Politics › Re: At 27, He Was Already A Bank Chairman: The Extraordinary Rise Of Orji Uzor Kalu. by IamAtAnger: 9:59pm On Jun 20 |
You be small pikin.. wetin u sabi?.. If not for Kalu mama wey be him backbone.. you sabi who be Arthur Eze? Younger brother to king Robert Eze. IBB na don forget Abacha peleson1: How can orji kalu be Arthur exe boy? U no dey fear?
Was Arthur exe ibb boy? Arthur exe no near orji
Stop the noise abeg |
Politics › Re: At 27, He Was Already A Bank Chairman: The Extraordinary Rise Of Orji Uzor Kalu. by IamAtAnger: 9:30pm On Jun 20 |
See person wey be hard-core G-boy ... all these guys na Arthur Eze boys those days... na dem start 419 and na Babangida pave ways for them those years |
Celebrities › Re: Chiwetalu Agu Pays Emotional Tribute To Late Alexx Ekubo by IamAtAnger: 7:50pm On Jun 20 |
How old are you?..you shud be in secondary school. Naira land is an adult forum okay? Amovingman: Did they wish well when he's alive fake friend's everywhere |
Family › Re: Twin Brothers Marry Twin Sisters With Matching Names (photos) by IamAtAnger: 7:06pm On Jun 20 |
Beautiful.. But Make dem no come go dey knack themselves o |
Business › Re: Price Of Different Drinks In March 2023(photo) by IamAtAnger: 12:47pm On Jun 20 |
Na lie!.. 2023 I dey buy Heineken #700.. catfish pepper soup #1,500 for local bar |
Sports › Re: Turkey And Haiti Become The First Teams To Be Eliminated From 2026 World Cup by IamAtAnger: 8:44am On Jun 20 |
You sef check and contrast who dem wan win with that very big goal margin?... if eye dey cry no mean sey e nor dey see road Kalulu44: So you don already believe wetin the Op talk. Na wao, una no dey even find out by una sef before una agree to things. Turkey and Haiti are not yet eliminated kan kan. Have you guys forgotten they're still spot for 8 best losers. All Turkey and Haiti needs to qualify is to win their last matches with better goal margin and hope other results favor them |
Sports › Re: Turkey And Haiti Become The First Teams To Be Eliminated From 2026 World Cup by IamAtAnger: 8:20am On Jun 20 |
Na Turkey still surprise me pass |
Crime › Re: EFCC To Probe VeryDarkMan, Deji Adeyanju Over Alleged Terrorism Financing by IamAtAnger: 7:19am On Jun 20 |
Na why I still give u those options na... just denounce for naija and go one of those places it'll save you from stress westside365: What is the difference between Nigeria and Chad , Niger or Sudan? Nigeria is worst than those countries why? Those countries don't have any mineral resources but Nigeria has and still worst than those countries, no be juju be Dat? |
Crime › Re: EFCC To Probe VeryDarkMan, Deji Adeyanju Over Alleged Terrorism Financing by IamAtAnger: 10:59pm On Jun 19 |
Go Chad, Sudan or Niger Republic go nationalise if u think so westside365: Very useless country. No country useless pass Nigeria |
Travel › Re: Ireland Deports 42 South Africans by IamAtAnger: 9:41pm On Jun 19 |
Shebi these ones sey dem no dey japa to another countries |
Foreign Affairs › Re: Air Force One SAM 29000 Retires After 40 Years Of Service by IamAtAnger: 5:15pm On Jun 19 |
Dem go come dump am for Nigeria as we go repaint am |
Crime › Re: Local Hunters Rescue Kidnap Victim In Ondo, Neutralise Three Suspected Kidnapper by IamAtAnger: 3:52pm On Jun 19 |
Omo ur situation worst ooo.. shey u no get data sub?.. #500 go get u at least 1Gg na Apcshit: No pictures?? Liars full everywhere |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: 2026/2027 Premier League Fixtures Is Out (Photos) by IamAtAnger: 2:26pm On Jun 19 |
Una wan kuku finish everybody, world cup still dey do people wonder oo  ... u see England ehn... na the most fraudulent people on this earth. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: French Court Confirms Hakimi Will Stand Trial For Rape by IamAtAnger: 1:45pm On Jun 19 |
Finally dem don get am.. that trap wey him escape that year no please dem |
Politics › Re: The Next Lagos Governor Should Demolish The Following Places by IamAtAnger: 9:22am On Jun 19 |
You for kuku talk sey make dem demolish third mainland bridge na as e be sey na 90s dem construct am... with ur illogical analysis like kindergarten pikin alizma: So what you are saying is that a man of 25years should continue to put on the clothes his parents bought for him when he was just 5years old because the clothes were both in his name? I wonder how we expect Nigeria to grow while our thinking ability remain those of the 80s. |
