Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,504 members, 7,954,925 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 12:37 PM |
Nairaland Forum / Iamzuna's Profile / Iamzuna's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Iamzuna(m): 7:54pm On Jul 28 |
This guy na Sheggz best friend 1 Like |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 4:46am On Apr 20, 2023 |
FutureFocus: See how foolish you are shey? This is enough proof that you are not chatting with yourself? And how are we sure this is not the man you buy from chatting with his people. Oga go sleep, you are trying too hard to prove nothing. Tabs that you sell 15k and whatever price you sell it, so na pick your imaginary people dey pick am? Nonsense. Go and do your bend down shopping and come and post. Mumu say he dey select, come dey show me screenshot of nonsense. How does this prove anything, please grow up. I dey for you. So all those yeye tools you were selling here, na your people help you pick them too? Bloody fool wey post clamps for 15k and later sell for 3k, keep fooling yourself. Our own be say make anybody come complain about you again, you go hear am well. Tozo 3 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 5:07pm On Apr 19, 2023 |
FutureFocus: Keep deceiving yourself. Carry all these explanation go throway one side, it's not needed. Sha no let another person call you out here again, your own don too much. Sell your banjo in peace and treat your customers right, no one is stopping you. 3 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 5:28am On Apr 19, 2023 |
FutureFocus: I sorry for you oga, we all know how things come into the country, no need to post random pictures. I have much more pictures of these than you do, because I have had to help friends out at different times. So nice one, you try, but try harder . Now wey you don fool yourself finish, make I remind you say na after the owners of what you uploaded don offload finish, after them pick what they need, then the owners will bring whatever they don't need out for people like you to come bend down select pick, or if you are lucky, you go dey there when them offload. We all know how this works . Na still their left overs you dey go pick oga. Keep trying so hard to prove what you are not, we know you and we see you. Bend down select man. Guys who import directly, them dey this thread and we know them. Abi you wan be like Onyeka and others wey dey import directly? Na people wey them dey import directly be that, and them no make noise . Na empty pangolo like you dey cry wolf every where. Oga rest!! 10 Likes |
TV/Movies / Re: 2023: AMVCA 9 Nominees (Full List) by Iamzuna(m): 7:01pm On Apr 18, 2023 |
Far From Home? |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 2:02am On Apr 18, 2023 |
FutureFocus: Better, na now you talk well. "Anything from containers", this we all knew but as you dey form say na direct order, na that one we been no understand. At least speak the truth and the truth will set you free. All these are carefully selected items from the same place we know you pick them. Well done oga, do your business but please be honest . That one no too hard. 5 Likes 1 Share |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 7:12pm On Apr 16, 2023 |
FutureFocus: Dey there dey mumu yourself. You and lie na 5 and 6, you have guys who move around to buy stuffs for you, as they are as jobless as you are shey? You even do colabo to buy store and clear out, but still you called buyer to send 6k fast that you have seen something that he will like, no be magic be that? My question is, why didn't you know the cost of the headset before you got to the market, since you are only picking up what your jobless guys sent to you from abroad. Keep fooling yourself, as per clown wey you be. Keep selling your bend down select headset and whatever it is you have to sell, no one is trying to stop you, but na make you dey apply small sense take do your business. Everyone here knows na bend down select you dey sell, but as long as it's good, keep it up and try to act your age and learn how to do business the right way. No be to come dey rant here like say you pass how you be, make better hand no go touch you one day. 7 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 9:09pm On Apr 13, 2023 |
Ebubemg: No, e dey opposite Capital Oil now. So I heard, I never reach there though |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 1:16pm On Apr 12, 2023 |
fidelmarshal199: So because buyer don get wetin he pay for, we should just clap for seller for leave everything else, so that seller will feel he did the right thing from the beginning. After he don stress the buyer finish, I hear you. I am no judge, but when he was here ranting that buyer should simply format the drive, one would think he was 100% certain the drive he sold was working perfectly. But if las las, he too could not format it to work perfectly, then that man no dey fear God. So 5 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:26am On Apr 12, 2023 |
FutureFocus: This animal don start. Did you buy the headset for 188,000? Can you even afford to spend 20k on any headset? The headset wey white man don use finish throway na hin you dey come make noise ontop. Are you not selling at a profit? You bought for less than 11k and sold for 15k and you are still saying "headset of 188,000", sheybe you see say your head no correct. See as you dey drop different lies and dey change narrative ontop every post. Guy, you are pure evil. 8 Likes 1 Share |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:18am On Apr 12, 2023 |
