Politics › Re: Seyi Makinde Carries His Luggage By Himself, Sparks Reactions Online by IamAtAnger: 7:43pm On May 16 |
Holland prime minister ride bicycle go hand over ... so who is he? |
Politics › Re: Imo APC: Cubana Chief Priest loses out in House of Reps Primary by IamAtAnger: 4:59pm On May 16 |
This one no know sey politics na another ball game entirely |
Education › Re: Chemical Odour At Ijebu-Ode Schools, 90 Students Injured, Hospitalised by IamAtAnger: 2:54pm On May 15 |
You can call the school to know their well-being rather come here dey lament.... make we sha know sey ur sisters dey our lady Boladogailese: This is too bad nothing to happen to my beautiful sisters at our lady o |
Romance › Re: 5 Myths About Love Many Nigerians Grow Up Believing by IamAtAnger: 1:53pm On May 15*. Modified: 8:32pm On May 15 |
You never chop you dey find true love... Loke loke ... girl wey you carry for head dey give another man head |
|
Romance › Re: Bro Failed The Loyalty Test Twice In One Relationship by IamAtAnger: 6:52am On May 15 |
Person wey never blend nor blend... he lacks OT |
Culture › Re: Court Sacks Oniro Of Iro, Orders Monarch To Vacate Throne After 13 Years by IamAtAnger: 6:47am On May 15 |
Na wah ... our ancestral thrones nor get level again o |
Crime › Re: Bishop Clarence Okonkwo's Driver Kills Him With Pestle, Flees With SUV, Phones by IamAtAnger: 8:49am On May 14 |
Hmmm... I wonder what goes tru the minds of people who takes another man's life... go to naija confra page on telegram and you'll see the cruelty/evil of man |
Foreign Affairs › Re: Donald Trump Lands In China For High-stakes Meeting With Xi Jinping by IamAtAnger: 4:05pm On May 13 |
Take for example the locality where u from no matter how brain or expose wey u dey u must follow some due protocols else u go step on many toes... safarifarms: Developing countries are not exempted from having sense. Are they? |
Culture › Re: Okosi Festival 2026 In Makun Omi Was Fantastic by IamAtAnger: 4:00pm On May 13 |
Hmmmm... omo this country dey very big and complicated sha |
Foreign Affairs › Re: Donald Trump Lands In China For High-stakes Meeting With Xi Jinping by IamAtAnger: 3:56pm On May 13 |
Are you comparing an advance country to developing (third word) country? safarifarms: He traveled there with Business men. Nigerian presidents will go with their family, 50 Special Assistants & 7 governors. Some of which will go ahead and wait to receiving over there when he arrives. |
Fashion › Re: When Was The Last Time You Wore A Face Cap? by IamAtAnger: 11:09am On May 13 |
I wear it almost everyday |
Crime › Re: Military Intercepts 400 Starlink Devices Linked To Boko Haram In North-East by IamAtAnger: 8:45am On May 13 |
Elon musk na culprit for this matter "Nazi" movement |
Celebrities › Re: Nollywood Actor Alex Ekubo Reportedly Dead by IamAtAnger: 6:42pm On May 12 |
No one gets outta here alive
Journey well to the far beyond... |
|
Agriculture › Re: How My Side Hustle Became My Major Income Earner. Pictures Included by IamAtAnger: 3:43pm On May 12 |
So as you dey like this now you're very happy with yourself talk true |
Foreign Affairs › Re: Crocodile Eats Gabriel Batista, South African Business by IamAtAnger: 3:54pm On May 11 |
At times can't help but imagine how south Africans are wired |
Crime › Re: Ogun Police Arrest Two Suspects Over Illegal Firearm Possession by IamAtAnger: 4:03pm On May 10 |
Forty eight and forty seven years na him u dey refer as youth?..people wey their mate don dey turn grand parent PheelzAlmighty: Most of our youths are looking for quick money...
