Houston25's Posts
Nairaland Forum › Houston25's Profile › Houston25's Posts
1 (of 1 pages)
Morbeta11: |
Emu4u2c2:I swear my brother I bet u there no place in Asaba u will get this meat for 3k even aboki will not give u 3k. Na matter Jacky meat |
Oga, ashawo dey ur eye, in fact, ashawo full ur body. After 2 years of knacking, u are tired of her now all in the name of spec. Who spec help this days when she has all the quality of good and housewife material 100yards, she not cheating on u. She managing you with the little you have. She respect you , good in bed, a good chef , house management. With all these quality, no mouth or body odour. U dey fine spec oga u don tire Jare. Once u see ur spec na after 2years u go still tire of her. Abeg drop her number any state she dey men mat. I wan hear her side of her story. |
I need more u can bring it (one goes for N1m) cool money |
[quote author=naijapikin2 post=124636429]Am telling you maan. The combination with saka na die ehn. I tell bro you imaging u change Saka bring him Chukwueze the team go still fresh not Kai Kai. Arsenal still have long way to go. For me Rice and Kaikai na rubbish oooo |
11M Dollars Businessman for Naija weti weti him Dey sell abi we don Dey use dollar for Nigeria. (N8.2B) businessman for Nigeria Dey carry Waka . Them need to question that Hausa man. That money na spiritual hard currency |
[color=#990000][/color]who told you his not married Rozross: |
AntiBrutus:That na if he get at all[color=#990000][/color] |
The car go carry me go Heaven mtchwwwwww joor Bugatti |
I nor need wire to connect my speaker again, abeg she they sale all these wires. |
THIS ONE NA ISSAKABA SEASON 9. NEW EDITION 2019. |
YOU DIE WELL, YOU WAN BE LIKE BABA JESUS ABI. YOUR FATH NEVER FAIL YOU NA. OGA PASTOR. NON WORRY YOUR RECORD STILL DEY HEAVEN SAY YOU WAN TRY, BUT LIVER FAIL YOU. |
Oga Boss, Abeg In The Of UR gods settle the poor boy who don serve you for 7years this one non be your headeche because two of them match. SERVANT N HOUSEMAID, fine couple. abeg settle your boy may he carry he wife enter house joor |
1 (of 1 pages)