Romance › Re: She Came, She Offered, We Panicked: True Story From The UK by IamAtAnger: 8:56pm On Jun 18 |
Na country wey the system dey work be that... difference btw jungle life and civilisation be that... Imagine wetin many girls don go tru for here after shayo 😅 |
Celebrities › Re: Tems To Perform At The Grand Opening Ceremony Of Obama Presidential Center Today by IamAtAnger: 8:39pm On Jun 18 |
Shey you be sadist by birth or how? Rielbusinesses: Looks to me like our artists are getting these foreign gigs cos they charge less... Not cos they are good |
Celebrities › Re: Tems To Perform At The Grand Opening Ceremony Of Obama Presidential Center Today by IamAtAnger: 8:27pm On Jun 18 |
Africa is coming of age... its been long overdue |
Business › Re: Why Is It Hard To Find Girls That Have Sense In Nigeria by IamAtAnger: 6:09pm On Jun 18 |
That's why one of the biggest problem we have is ourselves not mainly our leaders at times Isobug: Was the igbo girl thing necessary? Make your point and go, a girl is a girl everywhere in the world. You started by saying Nigerian girls, what changed? |
Sports › Re: Germany Vs Ivory Coast: World Cup 2026 (2 - 1) On 20th June 2026 by IamAtAnger: 6:05pm On Jun 18 |
Ivory Coast to win.. don't doubt this.
Come back and thank me |
Politics › Re: The Next Lagos Governor Should Demolish The Following Places by IamAtAnger: 4:54pm On Jun 18 |
All the Eiye wey I dey come across na Airbag occupy their skull so I'm not surprised Airlord2030: modernization of markets meaning those shaties called markets should be demolyand be built somewhere else.. the place they are occupying xan be used for better development like mass housing estates. |
Foreign Affairs › Re: "We'll Probably Go Back To Bombing Iran If They Don't Honour Deal - Trump by IamAtAnger: 4:52pm On Jun 18 |
This one wan start to dey gaslight again |
|
Christianity Etc › Re: There Are Lawful Transactions That Keep People In Bondage” – Dr. Chris Okafor by IamAtAnger: 3:07pm On Jun 18 |
Shey this man don escape from the scandals wey him get with that actress? |
Politics › Re: The Next Lagos Governor Should Demolish The Following Places by IamAtAnger: 2:59pm On Jun 18 |
Even if dem carry am go outskirts, if development reach there again, these same lots go still later sey na centre again brain54: Why should markets be built at outskirts of a city...?
Markets should be easily accessible.
You know nothing about abroad you are talking about. In any case Nigeria is not abroad.
You talked about modernisation of markets now you change to outskirts of city centers.
I wonder why you want to start the modernisation of lagos state gan gan with the demolition of markets. As if market is the biggest hindrance and challenge to the modernisation of lagos state! |
Politics › Re: The Next Lagos Governor Should Demolish The Following Places by IamAtAnger: 2:42pm On Jun 18 |
It's a good notion, but these places you've mentioned contributed to the development of the city and make we no neglect the fact sey na means of livelihood to majority. Alaba na even outskirt na development come meet am there |
Celebrities › Re: Davido Threatens Law Suits Against Rarara As Hausa Siinger Trade Words by IamAtAnger: 2:31pm On Jun 18 |
Rolling drums.... and let the actions begin 👏 |
Food › Re: Breakfast Served: Home-made "Golden Morn"! Just Find Moi-moi....! by IamAtAnger: 8:57am On Jun 18 |
Shey Na becos of akamu u write epistle like this? |
Forum Games › Re: Would You Accept N500 Million If It Meant Never Having Children? by IamAtAnger: 8:53pm On Jun 17 |
I don already born so I'll pass |
Politics › Re: London Jury Clears Diezani Allison-Madueke of All Bribery Charges by IamAtAnger: 7:37pm On Jun 17 |
E be like u no sabi as their law dey dey fair on women abi?.. and if you sabi how much wey British go don siphon from her.. u go know sey game dey ogascomax: But same people jailed Ibori. Be joking there. Even the formal deputy senate President. |
Politics › Re: London Jury Clears Diezani Allison-Madueke of All Bribery Charges by IamAtAnger: 6:33pm On Jun 17 |
You think sey I be hypocrite like una?... Funkyswagzz: So you knew this all along |
Politics › Re: London Jury Clears Diezani Allison-Madueke of All Bribery Charges by IamAtAnger: 5:48pm On Jun 17 |
Britain wey be the most fraudulent in the whole world... Dem don collect thier percentage |