Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 (of 119 pages)
Ok, the world cup is over now, Mr wenger we need more signings, sanchez alone can't win us the title |
Argentina were lucky to be in the finals, the toughest opponent the played was holland, and the got lucky to win on penalties, the germans played france and brazil and won, the deserved this trophy |
UjSizzle: Yipeeee James Rodriguez gets highest goal scorerme were near u, u no wan give hug,na pesin were dey yonder na him u wan give hug, u go wait till eternity |
ewosk: in all DisHonesty Messi the Best player of this World Cup |
Fifa favouring messi since 1759, Why give him the golden ball, when arjen robben was more decisive for his team? |
All this fine chicks this german players are sharing, make them remember say there is god oh |
delishpot: Omo see winch in action. Biko leave wol cup make we use that powe well my brother. Make you go bank vault go do this abrakadabra. E go pay us well. Or all those big men wey de use ghana must go bag do purse for house and car boot. Make you go there. I go wait for you for haus.Na imported juju dey protect bank vaults oh, if i turn to ant make any attempt to enter dia, i don kpai be dat, na only oyinbo people my juju dey work on |
delishpot: Lol, for ya mind. Dem go use teeth destroy you there.who fit catch me?, i want turn to ant go podium go steal the trophy, then transform to eagle, fly away with the cup come reach naija, incase u see eagle ontop una roof 2morrow, abeg no shoot am oh, na me be dat |
K3bee:no, i waka with koboko come to flog u, |
delishpot: Mumu chairman, all the mumus don go thief like you. Na normal people dey here now. You go wait small for afternoon tomorrow when dem wake up as dem no sleep for night, dem go greet you.which business be that?, ok nah my thief business u dey ask of abi?, I dey brazil's maracana stadium, i' dey plan to steal world cup trophy, if u hear say world cup don loss, know say na me steal am |
Yellow for mascherano, |
Neuer, that was dangerous, higuain down |
Germany missing Reus in this match |
nice tackle boateng, |
The germans deserve this, the finished Third in the two previous world cups, Guys don't disappoint me, Schurlle, Mueller, ozil, we can do this |
Introduction, am hungryboy a chief in the day and a thief at night Abeg i just dey waka come nairaland jokes section for the first time, all ye mumus and mugus in this section abeg make una welcome me nah |
I like cleavage tattoos |
echobee: No! I dontYou are not a 'women' nah, you are a woman, no be u dem ask na women dem dey ask |
alphacapa: lol ya'll slow man. It's called an education. i can speak ghetto English but I choose to talk like I have common sense.hi there, i can speak ghetto english too, but i choose to talk like i have uncommon sense too |
kerny: Neeeeh,@ op not me.ok, happy sunday |
kerny: ur truly hungry.hi, |
alphacapa: It feels good connecting back with my people. I am very happy this thread exists so I can be able to learn more about my people. I decided to create an account in this forum. I am 21 year old female that's currently living in the US as a computer engineering major. i graduate next year. The things I see from younger naija sisters today is so sad. The culture here is tearing this generation apart for real man :/ I'm glad my parents sent me home at a younger age to learn a bit of where I am from. I am AFRICAN not black.hi there, am also new here, am a youngster too, am an african and not black too, am a virgin but experienced too |
.some efik names were deserve ban Inyang= sea Ukpong=shadow Iko-Edem=Gossip Ita= three Ubom=canoe Ekpo=ghost i know know whether our ancestors been dey drink too much palm wine that time, maybe na im influence their choice of names |
This is my first comment here, abeg make una welcome me with likes |



