Hormobolanle's Posts
Nairaland Forum › Hormobolanle's Profile › Hormobolanle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 19 pages)
hmmmm. now I understand......c mumu Ken wey won Folo wife SMH I already said it dat he thinks with his dick, reli annoying Hadampson of all people won fall on me? u will have exploded in the air bfr even thinking of landing self Mtcheeeeeeeeeeeeeew Kimberlywest is a good gel eyaeya ooo |
EvaJael:dis gel kn aw to bribe perzin o BRIBERY N CORRUPTION DATZ WAT IS DESTROYING OUR NATION but Iyaf come n hear n forgive u bcoz am a good shild ![]() |
ha
it is YEWANDEQUEEN N HADAMPSON WEDDING O i can't wait cos I kn say dat day go BAM! GAN Na me go dy epp dem pick money for ground ![]() even StephenGee12 n Kimberlywest will hold immediately after Hadampson's own Omo I good in match making oo lemme run bfr dy reach here ![]() |
Kimkardashain:Beta b watching free film cos anybody Dat try to intervene will also b dragged into the fight o so. make una beta swap to#OBSERVING MOOD DY LOOK US |
Evajael is a bad shild u didn't c me n my wahala on dis trend n u didn't ask after me chaiiiiiii diaris God o...... #sad make I Kon dy go till deris anada update. make I Sha grit u beebe cos d Tori sweet so aw is Elliot connected to dis Lucious Dat he now seek for his life ![]() |
Evajael is a bad shild u didn't c me n my wahala on dis trend n u didn't ask after me chaiiiiiii diaris God o...... #sad make I begin till deris anada update. make I Sha grit u beebe cos d Tori sweet so aw is Elliot connected to dis Elliot Dat he now seek for his life ![]() |
hmmmm I wish d purpose is not prostitution sha no wahala na here I go dy wyn d Tori go spared like say rod won Enta am CHIOMAMEEi hail thee Mayreeyam Skillful01 Whocarex Dtobs#wish u are still on dis earth? jane1234 Shewrites come n welcome upcoming writer o wu again una name done run for my head osha come n read dis ghetto story |
Njokunonsochukwu:Wu Hadampson n him love epp biko He should hold his love I don't need it |
Chisos! I will rada remain single Dan falling in ruff with u abi I go turn sister #Lol |
Darkcrisp:H AH AH AHAH AH AH AH AHA PLS REMIND ME NOT TO CROSS UR PATH tank God I was not d one being referred to o, I for no chop again till dis year end. Go just dy tink#Lol atimes some people need to go order sense/brain from JUMIA |
Kimkardashian am sorry don't come n vex finish d story is good me I wanted to come n talk plenty of talk o but dat Hadampson just Enta my head n it went blank chaiiiiiii Humans can b wicked pls don't b discouraged I dy ur back like hunchback ![]() thumps up StephenGee12 Biko remind me of d lakadastic oponu dat was spitting out nonsense so I can order for FRESH THUNDER FROM SHANGO TO STRIKE D BASKART LEFT YANSH |
Hadampson Kip dreaming o bros well-done ooje no mind dat unserious pikin I dy gbadun u |
Hnmmmn me just dy on a low key dy observe aw Ken life go scatter finally went hin wife leave am bcoz of TOTO chaiiiiiii SMH..........some men ehnn! der number6 Dy always dy pick crase wen dem c pussy did I just say dat Biko make una no Ban me oI can c d two Aboki wu said LOVE DOESN'T EXIST falling in love unknowing Issokay I will Kontinue to dy observe sha pls wu knows Hadampson should warn him o bcoz hin kula Don almost full, na tintili Remain Whocarex Biko tell him o cos I don't care ![]() |
Hadampson:I kn u can't. only to yab n do Amebo dat u kn best #AmeboIsUrTalent ![]() |
KimberlyWest:Lol epp me tell am oo I no kn y d guy dy always won dy de_rep me no worry I forgive but no try am again next time o. u hear? Kimberlywest Daz y I love, u kn am a saint ![]() oya chop kiss..... |
Wow did story is making sense o Peter shouldn't have accepted d apartment in d first place cos he should have seen dis day coming let's see aw he escape dis temptation of Lizzy n it seems he didn't even tell his girlfriend Jenifer well,our author wehdon pop I hail |
