NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:35pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: abeg no eeyah ham o ibroh na sexy dude he just dey shy noni me no dey shy o,na u dey shy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:34pm On Nov 18, 2016 |
tenderblaze: Bro u make sense with dis write up. me I cannot come and kill my self with anxiety. Nov or Jan Na mata of time at least we Av been waiting all this while. Chop kiss abeg abeg,,wetin me self go write wey go make you kiss me too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:32pm On Nov 18, 2016 |
monniyi: can u say that in english pls,
I didnt get anything u said.  are u not a yoruba? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:31pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: guy na different strokes for different folks o...u fit follo dem na  me no dey follow babes,,Na dem go follow me,,,,,let me make cool doe,you go see,,,,even Rebekkah wey dey do shakara gan slf go come down |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:28pm On Nov 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:27pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: ibroh abeg na haba! I go go ghost mode cos of u fa if you go,we go force you come back,,,, monniyi,arrest this guy for me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:22pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: if babes follow me now I go ghost out o! naija to and fro hustling no gree me look babe for now fa  lollll,,wen me dey loo for babes,,u dey run away,,,,see life fa! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:17pm On Nov 18, 2016 |
monniyi:
surpriseme yamilenu
I sight u 
Ibroh22 thanks. lollll,,,you see say he dope! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:15pm On Nov 18, 2016 |
Famutimi: see me in ur dreams dat one is not good,,,,,let me come Carry you now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:13pm On Nov 18, 2016 |
Posimii: Abi now. I can't imagine waiting till next year. Heeeey wetin now,since 2015. my two egbons no stay hos reach 6 month after dey grad bfor dem go service. Dis my own don turn to sometin else  same here now,, since 2015 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:12pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: chisos!!! abeg o kolewerk fa! nor do dis to ur main man na lolll,,,,wats bad there |
Celebrities › Re: Mr Ibu Meets Atiku Abubakar, Says "He's God Sent To Humanity" by ibroh22(m): 7:40pm On Nov 18, 2016 |
see stomach like palm wine calabash |
Politics › Re: Photos Of Air Force Personel Working On Nigeria's First Indigenous Drone Flight by ibroh22(m): 7:36pm On Nov 18, 2016 |
is dis drone or mini aeroplane,,,it's too big abeg,,dey will just shoot it down before it reach the target gan slf |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:32pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee: That one? Na ancient of days him be fa! loll,,only God be ancient of days o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:31pm On Nov 18, 2016 |
Posimii: This ur own criteria self,oda skulls nko. Don't b selfish fa. Me just hope say make one miracle happen, make all of us just go with a stream. lolll,,Na Jesus fit do dat kind miracle but unfortunately,,he never come back yet |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:30pm On Nov 18, 2016 |
justifiedcoyy: Ibile buruku
Eyan lil kesh lolll,,me lil kesh,,God forbid,,,,eyan Mayweather le mi,,, olamide Badoo,,,lil kesh ko,lil kiss ni,,the guy no sabi sing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:28pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: Ha! me no no sey I dope for pishur o...wey I shy pass anything with selfie..abeg no loud ham mk people no sabi fa..na lowkey tins ma guy. lol,,I don loud am already,,,,,all d babes here go dey follow you now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:23pm On Nov 18, 2016 |
justifiedcoyy: Hahahahahahahahaha
Na ibroh22 infect me fa lolll,,wetin I infect you with oooo,e ma paro mo mi o,mo ni eleda temi o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:21pm On Nov 18, 2016 |
blueknight4real: I dont knw why FG can't scrap diz NYSC and divert d funds into paying graduates according to their grades
Firstklass - 1m 2.1 - 500k 2.2 - 300k Thirdklass - 100k
Distinction (HND) - 800k
Atleast sumone wee be able to use the money to play bet9ja wit betta odds or even double up wif MMM u dis guy ehn! lolll issokay |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:18pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: oya ma main man! u sure die! anybody wey sey u no fine d pesin call up letter go hang!  haha,,y now,,, every guy handsome now,,but I checked your dp,u dope pass! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:00pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: Lol no traffic na why ma swerve? no fear bro I can't take her from u fa u handsome pass me fa who I be? just appreciating the chic easy bro..*winks* guy,,,no dey whine me now,,,,I no handsome atall,,,,,,,oya chop knuckle |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:50pm On Nov 18, 2016 |
Dotman2210: Okay atlast "fa" done epp some pple...but never conclude yet I have different opinion about "fa" ejoo ejekin shalaye all I need is one mic oya now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:10pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: cute chic on a fa level... u dope fa Miz oladoyin.. bro,,swerve,,I no like am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:05pm On Nov 18, 2016 |
Famutimi: thx fa. I'll be expecting you fa give me the direction to your house fa!,,make i come carry u with my Porsche |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:04pm On Nov 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:19pm On Nov 18, 2016 |
Famutimi,,,,you are cute fa!,,e be like say make i carry u go my papa house |
Politics › Re: Police Plot To Tackle Shiites In Borno - Premium Times by ibroh22(m): 2:14pm On Nov 18, 2016 |
ok |
Celebrities › Re: Checkout This Hot Lady Kcee Was Spotted With by ibroh22(m): 2:09pm On Nov 18, 2016 |
ok |
Romance › Re: A Guy Uploaded Bedroom Romance Pics With His Girlfriend. People Reacts by ibroh22(m): 2:08pm On Nov 18, 2016 |
in this recession,,,,who get that thunder picx pls |
Celebrities › Re: See How Nigerian Women Are Going Half Nakkd For Nigerian Men (photos) by ibroh22(m): 1:58pm On Nov 18, 2016 |
ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 1:46pm On Nov 18, 2016 |
by this time tomorrow,,we go don give arsenal smackdown #Fatality
cc
justifiedcoyy
bigromeo
and all other man.utd fans |
Celebrities › Re: Why Are Nigerians Like This? Cyprus Based Man Laments After Getting This Message by ibroh22(m): 1:41pm On Nov 18, 2016 |
who u epp |