Humblemigg's Posts
Nairaland Forum › Humblemigg's Profile › Humblemigg's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
hadizadeezy: I no get your timelol... He don lost im time again abi? |
Yazy: Hi, to every1. hw is d struggle going afta d release of d putme result wat nex?pre-admission imbroglios... Me i no dey dia o. I don get free ticket 4rm Vc's daughter. . I just dey hom dey drink koko. Isah if u like make u no com lag na u sabi... ![]() |
Isahalbash: hahah..u no reach 2 tk my position yarinya.sharrapp! No be me honour u? Abi una don 4get ne? Go to page '0' una go rememba |
Lukman1000: Just heard from a reliabl source dat admission list will b sumitted to jamb 2maro..so we shld pray!reliable source in deed... How many days does it take abu to release putme result? Itz too early and besides, Sbrs result is yet to b released and admission list wont be taken to jamb's office without sbrs names. Cos they also wrote jamb. |
hadizadeezy: stof plattering me jare!!!" thanks dear......wish u same muahhamen.. #Relieved# |
obeenah40: u're jst rantin here and there,see guys, if dey should bring d pume questns nd mark it infrnt of u, u will be shockd d score u'll get.i suggest dat d argument shld stop here for goodness sake. |
Isahalbash: ABU is doin runz in a coded way I can attest 2 dat..dis pple can b wicked fa!why r u guyz deductin d poor children marks de worked 4 huh?dem b wicked ne fa Isahalbash: DIARISSS GOD OOOOOOOOO!!!gerrrout dem no know dat b4? ![]() |
hadizadeezy: sweetat mek I give u so u press for me?lol... Are u teasing me? Una score no need botton nah. I don de see ur name 4 dept of civil law |
wreckingball: Pls are departmental cut offs gonna be released or is it just gonna be straight yo admission list?there id nothing like cut-off mark in abu. Just be xpecting admission list hence-forth. And if u hav any botton in abu try pressing it b it's too late. |
obeenah40: good morningprof Agu's confession is write of course, som of us hav our mark deducted while some were added. Some were left untouched. Though we have nothing to do to it, it is unfair. They shld do whatever they wonted b4 d release of result. They shldn't rob peter to pay paul publicly. It's true dat we have no one but we hav God. |
SayyediAliyu: pls i've being logging in since but always being refered to my registration profl.pls b calm till 2moro. u'll b able to check it on dia website |
Letz all b calm pls... D page has not been loading anymore. Cos d result is yet to be uploaded to abu's website. All d applicants dat hav checked their result were just lucky to check when abu system was hacked. And all these reduction and addition of putme scores are coused as a result of being hacked. The result wld be officially released on abu website 2moro. Pls bia with as... Isha, ur omited marks wld be returned to u as early as u can come to abu north gate 2moro moring, compensation included. I rest my case. |
Isahalbash: na yday I collect my admssn letalol, make una go dey lay bed me self i dey come. |
hadizadeezy: or dem be give u my own ba? loltell me say na dream pls... Dis 9tmare don de take long o. 24marks reduced |
Isahalbash: Na who score u c wei increase?smal tym nw dm go reduce am 2 100oga abeg na! I neva recover 4rm d previous trauma una still dey pray 4 another... Anyways, nor mata hw dem reduce our marks we shall be among d choosen one (amen) |
Isahalbash: This pple cn b wicked o!hw cud de jst took my 8marks without even askin me huh?dem won tell u but u no de around |
hadizadeezy: scores increasing and decreasing.. wetin dey happendem don take some of my marks giv u.. Diaris God |
Catalyst4real: Off to Buy Rems Form, Am not putting All my Eggs in One Basketna now una won buy rems form? Me i don buy mine since last week... Abu palava neva finish |
See abu no be school walahi, dem don reduce my score average to 201.. I don miss road. Mtcheew |
hadizadeezy: na wia person wan carry 232 gou sleep b4 putme at all? See high score, nice one. Congratz |
Isahalbash: Chai!!!so,na my de alwayz score d lowest score..... 216=average=208u pass wella,,, pesin wei score lowest no go post am 4 here. Go prepare 4 registration jooor. |
Abuklaw: Alihamdulilah, the third person to declare sha. There is nothing to hide so far people had spearhead the confession stuff.wow! I envy u guy... Nice score.. Which course? |
Let me be d 2nd person to post my result here... Pls everyone should post his/her result here after checking... Letz rub minds and know our faith from here... I pray we all be admited... Mine is jamb= 214, putme = 212 aggr = 213. Very low score.. But Alhamdulillah. |
Am seing tinzzz... ![]() |
Isahalbash: mo wa kpa padi me...exam gt as e b o!bt al x wel sha..wat did u apply 4?reliable source? |
Isahalbash: mo wa kpa padi me...exam gt as e b o!bt al x wel sha..wat did u apply 4?una neva go back hom? Ok, na cos of dat ebola stuff wei don reac lag ba? He nava reach ur place nah... Oya pack ur polybag go hom iya agba don de wait. |
Catalyst4real: Thanks Bro, Am D.O.N.Esure guy u get maot. *thumb up* |
Catalyst4real, Godian and my other NL nigis whish u best of luck |
Isahalbash: Na only me stil de Zaria,guy holla me 08163307542.una no get abu map ni? No worry if u lost again dial 419 |
balamuhammed: Who fit com out and boost say im go score 45/60 i dey tell una, d exam no tough but d time nai too small. Na prayax o. Humblemigg i see d way u fire dt xamfire ke? Me wey i no evn know if na ebola virus cach me dat tym. As i dey sweat na so i won pee... I no no wen time finish self... Na prayer o. |
obeenah40: Humblemigg u still dey with mrklock ? I dey look 4 am all overmrklock dey sasakawa hostel nah... Call him no. Me self go go dia now. |
reedbam: haba mallam, we'll hook up later today, when are you leaving town?2moro early morning |
. 

eww God help Alhamdulillah sha