeez Happy birthday in arrears Llnp sorry it us coming late.Abi u will join d Amebo ministry? u are highly welcome I was thinking Vicky will deliver set of twins but she b Oole Nate should better don't coman kill hinself ontop anada person pikin mata k.c oh next we will hear now is dami is married I pray he will not run mad At last Vick mum will make her forgive ken#sign! he has suffered enuf pregnant woman #kimberlywest Biko coman update |
stephenGee12:CHISOS! tank God I now know my enemies chaiiiiiii Ehn nn? God deliver ur shild o NO WEAPON FORMED AGAINST ME SHALL PROSPER |
Kimkardashain: ![]() killer Ke? of all d good tins of lifeGod forbid bad tin o come let's us gist about something #whispering......... I no kuku get anything to talk. I kn dat my fellow Amebo ear go Don long ![]() |
Lol no o Maka y? I dare not
Am just hailing u dat u are a strong woman ![]() Evajael tanks for d mention d Tori Swit Abelosas222 coman update o |
I DON LAND GBAM! oya Evajael shift for me don't want to sit with dat pregnant woman called Kimberlywest. Wonda if she no dy Taya? after Emperor380 she don get belle again Na Wa o. d person scoring d goal self should take it easy ![]() |
queenitee:TANKU OOJE SWEETHEART OF LIFE but epp me tell dat boy named Hadampson Dat If he should c d way ATP is been worn without d legal right. it is fresh n sweet THUNDER he is ordering for Emperor380 u are welcome o but truly d Tori is amazing na Wa oo cyber5 u too u have coman join bad gang Issokay........ 2down, still looking for more |
Hadampson:YUUUUUUUPPPY! dat will b nyc o, Biko write d story quick let's c d reward of Amebo like e can even write essay not to talk of story Mtcheeeeeeeeeeeeeew, some people sha ![]() |
degelinglacis.....switching on my prediction mood I can c amenze n tunga coming together not for love but develop feelings for each other at d end I dy ur back like hunchback Kontinue Mayreeyam coman read O,so u will kn aw to perform on ur wedding night ![]() |
Hadampson:ha! u want catch Skillful01 iyawo? Issokay...... watefa ur eye see, take it like dat cos na jeje wahala Dy hin own wey u go dy nak am kondo |



Abeg ooo
