Ichiezubby's Posts
Nairaland Forum › Ichiezubby's Profile › Ichiezubby's Posts
Ishilove: Abeg forgive dem for they know not what they dona because of u o.no hard feelings.make d tori dey roll |
Biko,pls do,i don sharpen my eyes 4 anoda round of reading |
al dis derailers abi na enemies of progres wey no want make we joy tori,no make me swear 4 una |
Nawa o.french teachers akarie umu akwukwo.nice write up dear,enjoyin evry bit o.ndi french a,make i hear 4 una |
[quote author=Efemena_xy]^^ Come, Ishi & ID make una take time o! Speak English jor [/quote] |
separated and mingling |
nyc one bro,i don dirty my cloth finish cos i was Roflmao,am xpecting a bag of omo 4rm una sha |
am quite suprisd dat the pastor no conduct deliverance 4 him head. |
1.wen u ar stingy,boils wil grow on ur eye lids. 2.God cums down 4rm heaven to collect our offerings,so we alwaz save d best. 3.If u rub saliva on ur palms,u would feel less pain wen flogged 4.cotton fibre causes appolo(conjuctivitis) . I stil believe dat pele's story and india stuff sha |
;Dtaye taiwo and beauty paegent, ;Dtaye taiwo and beauty paegent, |
as i child,i believd dat if u eat while standing,it wil fal 4rm ur buttocks, if u ansa to some1 u dnt knw,its a ghost and u would disappear. If u pick money on d floor,u wil turn to tortise if u dnt pray b4 u eat,ur food wil grow hands and crush ur intestines ,wen u eat 2 much and get a big tummy then u are pregnant,so many more |
bin gbagbo: Ww wow wow wow wow wow wow wow wow,[quote author=bin gbagbo][color=#000099]Ww wow wow wow wow wow wow wow wow, its a live soccer match between the guys and ladies of nairaland jokes section.Remember this match is FIFA and NFF sanctioned. GUYS TEAM SHEET [color=#000099]Goalkeepers:Onyeasi(warri wolves), Lilkech(sunsh |
mikel obi and goal |
oh boi,dis jokes funi die,i 4 get heartache 4 here o |
dlex21: mirroransa am na |
am smthn dat is seen as d best artist im d world,wat am i? |
marialucia: am something I walk through water and I never get wet wat am I marialucia: am something I walk through water and I never get wet wat am I marialucia: am something I walk through water and I never get wet wat am Ineedle or pin,i gues,too slim to get weight |
walexydon: By my calculations...i got 10990...not sure abt it tho walexydon: By my calculations...i got 10990...not sure abt it tho walexydon: By my calculations...i got 10990...not sure abt it thophotocopy of alis fada |
She also said,alwaz beware of unfriendly friends,and leave women alone dat there is a tym 4 evrythn |
mumsi said,'seek first d kingdom of God and evry oda tin shal be added to u' |
make i reserve my comments til afta d match,we gat a better team dat wat keshi assemble,but he is d 'big Boss'.lets watch and c hw eagles wil destroy rwandamake i reserve my comments til afta d match,we gat a better team dat wat keshi assemble,but he is d 'big Boss'.lets watch and c hw eagles wil destroy rwandamake i reserve my comments til afta d match,we gat a better team dat wat keshi assemble,but he is d 'big Boss'.lets watch and c hw eagles wil destroy rwanda |
jogego: As one of my friends used to say, If I talk too much to a lady, I end up telling her I like her. Getting to close to a member of the opposite sex can lead to anything. Afterall, most deep rships are those that matured from friendships.[color=#000099][/color] bros u just knack am hama for head.valid point |

[/quote]
(al sadd),efulefu1(shalke 04),tinkybabe(fc porto), bella3(ASEC) 