IAmHoncho's Posts
Nairaland Forum › IAmHoncho's Profile › IAmHoncho's Posts
1 (of 1 pages)
![]() Okija_juju: I LOVE ISLAMu sure? Cuz na juju dey ur name so ![]() Okija_juju: I LOVE ISLAMu sure? Cuz na juju dey ur name so |
Latest news: d owner of dz thread and d CEO of www.binFM.com died under an ewedu tree y'nyt,it was a very painful and sorrowful occurrence...y'all wl b informed about d burial ceremony soon...five minutes silence for bin R.I.P bruv |
Itzurgalvivian: U 4 TEL ME U DY GRAVE NAH....no vex u hear Itzurgalvivian: u dn post somethin nah...oya clap 4 yourself#roftlmfao |
First of all,i wan commot my boxers hail my mentors on nairaland larride,bunmi oguns,yuzedo,vhizboy nd 1 oda papa lyk dat...hmm pa bin gbagbo i say tuale o na my first joke on nairaland be dz so make all of una help me laugh small even if e no funny and if u no laugh...just like.... Akpors and bro. chukwuemerije were chatting 1 afternoon,the conversation goes thus: Chukz:Akpors hw far naAkpors:bros i just dy so,wetin una cum do for dz our place dz tym around lah Chukz: u knw na as usual,i cum scope galz nw Akpors:mtchew dz galz? Dm cheap die,i dn f-c.k almost all of dem finish Chukz:seriously? Akpors:bros oooh i go dy lie u? Chukz: ok sha,wetn b dz gal wey dy go name? Akpors:dat 1? Na chukwunonye ha name b i dn f-c.k ha taya,d last tym we do self na doggy style Chukz:akpors akpors u dn bad oh even pass me self,wot of dat mummy water dia? Akpors:dat 1? I dn f-c.k ha taya Chukz:haba no tell me say u dn kurukere dat busty 1 too oh Akpors:mtchew bros na dia u dy i dn do am taya Chukz:hw u cum dy do am lah?! Akpors:easy...no b d bible tok say if we dy lust afta woman say we dn already f-c.k her?...hit like if u get d joke and judge akpors ![]() |
First of all,i wan commot my boxers hail my mentors on nairaland larride,bunmi oguns,vhizboy nd 1 oda papa lyk dat...hmm pa bin gbagbo i say tuale o |
bin gbagbo: i'm stupid[b]yes u are |
PretiEbony: Bush pig!!!yh 1 from buddha to b precise ![]() |
engrfcuksmtin: Bin na you tear the P? Why did you rough handle her? *calling police and lawyer immediately for case of molestation, rough handling, battery, wrongful and forceful entry* kai bin what is this dangling between your legs****faints*****needle ![]() |
leavestory: yeah thanks,can u now go away?because I don't understand what is ur business if its old or staled!!!please respect urself lady!!!thank ulmfao dope |
![]() |
Lol ama proud nigerian tho',kudos to d ppl dat made d game nw ltz c doz white a$$ho's tok trash bout' superiority nw ![]() |
1 (of 1 pages)


Latest news: d owner of dz thread and d CEO of
na my first joke on nairaland be dz so make all of una help me laugh small even if e no funny and if u no laugh...just like.... Akpors and bro. chukwuemerije were chatting 1 afternoon,the conversation goes thus: Chukz:Akpors hw far na