IBB007's Posts
Nairaland Forum › IBB007's Profile › IBB007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 56 pages)
Lol…Na old video be this Na |
Lol…I swear lord lugard e no go better for you wherever you dey |
Lol…Naija no good ooo but I’ll rather be a Nigerian than be from these excuses of a country |
Lol…we’ll done o bro Chinedu…we go dey expect you for MM in a few years time |
Lol…na one of the first things wey my wife ask me in the first month of our relationship be this.,.with proof sef…na dem do themselves ooo…dem for risk am and give birth they might be lucky and their first and only child won’t be SS |
Lol…where tinubu get time to think of you…this guy dey really overate himself sha |
Lol…the law really backfired…na little by little this country go better |
Lol…we’re safe in Naija…citizens from those places no too dey come Naija |
Lol.,.that means all men are weak with this your analysis.,.cos all men have at least four out of your so called weaknesses |
Lol…you now wonder why Desmond Elliot wan die there…just serve one full term in government and your life will never be the same |
Lol…CR7 is already great…only Messi above him as far as I’m concerned…I think he should be more focused on winning the World Cup…. |
Lol…una get mind to steal money but to face the music una go start to dey run upandan |
Lol…the stigma against snakes is just too much…they’re more dangerous animals out there that are innocent looking sef |
Lol…I disagree with the motion that our native languages are being erased…a country like Nigeria needs a national language so we can understand each other….and no one tribe would want the language of another tribe to be used as the national language so that’s where English comes in |
Lol…so who papa go support on election day like this…shey na him daughter or him party candidate |
Lol…I don dey even forget this military exercise according to Russia…Iran / israel war sweet pass am |
Lol…I can’t believe I’m actually agreeing with this guy…this is just the truth…Naija power sector can never work with the way it’s being run |
Lol…omo na fatality be this fa…he just spoil Ned career ni sha |
Lol…but this same man Dey vex say him wife carry bastards come house give am |
Omo bros abeg I need your dealer number…this strain wey you Dey puff make sense |
Lol…Nigerian passport is dead…na things like this oyinbo dey take rate passport |
Lol…na this one dem dey call agba yahoo |
Lol…op put carrick picture as Alonso.., |
Lol…we need a leader that’ll dismantle that NNPC…they’ve turned it to their personal atm |
Lol…I was expecting this…this lady should just move on abeg…if truly say na chief priest get the child he go find her come in the future |
Lol…blessing CEO is next…stupid people must be removed from our streets |
Lol…performance wise I’m not expecting much from obi…he’ll be worse than buhari…only reason I can support obi is the marginalisation of the Igbo people…and obi greediness would muck that up for them…cos after his four years God knows when an Igbo person will smell that seat again |
Lol…this is mass delusion and hysteria of the highest order…I used to wonder how hitler could convince a whole nation to go to war and exterminate a lot of people…but obidients have shown me how easy it is |
Lol…make dem just talk say life imprisonment…he can never leave the prison alive unless he’s pardoned…and this sentence show say this one no get friends in high places at all |
Omo this kaduna figure surprise me oo |
You don forget School of hard knocks…that designer reign die |