hmmm everybody just dy talk der own ni o it takes one wu has a strong inner strength not to though am not saying suicide is an option o bit at d same time,we are not all given d strength n inner will to handle situations such as dis. I remembered my time too after d 3rd attempt, was just walking one-day n I felt like crossing n d car coming to crush me it wasn't easy it is only does wu experience it dat can really know aw it feels so don't judge yet. God help us in dis country, if it is not Jamb it will b post UTME if not p.jamb den it will b d school making it difficult to gain admission IT IS WELL |
seriously it is annoying writing jamb 3 4 5 time bfr gaining admission u use nearly 4yrs u ought to use on skul at home n Leta Dy will b looking for someone with 10years experience chaiiiiiii dis people need to b hanged |
I wish dis plan does not backfire o cos dem dis. Nigerian police can harbour evil for one, pray say dem no bcoz of Moni gbabode for Darous o der greed is GRADE1 |
All dem does tutorial guys go won dy do Caring caring but wait Shalomdee do u kn any tutorial by d name SUCCESS EXTRA MURAL CENTRE? once went to dat tutorial now panshang#hope I got d spelling kn aw Jane mean to him? he is not serious dy do say NOT UNTIL U LOOSE WAT U HAVE U WONT KN IT VALUE well tanks for d update NYC work singing........ I will Folo till d end I will read o till d end ![]() |
sweetdude001:hmmmmmm na Wa o, I for say make I Kontinue to dy observe but dis mata Don pass make persin dy observe o me I will say though gbemiga made a mistake of breaking up with Bukky but I sense he love her even though he lust after her body Wic he can't control, it happens in many relationships but it is d will power one have to control it dat matters Wic gbemiga lack n he is paying for his actions chike has d will power if controlling his emotions, though we c him as a perfect boyfriend now but we should always remember that CHANGE IS CONSTANT he may change after getting married to Bukky o cos we Neva can tell Bukky on her path has to play her cards well n kn Wat she is doing so as not to loose at d end apart from she dating chike,if she should give in to gbemiga thinking his parents will come around someday n Dy didn't den she is on her own It is not even good for one to get married to someone his/her parent do not consent to. because we don't kn Wat d future hold for us, so as to have Wu to run to in RAINING DAYS I REST MY CASE ![]() anti Shewrites wehdon ooje I dy gbadun u |
clipz3784:hahahaha dem plenty like dat for outside e g Hadampso* ![]() I no Kuma spell d name finish clipz3784 Abi u dy part of dem d fowls ni ![]() |
wow d story is so interesting n suspense filled
Love it Lleigh wehdon sir following bumper to bumper |
KimberlyWest:hahahaha God Tanku oo e sha Don yab Uself?na so life b.sebi u Sabi support am wella Kontinue#thumpsUp ![]() hmmmm. dis K.c n Damilola relationship Ehn..... I can c it going to anada level level wey pass Ken own self |
Hadampson:
hmmmm I no go talk Kimberlywest Shey u dy c ya sister husband?
if I talk now dem go say I don come againI mean to say kimkardashain,d name dy always dy swap for my head ![]() |
Hadampson:
hmmmm I no go talk Kimberlywest Shey u dy c ya sister husband?
if I talk now dem go say I don come again |
wao Bukky prayed for d Hebrew women kind of delivery for her aunt n Dat she got Kip loving dis story,me too I will love to have a set of twin wen I get married pray God grant me my heart desire Shewrites am following u bumper to bumper |
loving dis story like KILODE ; Ddis one dat chike is behaving like d surest n wonderful Bf Eva so, I pray he doesn't fall my hand like gbemiga o cos guys can't b predictable atyms. e fit marry bukky finish now Kon change character Kari anada face come Biko chike is dis ur real face? bfr u break Bukky's heart again |



Kimkardashian am sorry don't come n vex finish d story is good 
