Hustla's Posts
Nairaland Forum › Hustla's Profile › Hustla's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 367 368 369 370 371 372 373 374 375 (of 401 pages)
teajays: Make we sef feel ya system bro ... Btw just sent u a PM do reply asap!sorry for the late reply Sir i no rmbr password fo email wey i use reg nairaland,so i no fit check PM...u fit add me.fo fb Onimole Oludolamu or whatsapp 08024381769 cheers bro |
abushman: Brazil Series A ma data go finish ni.shai no quick.see am.. 1.2odds no bad bro,as long as say risk na 0%, profit show nd account green,little by little i go dey better when plenrie accumulation go dey i need like that JLeague own,cheers matey! |
texzzy25: @hustla offering mmh i put for church nw abi dem hold service for here too? lOLbetter drop ya own offering here na monsuru lead praise and worship today ooo although na so so usher yansh e dey scope, the guy too like woman |
abushman: 8/11 always stake singlesChief I am checking all your under/over markets ooo.. all the ones wey u don post from the beginning... and i applied that my system, I am yet to lose a single bet oo... accumulating and all...Wish I had been following you from time oo.... Please post more over/under 2.5 picks for me ooo! By the time I am done with POB, dem go chase me go village with cutlass and MOPOL ![]() e go better for allof us ![]() |
abushman: yea...myt work but betting on over 1.5 sef day cast too ordinary 2 goalswon the bet using the same strategy i posted before it when will you drop more over and under picks?? |
texzzy25: Hey, wadup guys i misplace my phne, offline tinz for some time nw. So wetin dey hapen down here? #hope una dey give bookies serious bashingdem dey try , come drop ur offering ooo ![]() |
abushman: 9/11 always stake singleswon everything remains one to win it for me sha .. just checked that one.. under 2.5 on nairaland.. i bet under 3.5... 2-0 at 90mins... na only God fit no make me win am ![]() if them say over 2.5 .... bet over 1.5 if them say under 2.5... bet under 3.5 if them say over 1.5... bet over 0.5.. Like one of the bets ended 1-1 and na over 2.5 bet... i chose over 1.5... i chop am join sef ![]() all na God and sense... Cheers and thanks for your picks.. when make i expect another one? ![]() it puts u at a winning edge oo.... |
monsuru560: @2go...monsuru56i don add u for fb oo onimole oludolamu |
ichidodo: Lol, NairaBET rocks!!! akinalabi:u never answer ma questions on gtb card deposit ooo, mastercard |
monsuru560: Am ur pastor for today pay ur tithe to this pm acct U 5 3.1.5.2.2.3Picks race* Pastor wey dey bet ![]() |
monsuru560: o.k..what ur facebook usernane......@phisayor...av u seen my request on 2goOnimole Oludolamu |
monsuru560: he want to kill us with soccerah u get whatsapp?i no sabi where i fit get 2Go for this my Tecno n3 oo,if u get whatsapp,add me 08024381769... meanwhile i go dey find way to get d 2Go.downloaded.. thanks |
holuphisayor: Go to the bank manalright thanks |
monsuru560: NOTICED.....bt on espn site...it telling me 4 - 7 cornersLOOOOOOOL! at Taboo! nawa o! just saw d odds for Over/Under market for Corners on S.D.e.n.,looks good... |
holuphisayor: Get a visacard instead of the mastercard and if u deposit with it u cud still change ur card to a visa inorder to receive ur winnings. In otherwords use a visa card for both deposit and withdrawals. Uba africard should work but i never used one,so i got less to talk about it.where and how can i get that visacard?seems its better and more versatile than UBA Africard sorry for my many Qs,thanks in advance |
monsuru560: na only from bb oh...dm too dae fix this sport...(tennis,u.s.a bsb,)alright,BB and Soccer wil do it for me then... |
holuphisayor: Ladbrokes would only request for identification only when u request bank wire as mode of payment or withdrawal. So try use visa card to avoid stress.UBA Africard go work? GTB MasterCard nko? thanks |
monsuru560: yeah...d reason y i said 30$ is cos of money managementthats from BB only abi? or accumulation of all other bets,maybe tennis,football and baseball? |