ngBuild: Question is this.... Did you replace the drive or you formatted it like you were suggesting buyer should. If you replaced it, then you are evil. Let's call a spade a spade 9 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:15am On Apr 12, 2023 |
FutureFocus:Shey to add price don begin fear you? Or you wan list the original price for us again? 8 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 8:21pm On Apr 11, 2023 |
Carbonated: Call out the name, make we get the person time 1 Like |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 8:15pm On Apr 11, 2023 |
FutureFocus: Yen yen yen... Talku talku. You too talk for a man. Even mesef don begin pity you. Made in England clamps wey English man don throway for bola, wey them pick am send to Nigeria and you come dey sell am here. See mouth like made in England. You could have come to a reasonable conclusion with that young man. You did him wrong holding on to his money for months and after waiting for you all that time, the least you could have done was to work something out with him. But no, you go dey form Van Damme. Oga, I no ask you to write super story ontop G-clamps wey don see heaven and earth. It's how from 12k they got to 5k, no be winch be that? Meaning you could have adveritsed for around 7k and still make your profit. I am not calling you a scammer, but you too greedy, and that greed to kee you last last, mumu man. If you like, no focus that your old age on being fair and generous, make you siddon there dey think say you fit take wayo take blow. No be your mates and younger ones dey do great things too? At least na your younger ones dey do give away for here, old greedy man. I repeat, I no blame you, na people wey still dey trust you, with your banjo products. As you wan dey form mad man, I get your time and if any of your colleagues come again, I go handle all of una join together. Better respect your old age, mumu man. 7 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 8:55am On Apr 11, 2023 |
FutureFocus: Sheybe a 12k you call these G clamps before? You for still dey play na. Something wey new one no reach 4k sef 3 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:33am On Apr 10, 2023 |
The wayo man for come continue. The day hand go meet am, e go shock am. I dey wait you and your baby police 5 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:22am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: See this mad goat. You will report who? He's even asking me for the lady, SMH, na me and you go sell tab for her? Why are you asking me? I didn't ask you to come and tell us your stories filled with lies. Mumu man. Go and bring your police and come to the barracks and arrest a personnel. Mumu man. Maybe that police man wey dey give you hope never jam him size before. If e sure for you, we fix a date and we meet at your police station. But before then, I ready for you. Idiot say he go go report me to police, as police na lesson teachers na. Wayo man. Just do jeje make hand no touch you 6 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:15am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: Make una come see werey. Inside me and you wey dey carry tab and headset up and down inside bus, who needs a job. You that is buying headset for 11k and selling for 30k. See this mad fellow sha. Lmao I am sure sun for don hama your skull even melt your brain, that's why you do what you do. That lady don talk am before say she even first look your shoes and snap am when you guys met. Guy, feed yourself first. See who wan employ person , wetin Musa no go see for gate 5 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:08am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: The lady you scammed nko? This young man you just cheated nko? Your own go soon meet you. Wayo man 1 Like |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:06am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: As na you I come life come find now. Look yourself first, na lies full your body. Wait o, so you think anybody believes you on this thread? No go dey whyne yourself oga. We all know you to be a liar and a cheat. Repent quick, if not Thunder dey load for you, wayo man 1 Like |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 11:03am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: Thank God you mentioned repentance. Guy you need to repent, this your wayo ways will take you nowhere. And you dey always talk am say you go church, like in the other woman's case wey na church you been go. See, go and repent, na small small them dey tell person. Repent. Shey werey sef dey find respect, respect kee you there. Then please tell me what's the difference between what you are doing and yahoo? Na you be senior yahoo (wayo) man. No go let make God vex for you. Repent now wayo man, repent from your wayo ways 6 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 10:58am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: Ogbeni go siddon like I said earlier. Is everything about you not a lie? Na only you dey? You no go see the lies na, na part of you. Wayo man. You don see craze man wey dey gree say he dey craze before? 6 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 10:49am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: Get out, go siddon. Ole kobokobo No let me get your time o 4 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 10:48am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: Mental breakdown don start, Wayo man. YEYE 8 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 10:46am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: You sef, read wetin you type weda you go fit understand am na. To dey read wetin you type sometimes sef go just dey give person headache 6 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 10:41am On Apr 10, 2023 |
