Iamdbull's Posts
Nairaland Forum › Iamdbull's Profile › Iamdbull's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 75 pages)
They said it's promoting violence, please listen to it and read the lyrics and tell me if it's true. https://www.youtube.com/watch?v=q-KOAQhYzCw |
Leakkyanus:Thanks alot |
Omo I just dey reason am since say abi make I dedicate my new song BATTLEREADY for Tinubu's campaign ni. Sapa don hol me ooo. Wetin una think! See am here whether them go pay me! https://www.youtube.com/watch?v=y0Zh6foJ3C4 |
G |
So I decided to go to lekki tollgate today for the Endsars memorial, not because am a good citizen or a passionate person but rather because of the serious, chronic, severe and debilitating level of boredom am facing due to trying to save money while in my parents house in an environment a million times duller than the most rural of villages. So I embarked on the journey and on getting to lekki epe express way there was this serious hold up, had find a way to get a bike to maneuver me to the nearest destination which was ShopRite sangotedo. I decided to stop there and entertain myself at ShopRite since my major aim of traveling is my severe boredom! I entered and after walking round I was so so hungry since it's after 11 and have not eaten since yesterday afternoon. Na so I see one very Behind eatery and you know say "Dbull"even though he no get money, he too like better thing. And my common sense suppose tell me say this place wey you see so as na only white people and extremely fresh looking gee boys dey there, e no go pass your power so? I didn't even check Menu, I just ordered salad fried rice and jollof rice then those scammer added to crispy big chickens telling me they don't sell a single chicken they sell them double double as I see everything, na there body start they tell me say o boy, you don enter am. Na so them tell me price ooo, me wey I be Yoruba boy na so I shout chineke meee, O salon buuua ooo. Some fresh fresh chikalas dey my side there, na so I just carry card gii Dem, as I pay finish I enter rest room go bite finger jump up and down, this one no be gbese na IGBESEE. I Sha come outside carry my food begin chop ooo, na so the yeye security wey dey beside door dey look me dey hail me, the kind eye wey I take look am e comport himself one time, who be your chairman nonsense and ata rodo mstcheew. No judge anybody ooo, me wey I dey yab girls say them dey snap food, If I carry woman come chop this kind food na to snap her with the food, come tell her to post it and tell her friends the price on her status and stories Omoor I just dey imagine say I carry woman come the place and she come dey press phone dey ignore me? Abi she chop small talk say she belleful, omo I go turn African mother one time command her to finish it. I Kno say una go dey wonder say how much be this money sef, but I no go tell una before una go dey hiss say na this small money dey pepper this one for body. But all in all, it taught me to hustle harder so I no go dey rush go nairaland open thread on top food. Make una helep me download my song abeg!
|
Good evening guys, so its a very easy one today, between your phone and your relationship which one would you rather loose? Watch the video below and enjoy! https://www.youtube.com/watch?v=TH23u_CIFrQ |
Zonefree:Lol just help us stream it abeg |
As I don drop song and I no see money push am, and I no fit afford the kind life wey I one dey live, we all know say sapa hold Nigeria down, I say make I find sugar mommy ooo. Here are my requirements: She must be filthy Rich. She must not be more than 40. She must have flat tummy and figure 8. She must be very intelligent. She must have a well curved ass like Nengi. She must have at least M. SC. She must be atleast 5.7" She must posess a caramel skin. And most importantly She must be ready to spend heavily as Dbull doesn't come cheap. So take a look at me in my pictures and tell me if I can get such a woman! My new hit single"BATTLEREADY" is out Now. Link in my bio.
|
Dbull on this one!!! Omoor me too go do sextape too I need the publicity for my music and am sure people will be entertained! |
Dbull on this one!!! Omo with the way I take dey find money now ehn I no go mind use my new song wey I do for obi, I no go mind use am campaign for BAT oo. You can click the link in my signature to listen to it, titled "BATTLEREADY" |
Wisetrue99:Thanks alot man |
Corridon:Yes o thank you! |
quote author=DadaHammed post=117443322]Well done! Nice.[/quote]Thanks alot man obi must enter! |
Urheadmaster:Thanks alot I really appreciate!! |
I did this song "BATTLEREADY" to lift Nigerians spirit up and get them to stand up and take back our country! Link is in my bio!!! Here is the YouTube video enjoy!! https://www.youtube.com/watch?v=FG2xX0iEfaw |
Lvgirl:Amen ooo and you too |
author=Dbillogrillo post=117379904]Your song is dope[/quote]Thanks alot you too Sabi |
ahnie:Hey Ahnie what's good? |
Michelle70:Thanks dear and you've got good eyes too |
Michelle70:Sign of chopping money, Don jazzy is also like that |
Lol when you no be Dangote! By the way my chart topping single "BATTLEREADY" is till out there, check my Instagram page here www.instagram.com/Dbullofficial Click the link in my bio to listen Thanks!
|
Dbull on this one!!! Pastor Adegboyega am also back with my ex o and we are getting married please come and dash us something too even if it's 5million
|
Dbull on this one!!! Please pray for me to blow in 2023 too ooo so that I can have money to marry my babe in 2023
|
Dbull on this one!!! 80 percent of topics on fp today is about Tinubu, very soon when I blow too plenty topics will be about me too!! Check my signature to listen to my new single
|
garriAndsugar:Everything takes time ok, Rome was not built in a day! |
DanielPat01:Happy birthday dear, sorry it's coming late. |
I thought all it took for me to hit it big was a nice song but after dropping some beautiful songs which nairalanders here really enjoyed I discovered good music won't blow itself, I need to put in money to push it. Now pushing music requires alot of money just as moving out of the country in search of Greener pasture, that's why am just confused on which one to put my resources on. You can listen to my music here via my Instagram page www.instagram.com/dbullofficial Link is in my bio. From there you can give your verdict, Thank you!
|
Dbull on this one!!! This reminds me of the python I had on my neck , if you want to see the full video, check out my page on IG @dbullofficial and don't forget to follow
|
Dbull on this one!!! So guys between Tinubu becoming Nigerias next president and I Dbull becoming next rated, Which of this two is more possible?
|
H |
Enny2013:Thanks alot I appreciate! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 75 pages)
3rd Oct. I and Iamdbull are birthday mates. Nobody even wished me happy birthday or even send me airtime despite letting Nairalanders know.