lekkie073: half time wins:2HT means the 2nd team will lead at half time yea? |
monsuru560: Difference btw themmore than that should be possible if you stake on 12 matches a day naw abi? |
monsuru560: handicap 4 p.o.b is easy to understandoh yeah I get that... i hope handicap gameplay has good odds too... i dont know much about the over/under corner market in soccer much sha although I seee them...id follow your picks, hope you would drop them all... thanks matey.. greens in ur account by Gods grace |
monsuru560: am nt even seeing anytin lyk 1st,2nd,3rd,4th quarters in this under 20 bb inplay matchOh okay bro.. would fund my POB account 2mr... you too sure.. ![]() |
holuphisayor: You can actually make more than that sef,just concentrate on the TOTAL POINTS area. Do ur maths well cos the fixed odds is always 1.8 or 1.85.Baami Ooshha! are you on whatsapp?I need lessons small oo cos I just wan resume punting after a losing streak and forced retirement and which bookies u dey use? na s.t.a.k.e.r.s.d.e.n nd pob I wan concentrate on.. all dose yankee bookies dey always vex me with their verification wahala... Seems you bet on Tennis too? |
holuphisayor: I have account with 365 and ladbrokes,so i no dey carry last.Badman ![]() |
monsuru560: Dis p.o.b go sweet ohyes oo!! but me i no understand that handicap thingy for basketball, can you fill a brother in? ![]() na that draw at 10mins market i dey wait for when EPL and maybe La Liga start.. the thing dey sweet die...saw something similar on ladbrokes sometime back...draw at 15mins.. La Liga matches and epl matches.. average and bottom level clubs no dey quick score against themselves.. na sweet sometin to chop from ooo ![]() |
monsuru560: mr alabi don push us c'mot 4 him site (nairabet : dnt give us enough BB inplay match)Bro i dey check some BB matches on POB now,, i cant seem to understand that them ish oo.... the 4th Qtr no gt any others for over or under... na only 1-3rd qtrs get am.. Me i wan dey make liike 5k off BB everyday oo which I know is very possible, help a brother out.. |
monsuru560: (Bet number: 1.5.6.1.4.3.0.7) my username is monsuru56My Oga at the top, you dey bet on Tennis? nd your basketball picks how far dem naw? ![]() |
akinalabi: Can you give me your betslip number so I can take a look for you?I have not been able to use my gtb mastercard on your website, sent numerous emails to your customer care people but got no response, had to port and go to another bookie...please rectify it for us o |
who else uses S.t.a. k.e.r.s.d.e.n here? dem get very make sense markets oo! dunno about basketball sha.. wantu exploit their draw at 10mins market in football.. although it is available for only the epl for now... would have used P . o. B but I do not like all this e- currency wahala, lost some money to liberty reserve.. and they do not allow mastercard there... and at 200 for 1 dollar, PM is a no go area.. ![]() |
abushman: League: Japan J League 2see bet of life ...following with my remaining 0.46 dollars remaining in my P. 0.B acct... ![]() thank God say dem din unban me sha... anyways there is a strategy i came up with myself and it has helped me numerous times on this thread while watching from the sidelines.. do not let greed get to you.. for over 2.5 bets, to be on the safe side, bet on over 1.5 goals instead, for under 2.5, stake on under 3.5 instead... so even if others cast, yours will still be on point although the odds might not be too much... maybe 2.5 odds as against 8.1 odds.. but you stand a better chance of winning though.. |
Br3nd4: Yo cutie Dudu. .na gehz like you dey scream help dey jump fence when dem see big kondo ![]() |
[quote author=don_sola]Follows hunk hustla with another big *kondo* wia dem girls @? [/quote]make we do dem strong thing abi ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 367 368 369 370 371 372 373 374 375 (of 401 pages)


ma data go finish ni.sha
i need like that JLeague own,cheers matey!


Shey we're going out today?
[/quote]make we do dem strong thing abi