Christianity Etc › Re: Festus Keyamo Replies Apostle Johnson Suleman Over Stephanie Otobo by idbami2(m): 2:06pm On Mar 06, 2017*. Modified: 2:25pm On Mar 06, 2017 |
Apostle Suleman? Se him bi pastor? |
Celebrities › Re: Pretty Mike And Flower Girls Step Out For An Event (Video) by idbami2(m): 10:04am On Mar 06, 2017 |
Come again, Op. You mean say the girls go dey follow am like Alsatian dog? Abi no bi dog dey use leash? |
Celebrities › Re: Bovi Reacts To Kemen Disqualification: Beautiful Women Are Downfall Of Great Men by idbami2(m): 9:53am On Mar 06, 2017*. Modified: 10:09am On Mar 06, 2017 |
I agree..
Na so 1 woman go dey baff on top roof, whre King David go see am.. |
TV/Movies › Re: Tboss' Family Reacts To Kemen's Sexual Assault On Tboss & His Disqualification by idbami2(m): 9:47am On Mar 06, 2017 |
Na which one bi Semen, abeg? Se daht 1 wey get big lips? Why him come go do like daht? |
Sports › Re: Plateau United Coach Disrupts Match After Attacking His Rivals On The Pitch.PICS by idbami2(m): 9:40am On Mar 06, 2017 |
Aigooo. Na so so wahala fr this npfl gan. Na so one fan tear one player hot slap three weeks ago.. |
Celebrities › Re: Patience Ozokwor, Pete Edochie, Aki & Pawpaw, Okon Lagos Worship In Warri Church by idbami2(m): 9:35pm On Mar 05, 2017 |
Wetin bi the name of daht 1 wey get big nose? Wey wear yyellow shart. |
Celebrities › Re: Fayose, Ayade, Ita Giwa, Aki Attend Shan George's Movie Premiere In Calabar by idbami2(m): 8:18pm On Mar 05, 2017*. Modified: 8:36pm On Mar 05, 2017 |
Wetin do her wey she just dey do like prsn wey wan shhitt?  Abi no bi she wear yyellow? |
Travel › Re: Akwa Ibom Residents Scoop Fuel From A Fallen Fuel Tanker At Ekom Imam Junction by idbami2(m): 9:45pm On Mar 04, 2017 |
If kasala come burst nw, wey evrythin' explode, dem go cme talk say na devil work.. .. |
Crime › Re: Abia State Univerisity Student Beheaded In Imo (Photos) by idbami2(m): 9:39pm On Mar 04, 2017 |
Ah. Na wetin dey pain me pass bi say dem no go catch the prsn wey do am..
Investigation fr Nigeria na zero.. .. |
|
TV/Movies › Re: Nigerian Celebrities At AMVCA 2017 Red Carpet (Photos) by idbami2(m): 8:28pm On Mar 04, 2017 |
Abeg, who bi dah 1 wey bi like puffpuff? Wetin bi her name? |
Politics › Re: Felix Obuah Hosts Kanu Nwankwo, Patience Ozokwor, Others In His Hometown by idbami2(m): 6:06pm On Mar 04, 2017 |
Daht Kanu dress fine gan ni. I like am |
Politics › Re: Ambode, Otedola, Lai Mohammed At Opening Of Obasanjo Presidential Library by idbami2(m): 5:25pm On Mar 04, 2017 |
I no see Baba Osinbande |
Politics › Re: 15 Politicians Who May Run For President In 2019 by idbami2(m): 5:15pm On Mar 04, 2017 |
Ah. PMB bawo? You wan kill the poor man?
