Foreign Affairs › Re: New Photo Show Downed U.S. Jet Ejection Seat in Iran as Pilot Fate Unknown by IBB007(m): 7:43pm On Apr 03 |
Lol…Russians dey one corner dey laugh |
Politics › Re: States With Highest Vs Lowest Poverty Rate In Nigeria by IBB007(m): 4:15pm On Apr 03 |
lol…I go still Dey talk am…we have to breakup this country…make northern Naija Dey go,..na dem Dey pull us back |
Politics › Re: Malami Reacts To INEC's Derecognition Of David Mark by IBB007(m): 9:05am On Apr 02 |
lol…shey na Malami Dey talk this one abi Wetin…malami wey be say na him jail nnamdi Kanu Dey talk against oppression…Omo power is truly transient |
Crime › Re: 11 Nigerians Arrested For Drug Trafficking And Internet Fraud In Ghana by IBB007(m): 7:59am On Apr 02 |
lol…these yahoo boys Dey always vex me I swear…lazy people go just Dey press phone upandan Dey talk say dem Dey do yahoo…as far as I’m concerned they are ritualists….nothing like yahoo again |
Politics › Re: Bala Mohammed In Talks With APC (Video) by IBB007(m): 10:09pm On Apr 01 |
Lol…I can’t imagine what will be going on in the mind of Makinde like this |
Business › Re: NNPC Increases Dangote Refinery’s Crude Allocation To Seven Cargoes For May by IBB007(m): 2:30pm On Apr 01 |
Lol…let’s watch and see…it’s just dangote no send us…na anything wey favour am he go do |
Properties › Re: Landlord Returns From Trip To Find Tenant Building On His Land(video) by IBB007(m): 1:29pm On Apr 01 |
Lol…I no go even follow am quarrel…I go just thank am for the house wey he build for me |
Celebrities › Re: Blessing CEO Accused Of Posting Fake Cancer Report (Video)) by IBB007(m): 10:32am On Mar 31 |
lol… I didn’t believe her from day one..,this lady get serious problem |
Crime › Re: EFCC Arrests Company Rep Over Alleged ₦993 Million Fraud In Ilorin by IBB007(m): 8:54am On Mar 31 |
lol…na the woman be the fall guy…but how can such fraud happen without the company being aware |
Crime › Re: Female Students Strip Classmate Naked In Benue School, Video Goes Viral by IBB007(m): 8:50am On Mar 31 |
lol…benue na very local state…so news like this from there no Dey shock me |
Family › Re: “I'm Not A Virgin, I'm A Mum Of 3" — Wife Of Apostle Chibuzor's Son (Video) by IBB007(m): 10:13pm On Mar 30 |
lol…i no sure whether this woman go allow Aboy nack fa |
Politics › Re: Plateau Governor Mutfwang Visits Angwan Rukuba In Armored Vehicle by IBB007(m): 4:28pm On Mar 30 |
lol…these our leaders no rate us at all…dem no even send us at all…baba carry tank enter while him constituency dey face gunshot for streets |
Politics › Re: 2027: Tuggar Resigns, To Pursue Bauchi Governorship Aspiration by IBB007(m): 4:26pm On Mar 30 |
lol…the guy actually tried…a lot of high level diplomatic visits…I wish him all the best |
Crime › Re: Bandits Storm Oke Daaba Kwara, Residents Flee Amid Gunfire, Kidnap Threat by IBB007(m): 11:27am On Mar 30 |
Omo!!! Instead of oyo state governor to be proactive na politics he dey play upandan…after kwara na oyo state |
Foreign Affairs › Re: New Photos Show Precision Strike That Wiped Out U.S. E-3 AWACS Aircraft In Saudi by IBB007(m): 7:19pm On Mar 29 |
omooba969: Generations have come and gone, and probably have forgotten about the blo ody nose they got from the Koreans.  Vietnamese too |
Foreign Affairs › Re: Fire,black Smoke After Iranian Missile Strike On Southern Chemical Plant(Photos) by IBB007(m): 4:05pm On Mar 29 |
lol….their arrow of god don finish abi wetin dem dey call am!? |
Foreign Affairs › Re: New Photos Show Precision Strike That Wiped Out U.S. E-3 AWACS Aircraft In Saudi by IBB007(m): 1:34pm On Mar 29 |
lol…USA sef go know for body say dem follow mad people fight |