FutureFocus: This greedy old fool don come again. I just sorry for this guy, he will never learn and he will never change. Breeze don kukuma blow, now fowl yansh don open. You bought headset for 11k, you will come and list it here for 30k, then if someone bargains for 25k, you will be insulting your old foolish self that they want to buy headset of 188k for 25k. But in the real sense, you are gaining over 10k if you sell for 25k. Greedy fellow. Wicked fool. You are worse than a thief. Instead of compensating the young man, you are here making noise as usual. Like I said the last time I posted here, most things this greedy fellow posts here are all available in excess in Westminister, Apapa. Find your way there and you will be thankful you did, you will find anything you are looking for there in excess sef. People like this guy just love to take advantage of others, if he do am small, it's understandable but no. Greedy old thief. Later he will come and tell us that he is selling tab of 150k for 25k, but las las na 10k him buy am. 17 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 4:13am On Jan 24, 2023 |
FutureFocus: This guy, you're running mad and you have no one to tell you. You are definitely a scammer and anyone buying from you is taking a huge risk. Oga, swear that you bought that headset for 80k at warehouse. You are a legendary liar, I feel so sorry for all the people related to you. You definitely have physical, spiritual, and mental problems, you lie too much mr man. Come and swear that you got that headset above 13k here. You go to wharf and buy items very cheap and come here to add your profit and sell, and you are stating the original price of the headset? You are pure evil and I think it's time your profile is reported, because you deserve a long term ban. Instead of making peace with the young man, you are here crying as usual. Instead of you to have begged him to settle without coming here, you are saying you warned him, abeg no be ment be that? So because you want to refund, the young man should come and lick your toes. You are evil and you are bad business. Like I stated before, if everyone had the time, they will go and buy these things you sell themselves, cos you buy the cheapest you come across. Wicked evil man. You better settle that man otherwise you will be reported. I have never seen where someone as old as you are behaves like a toddler. I wish you dey near me sef, make I slap sense enter that your empty yam head. You are definitely a scammer and if you don't settle this thing this week, we go begin report you. Your own don too much. Idiot wey go go pack scraps from wharf come dey sell for here like new. 25 Likes |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by Iamzuna(m): 7:10am On Dec 19, 2022 |
FutureFocus: This guy will never change. Na una dey give am chance sha. See that G-clamp, he first had it at 15k on this thread, a very high amount for the light too, but las las na 5k he sell both. And if anything goes wrong, he will come and tell you the original price of the G-clamp and light. Na cos he dey get customers here. See those tabs he sells, if you know Arena very well, under the tree at the first gate, there are guys that sell same tabs way cheaper. I believe they all go to warehouse to get these items cheaper and take them out to sell. So, it always amazes me when this dude will be here forming like he imports these items himself. If you go to warehouse yourself, you will get the same headset for way less than 15k. He is talking like he is dashing out the headset when he is already making profit on it. Infact, if you go to warehouse, you will find out that most of what he sells here are like the cheaper items you can get from there. This man should stop acting like he is doing people any favors, he is making his profit. I don't know why guys living in Lagos cannot just take time out to go to that warehouse and get well tested items for way cheaper than what these opportunists sell them for. I assure you, if you go there yourself, the worst thing that can happen is that you might not be able to bargain to the minimum price, but you'll get enough options and buy way cheaper than what this man here is claiming to be dashing out. Now see him confidently saying he is expecting over 120pcs this week, like say him dey expect goods, he will only go to warehouse when new wares are available and pick, and come here and be forming God. I nor blame you sha, na people wey still believe you are doing them a favour. Yeye dey smell 25 Likes 1 Share |
Art, Graphics & Video / Re: Free 3d Logo (graphics) And Animation Training by Iamzuna(m): 5:32am On Jun 06, 2021 |
08056676437 |
Sports / Re: Deontay Wilder Vs. Tyson Fury II: (The Unfinished Business) February 22, 2020 by Iamzuna(m): 7:03am On Feb 23, 2020 |
Openbusiness: May what? Please we are talking heavyweight here biko. Weather is the best there is for his category, not heavyweight, Money will not survive just a right from Wilder. AJ for pai this Wilder tho. Ruiz would KO Wilder 1 Like |
Travel / Re: How To Send Money From Nigeria To Uk,usa ,germany,cyprus - Abroad by Iamzuna(m): 10:20pm On Feb 19, 2020 |
Here |
Business / Re: Crowdsurf Account! by Iamzuna(m): 1:52am On Dec 03, 2019 |
KNIGHTBlaed: Anyone please! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 74 |