Iamdazzy's Posts
Nairaland Forum › Iamdazzy's Profile › Iamdazzy's Posts
1 (of 1 pages)
reason y i dont follow thread on NL ![]() |
dats y me dont like following thread on nairaland ![]() una fit long tinz...... ![]() |
Anti-toke ...wat hapun na, ya new year neva reach to post anoda update ....
New year new resolution ... This ur late update is out of it... Oya lemme comma be goin .... |
Anti ....
Wey the second update nau .... |
Anti .... Worris goin on nau
ya mkn us wait for too long |
Anti ...wat hapin nau,ya update is now gettin short. |
Anti ...
Yhu don enta m be dat ooo ...
Konji no go kill yhu .... Ehn if na so ..yhu fit enta Uzuoma nau ... |
Anti-cum ... Yhu gass post anoda update today oooo ....yhu dey put us too for agro nau. |
Anti-toke ....
So na the oshogbo weed wey yhu bin take,mk yhu dey upload m late abi .....
Issokay ....
Toke must hear dis .... |
Anti-toke ....
Yhu no wan update ba ...
Issorite .... |
Anti ....
Wats wrng na ....
I kip loggin in to chk if ya af uploaded anoda .....
Ya mkin this whole tin boring wit ur late update .... I fit help yhu type ooo ...if dats the prob.. |
Anti ....
Wats wrng na ....
I kip loggin in to chk if ya af uploaded anoda .....
Ya mkin this whole tin boring wit ur late update .... I fit help yhu type ooo ...if dats the prob.. |
Anti ....
Abeg mention me tmao .... Nice write up ... Keep up the gud work ... |
Nice write up bro .... Abeg y d late update nau ... |
Nice write up bro .... Abeg y d late update nau ... |
Nice write up bro .... Abeg y d late update nau ... |
Pssssst ... This op must be high on sometin |
1 (of 1 pages)