IBB007's Posts
Nairaland Forum › IBB007's Profile › IBB007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 56 pages)
Lol…I no dey understand the meaning of this…why is it that it’s after the bad thing happens dem go say make dem go there…why can’t they be proactive… |
Lol…no matter what you say about tinubu, he still get sense pass this trump |
Lol…so tell me how someone like this go ever lose a court case for this country |
lol…so naija police dey call FAAN liars be that |
lol…$200m …this guy is definitely high |
Lol…this one don relapse…e be like say the igbo wey he dey smoke now don dey affect him brain |
lol…e go make sense sha ….burna boy sef no small |
lol…disgraced set of people |
lol…Makinde go move go ADC |
Lol…very funny ….na that ‘password’ they always funny me pass …some people are just so lazy |
lol.,.where he get money for 30 lawyers!?…maybe na pro bono sha |
lol…na to enter armed robbery full time now |
lol…this one breast don die |
lol…activist sowore cameraman in the mud |
Lol…na engineer I go save na |
Omo…I enjoy this site that year |
lol…na after them don scatter your Toto you wan come go celibate…you’re already late aunty |
Lol…no need to waste money to conduct elections in 2027…make dem just share the money give us |
lol..,give am small time..he go soon start to dey make hair for woman |
lol…even Afghanistan and Yemen get higher life expectancy pass us…na big dick we dey carry upandan |
Walahi…God really bless this woman with beauty |
lol…why do guys keep doing this!? |
lol…you dey deliver person you no cover your head |
Lol…Ethiopia was never colonized |
lol…so na Egypt this one dey stay…after ruling they all relocate to other countries |
lol…social media presido no go see this one |
lol…this ADC might end up not participating in the elections…their complaints too much abeg |
lol…this one just wan talk ni jare…mbuemo and diallo nko |
lol…oga you dey owe the woman Abi you no owe am…suppress the urge to shalaye |
lol…1 and 6 |
…this guy is definitely high