IBB007's Posts
Nairaland Forum › IBB007's Profile › IBB007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 56 pages)
Lol…which kain didirin IG be this |
Wow!!! This is bad…this one really touch me…may God forgive him his sins |
Lol….craze don Dey worry these ones…why dem no give Isreal state too na |
Lol…please you don’t need to showcase your culture on a Nigerian forum though |
Omo..e big ooo…even those small ones are big sef |
Lol…the baba for no talk till the issue blow over rather than this useless lie wey him dey blow |
Lol…I dey always imagine Donald trump as homelander |
Lol…how are you going to do it…show us your manifesto…dem no get anything to offer |
Very well deserved…the guy is good |
Lol…saner climes don put these ones for gbese |
Lol..,na so this one life just spoil like that |
Lol…e go surely pain person na…millions of naira just gone like that…if all aspirants that bought forms aren’t present in the consensus deliberations can we really call it a consensus then |
Lol…exactly the way PDP started to crumble that year…let’s see how it ends |
Lol…I’ve always believed that Lagos is overrated…Abuja fine pass Lagos in everything…that’s the only reason I respect el Rufai till today…he really sanitised that place |
Lol…East Africans are just weird |
Omo!! Naija still as a long way to go…na that Vietnam dey surprise me pass… |
Lol…this can’t be true sha |
Lol…oga kuku go start snake farm na |
Lol…they already know that ADC chances in the polls is now dead |
Lol…Allah we just dey waste money on this senate…house of reps is enough |
Lol…joker…so you guys can run it into the ground like etisalat abi wetin be the name again |
Lol…Walahi this man no dey photogenic at all |
Lol…student life sha…well na all of una go pay for the damages…plus who dey plus who no dey |
WhizdomXX:Oh ok ….may God help us all….its a general Naija issue |
RIP to the dead ooo but what are they really protesting for…shey na the government cause the accident or what |
Allah Walahi dem no suppose accept am back |
Lol…na things like these dey make me believe say naija no fit ever dey okay…just imagine the greed…he didn’t even mention his constituents once…everything is about him |
Lol…as usual naija law enforcement go do like say dem no see this one…this guy needs to be taken off the streets…na till he kill person abi |
Lol…rice…100 more characters to add |
Saint99:You just took the words out of my mouth |
Lol…make Daniel go find somewhere siddon jor….if Naija na country wey get head he should have been sacked for that disgraceful interview on international tv |
Lol…that dapo na error…if that guy enter senate then I’ll conclude that there’s a serious problem in this country |