Humblemigg's Posts
Nairaland Forum › Humblemigg's Profile › Humblemigg's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 13 pages)
Meestique: Do u mean the post-ume won't be holding this year?oh! U just woke up, Go back to bed and complete ur dream. |
Meestique: Ok, Hi,na kwaran b ur rival... ![]() |
Simkreative: Pls....help me out.........I got 172 in my post ume.............am I out of the gamewelcom, go and queue |
Shariiiif: This Thread is so boring all dis while...... Why everybody HADIZA? Is she d only topic of discussion b4 d list comes out? Off till d list is outshe b nairaland heroine nah... |
Isahalbash: BUT EVRYTIN WEI DEM TALK NA TRUE NA.......Hadiza,so na wetin u do evrybody bdatbadx guy |
hadizadeezy: sweetheart dey are doing my gulma fa!dont mind dem, i dey ur side ![]() |
obeenah40: I tell u ohh, she has a Hubby, mai gida, sweetpielol, Alhaji again? |
obeenah40: Lols, u still remember? Naso I wait for hadiza for over 1 hour for north gate.. She jst dey tell me, "I'm almost there" and I was like from Kd to zaria is 45mins abi na frm borno she dey come.. Lol, hadiza sha*on behalf of Hadiza* oh sorry maigida, i didnt mean to keep u wainting, it was traffic jams, road blocks, potholes, traffic congections (hold up) and miss road.. I evn saw dat my troublesome brother (Isah) who also miss road. |
obeenah40: humblemigg we dey wait 4 u ohh..aigoo, ga strong feeling, i don dey smell ABU. Meet u dia soon my lovely brothers *thumb up* |
mrklock: no be only u! even for Abu naso she keep us waiting. playing different guys! dts y I changed my mind, I been wan enter the gal.lol, u too for enter d bus nah space still dey bam bam ![]() |
mrklock: wow!sure, very soon |
obeenah40: nice one bro. May it be granted unto you as ur heart desires. Amen.ameen thanx bro |
obeenah40: lmao, nw i wonder why u applied 4 architecture.. Go 4 law gaddamnit, it fits you mehn, lol. I rest my case.jst pray 4 me to come and meet u dia... I wanna be ur course mate, is either archi or none. Cos i hav passion 4 archi right 4rm ma childhood. No retreat no surrender |
obeenah40: Lols, I can'ht fit laugh sef.. Humblemigg u ehh,yep obeenah40: I get odeshi, cutlass no go enter ma skin what about digger? obeenah40: and all this ur law sef, cha, if u were a lawyer ehh I wonder d kind sentence wey pple go dey receive.na life imprisonment nah obeenah40: Olumose001, u just entered my blackBookdatz another offence. U are threatening my witness. obeenah40: Sweety mi, hadiza mu,what do u mean? 'Hadiza mu' ko Hadiza na. obeenah40: nwa di ezigbo mma, don't mind then u hear. You'll get even More tonighte be like greek. obeenah40: #EDITED!!who is cheating on who? obeenah40: What did u call him again?sweetie-pie obeenah40: SweetPie ?yeah! Hahahahaha... obeenah40: Damn!take it easy o... Toorh. obeenah40: Humblemigg, I'm coming for you, better start running where ever you are because if I catch u eh, if I catch u eh, what I would do with u will land me in Kirikiri prison on a Life sentence with hard labour!kirikiri no go b ur portion IJN. Me i wan make una be in abu dey see how me and ma sweetheart dey play love ni. ![]() |
hadizadeezy: sweety pieaishhhh... I feel like falling asleep |
olumose001: i dy ur bak padi mi, obeenah must go!!!!!thank u very much brother mi, u will be useful as a witness against dem in d court of law. acording section 175 of d evidence act. (WHO MAY, TESTIFY). |
hadizadeezy: I want my kiss bak!haa! Section 320 of a penal code. And family law. Another offence of cheating ![]() |
obeenah40: omg!! I feel like smashing my phone right now.. Damn, ama kill myself!!anoda offence section 358-363 of a suicide act in penal code. Criminal law. |
Afghanistan: Ha take am easy o. God is on your side. The admission can be delayed but it will surely come dear. Life is all about patience.she don get anoda boyfriend nai she wan kill me. Pls get me a lawyer. Dis is attempt to murder in section 248 of penal code. Criminal law. |
hadizadeezy: Nothing serious o, patiently waiting for ABU to do something before I kill humble-migg.whaaaat? I know who is behind all dis imbroglios. *bring out cutlass, head to obinna's house* Obeenah come out here, i must slice u 2day. |
Afghanistan: Just start getting prepared for 14 years in jail. Ur gonna be arrested.tell am |
hadizadeezy: lol sweety is dat u? I dint see you fachai! Me? I b invisible ko? U need eyeglass. I must get monocle 4 u ![]() |
hadizadeezy: mehe kissed u U must xplain ur self if we got home. |
obeenah40: with pleasure *muaharrrgh! What da heck is dis?? And u said u are not a gay... Why kissing me instead of Hadiza? U need to be sued for commiting adultry |
mrklock: lolx, were u scared dt day?of course yes, u make me fear o. d way una dey challange me with deep voice say: ** O guy! U humble at all, na u de fire me for nairaland abi?** nai i de talk 2 myself say: *ah... I don finish 2day, Hope say dis guy no carry gun come com meet me 4 here sha* not until d followin morni wey i wake up b4 i realise say Mrklock no be bad guy. Anyways, i go carry my trouble come meet u and obeenah 4 archi dept... Wach out. |
obeenah40: lols, so u dey give me bulala to flow hadiza ??sapiosexual. lol, |
hadizadeezy: lol the message was for u not obeenah,,pray for her mum pls.thank you M.s.h. |
obeenah40: Sure? U made urself clear it wasn't me ohh..yap we ar all friends *family* here... But she is my bloody sister. Dont be carried away about her precision. Bt if u still hav grudge u *ga bulala* ![]() |
hadizadeezy: lol the message was for u not obeenah,,pray for her mum pls.chai! My lovely sister Mojisola, am sorry to hear dat u lost ur mother like dis... I know how u would be feeling on d sudden demise of ur dear mother. She was a sweet and charming mother who was always able to bring smile on ur face but death snatch her away from u. What a pity... Death leaves a hearthache dat no one can heal. We all niralanders ( family) understand dat it's a rough time dat u are going through, we are right here for you and will pray to God so dat you can handle it well. May God gives u and your family d strenght to overcom d situation and give u more reasons to smile again. I do not hav ur contact, wld hav called u. Sorrryyy 4 ur loss!!! |
obeenah40: lol, i dont trust no niggame fa? I sure say una go trust me nah... |
Alexsmith20: whats likly to happen on september 23rd?sun is likely 2 shine and it's likely 2 rain. Nothing new is going to happen abeg. |
mrklock: I want hug abeggerraway joor, Ebola is real. Dat handshake ma self, na five gloves u 4 wear for each hand. |





, alhaji... Etc 