Shege |
Celebrities › Re: Best & Worst Dressed Female Celebrities At The AMVCA Awards 2026 by IamAtAnger: 11:22am On May 10 |
May God help us all as a country |
Sports › Re: Strong Football Predictions Today (Sunday, May 10, 2026) by IamAtAnger: 5:20am On May 10 |
You dey use Ai dey do predictions... sorry for u |
Politics › Re: EFCC Declares Sadiya Umar Farouq Wanted by IamAtAnger: 5:05pm On May 09 |
Wetin she do? Abi we go juz dey look for her? |
Family › Re: Husband Kills Wife, Maryam Nababa Badamasi, 2 Months After Wedding In Kano by IamAtAnger: 4:27pm On May 09 |
Bad eggs keeps spoiling the good ones... |
Travel › Re: Completed Lafia To Makurdi Road (Video) by IamAtAnger: 11:19am On May 08 |
This life... from time in memorial people dey always get breakthrough in whatever time or season. Na make God, creator of universe hear our prayers . I never see the regime wey favour all Nigerians at once since wey dem born me. I dey primary school wey baba Fela don dey till now and some people still dey make am while some kpai inside the struggle. Life nor fit balance. Make God help install person wey fit at least reason the basic amenities for the common man |
Pets › Re: Chameleon Color Change After Bringing Home: Normal Or Warning Sign by IamAtAnger: 11:12am On May 08 |
So If dem call person chameleon u nor sabi wetin e mean? |
Celebrities › Re: Portable Reportedly Survived A Car Accident Following Brake Failure (Video) by IamAtAnger: 10:02am On May 08 |
Master/PhD of content creator... the guy dey try sha, since wey him get chance with Olamide and wizkid him nor relent... that's hardwork though. Many wey get that chance don looseguard likes of MayD, Lyta, SeanTizzle etc |
Islam › Re: Ogun Pilgrims Explore Historic Islamic Sites In Saudi Arabia by IamAtAnger: 8:41am On May 08 |
Waste of resources.. smhn |
Celebrities › Re: Carter Efe Plays Portable Song In Background To Showcase Belt In Bed by IamAtAnger: 10:12pm On May 07 |
Oya naw.. you wey come dey pokenose how much dem don pay you? Ova sabi Hezmatosky210: That's why television stations have series of programmes. Every news must not be your concerns. Seun might have been paid for adverts, remember. You, how much you pay? |
Celebrities › Re: Carter Efe Plays Portable Song In Background To Showcase Belt In Bed by IamAtAnger: 10:11pm On May 07 |
Who be dis follow come?...abeg go find one place sit down Mariangeles: Nairaland just be like open chat/interactive forum wey any topic fit dey up for discussion. Even if na "unserious" No be just news forum, una no get? Na wetin make nairaland different and fun.
If una no like am, make una hanlele, go create una own. Una fit go Ghanaland, if una like. Nobody hold una.
Serious people! We don see una. 👀
Most Nigerians only sabi how to complain, but them no know how to create something, or bring solution. |
Celebrities › Re: Carter Efe Plays Portable Song In Background To Showcase Belt In Bed by IamAtAnger: 7:58pm On May 07 |
You see Seun as person wey well?... u nor see the calibre of mods wey him gather sammycarz: If nairaland don tired seun make e tell us which kind nonsense dey make fp dis days |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Petition For Mbappe To Leave Real Madrid Hits Over 30million Signatures by IamAtAnger: 7:56pm On May 07 |
Madrid fans reach 30 million? |
Celebrities › Re: ‘I Nearly Died In That Fight’ – Carter Efe Protests Unpaid N50m Prize by IamAtAnger: 4:58pm On May 07 |
Oga go one side find food chop and sleep... who get right to call another man poor?..come to think of it Come be Carter Efe wey everyone saw how he go 2 gle benz in a day?..poor man dey get benz  ... ericmor: As if you know who the person is. You people en. SMH |
Politics › Re: Is There Any Real Way To Make Money With My Smartphone?.. by IamAtAnger: 12:06pm On May 07 |
You better go and learn handwork(skills) the earlier the better for u before its too late Obogidi: Please the good people of naira land, I need your assistance on how to make money with my smartphone 2026 |