Foreign Affairs › Re: The World You Know, no Longer Exists. Here Are My Predictions Going Forward. by IBB007(m): 8:49am On Mar 29 |
lol…na serious malaria dey worry you bruh |
Foreign Affairs › Re: Yemen’s Houthis Launch Missile Attack On Israel As War With Iran Intensifies by IBB007(m): 8:34am On Mar 29 |
lol…when this war is finally over…Isreal sef go know say something do them |
Politics › Re: FG, Gencos Disagree Over Electricity Debt Reconciliation by IBB007(m): 8:10am On Mar 29 |
lol…I sure say this guy go dey blame himself for this minister of darkness office wey him collect…he don kill any chance of becoming governor |
Politics › Re: David Mark's Daughter, Blessing Onuh Dumps Father, ADC, Leads Tinubu Campaign. by IBB007(m): 8:08pm On Mar 28 |
lol…if you don’t know what these guys are doing then I’m sorry to tell you that you’re unintelligent…they are planting their kids and family in all major parties…dem no wan lose out totally |
Travel › Re: High Fuel Price: Low Passenger Traffic Hits Transporters Hard by IBB007(m): 8:19am On Mar 28 |
lol…So oga tinubu wan tell us say he can’t issue an executive order to subsidize fuel for us till the US-Iran war is over….may God help us |
Politics › Re: APC Guber hopeful, Alli in limbo as Oyo Govt sets April 3 for coronation by IBB007(m): 8:13am On Mar 28 |
lol..,I love this…he should the one that is more important to him |
Family › Re: Nigerian Man’s Before & After Divorce Photos Go Viral by IBB007(m): 6:02pm On Mar 27 |
lol…no be lie…I remember before getting married, I dey flex, I dey buy anything I like whenever I like…as I marry like this that ended…I’m always thinking of what they need at home than what I need…but at the end of the day it’s called being responsible |
Foreign Affairs › Re: Russia Sends Alcoholics From Rehab To The Front Line In Ukraine by IBB007(m): 2:56pm On Mar 27 |
lol…if Russian and Ukrainian men finish…na African men go continue their bloodlines…make dem Dey kill themselves dey go |
Culture › Re: What’s The Most Unusual Name You’ve Ever Come Across? by IBB007(m): 2:46pm On Mar 27*. Modified: 3:40pm On Mar 27 |
lol…when I was serving i met a lot of plateau state peeps and their name no be here…na nickname I give all of them last |
Politics › Re: No Amount Of Rhetoric Can Erase OPL 245 Disputes - Atiku To AGF by IBB007(m): 8:50am On Mar 27 |
lol…e be like say Alhaji Dubai get stake for this mata…the way he carry am for head no be here |
Politics › Re: Power Outage Bites Harder by IBB007(m): 8:27am On Mar 27 |
lol…minister wey dey wait make rain start to fall…baba don go check weather forecast….apc should not try to field him as their candidate for to state… |
Politics › Re: APC Convention: FG Shuts Roads, Asks Civil Servants To Work From Home by IBB007(m): 8:22am On Mar 27 |
lol…PDP do pass like this when dem dey hot..,by April next year we go know wetin dey sup |
Politics › Re: Nigerian Businessman Arrested In Malawi For Illicit Foreign Currency Possession by IBB007(m): 7:18am On Mar 27 |
lol…Lagos that they love to hate is always in their address…Abi where ebonyi dey for lagos |
Politics › Re: The Decline Of PDP Is How APC Too Dies - Abimbola Adelakun by IBB007(m): 4:45pm On Mar 26 |
lol…the reason why our democracy is like this is because our system is not just working…no national philosophy…we should just divide this country…it’s not working at all…even Czech Republic and Slovakia broke up at a point |
Food › Re: Nigerian Lady Left Shocked After Discovering Rat Inside Mall Meat Pie Display by IBB007(m): 4:32am On Mar 26 |
lol…these small rats are everywhere I no go lie |