I124k's Posts
Nairaland Forum › I124k's Profile › I124k's Posts
wait ooo.. sebi na dem. won risk dere lives... y u come dy arrest dem again?? |
24. Lagos In 1472, the first set of Europeans to set foot in Lagos were the Portuguese. Due to the many lagoons and rivers in the town, they named it Lagos, which is the Portuguese word for 'lakes'. how yoruba people come take run da name EKO ![]() |
una no dy tire with all dis rubbish questions about sex ![]() ah ah wetin self |
hope yu love God |
I'm sorry to say, I want our politicians of that age upward to give in to this covid-19. God answer my prayer yu wicked bro ![]() |