Make Baba Osinbande go, him go win.. .. |
Crime › Re: NDLEA Discovers Cocaine In Man's Anus, Ephedrine In Female Foot Wears. PICS by idbami2(m): 3:52pm On Mar 04, 2017 |
Nthin' wey Naija no go do fr money. Aigoo |
Crime › Re: The Police Squad Who Tracked Down Vampire And Killed The Notorious Criminal (Pic by idbami2(m): 3:47pm On Mar 04, 2017 |
Vampire? Se na Stefan abi Damon? |
Crime › Re: I Have Raped Up To Seven Women – Kidnap, Fraud Suspect (pic) by idbami2(m): 3:33pm On Mar 04, 2017 |
Ah. See him korokoro eyes. Odaran. Make dem put am fr Sona. |
Celebrities › Re: Beyonce Vs Osas Ighodaro Who Rocked It Better?! by idbami2(m): 2:53pm On Mar 04, 2017 |
Beyonce own Hot Ighodaro own dey conservative.
Na both of them try wella. Tell the nxt 2 pple make dem enter |
Fashion › Re: Brazilian Lady's Butt Explodes After Her Implants Were Infected (Graphic Photos) by idbami2(m): 2:51pm On Mar 04, 2017 |
INTROVERT: Who has heared that REMY MA beef song 'shether' for Nicky Minaj. Ah. Heared ke? Come here, make I pray fr you.. |
Jobs/Vacancies › Re: 8 Things You Can Do To Get A Job Despite Graduating With A 2.2 by idbami2(m): 2:47pm On Mar 04, 2017 |
iyke2ken: 2:2....goalless draw? I jus weak for your matter.  You no go mind yyour business? Aigoo |
Jobs/Vacancies › Re: 8 Things You Can Do To Get A Job Despite Graduating With A 2.2 by idbami2(m): 12:30pm On Mar 04, 2017 |
2 2 goalless draw niyen  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by idbami2(m): 12:22pm On Mar 04, 2017 |
ManUtd (OritaMefa United) Straight Win.. .. Over 1.5 |
Car Talk › Re: Porsche’s First Station Wagon Supercar (Photos) by idbami2(m): 12:16pm On Mar 04, 2017 |
Oh Baby |
Celebrities › Re: Oge Okoye Disables Comments On Her Instagram Page After Dog Theft (Snapshots) by idbami2(m): 11:58am On Mar 04, 2017 |
Na which trip she dey talk about again? The 1 wey she steal? |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Defends Oge Okoye Over Dog Theft Post, Blasts Illiterate Nigerians by idbami2(m): 11:46am On Mar 04, 2017 |
Make smbdy check Webster fr me, wetin sarcasm mean, abeg.. |
|
Celebrities › Re: My Breasts Used To Be Big - Dancer, Kaffy by idbami2(m): 11:25am On Mar 04, 2017 |
Aiggoo.. Na wetin yyou wan use big chest do again? Na husband yyou dey find, abi wetin?
Anyway, chill make I call Nicki fr yyou. She go sabi hw you go take increase am. |
|
Crime › Re: Burial Of 17-Year-Old IPOB Member Killed During Trump Solidarity Rally. PICS by idbami2(m): 10:50pm On Mar 03, 2017 |
SaintNemesis: Cowards die many times before their death, a Vilian dies but once. That young man is surely not a coward no matter his beliefs and lifetime aspirations but of you I am not sure but i can see you so scared of death. Do have a reality check death or transition from this physical earth is an inevitable path we all must one day follow (Its really not scary, maybe only to those that are too ego conscious). The young had come, seen and conquered, only his maker knows if the cause was a worthy one or not. The 17year old saw, and conquered? Waht did he see and conquer exactly? He didn't even knw the ffff difference between right and wrong, yet. PS: Every ffff person is scared of death. Even the old. |
|
NYSC › Re: Corper Who Donated Classroom Seats In Buhari's Hometwn Pictured In A Private Jet by idbami2(m): 10:33pm On Mar 03, 2017 |
Wehdone sir, Mr Fransklin. You don do well. You see smthin' better use money do.
Some pple go put the one wey dem steal inside storex.. |
Car Talk › Re: Meet The New Mercedes E-class Cabriolet – Amazing by idbami2(m): 10:10pm On Mar 03, 2017 |
Very good. This 1 fine wella. I go buy am fr Nkiruka. Op, na hw much, abeg? |