NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 12:02am On May 01, 2015 |
miccoy: We dey watch una o ABUSITES  E be like na this evening una wan hold una convocation No vex.. it haff tay dat he see our self plenty like dis.... Tomorrow would be a general discussion |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:59pm On Apr 30, 2015 |
babatawa: Ah sense a serious e-fight buildin up who noticed et too?  Omo I smell that word battle from this angle.... Babes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:57pm On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: them no pass 13 Even though na 5 dem be, no be the same 2010 we enta school...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:54pm On Apr 30, 2015 |
ABU mobilised fresh graduates from Geology o... That because VC is a good prof dere, they got the ticket. ..... see partiality |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:36pm On Apr 30, 2015 |
haliluck: Wat r dey defending again? after d results hav bin pasted The pasted results were subject to senate approval |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:35pm On Apr 30, 2015 |
Page 60 in a bit |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:25pm On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: yeah you do, cause of my exam officer Dem say sabari and kargi go defend our results today. .. Others results are ready for collection except ours ... U hear ? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:21pm On Apr 30, 2015 |
jemimaa01: smh...Abusites,dominating everywhere and everything since 19kokoro..babatawa idee91 haliluck majidyusuf,five other schools a chance o!!
mzmeeday,where are you,apparently that Patrick man has a relative on this thread Toh jemima ya zasuyi da mu ?.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:19pm On Apr 30, 2015 |
haliluck: Ok I knw wat SRC iz bt I dont knw why u r calling me dat...mayb I'm not d person u tink I am For ur mind...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:08pm On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: I go put her pishur sef No vex.... We'll put it if she looks for trouble latter. That should be for anoda dayday  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:04pm On Apr 30, 2015 |
haliluck: Plz what iz SRC nd hope it's a gud tintin  Everybody for here go university, abeg no disgrace ABU  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:02pm On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: you don expose her finish Wetin I talk naw...  Because I no put her address self |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 10:59pm On Apr 30, 2015 |
haliluck: Lol...me ma don dey suspect say I sabi dis majidyusuf ohhh bt I no wan talk....ermmm no call me alimony 2 much sha so u no go blow my cover Dont worry, ur secret is save with us SRC  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 10:59pm On Apr 30, 2015 |
haliluck: Lol...me ma don dey suspect say I sabi dis majidyusuf ohhh bt I no wan talk....ermmm no call me alimony 2 much sha so u no go blow my cover Dont worry, ur secret is save with us  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:57pm On Apr 30, 2015 |
shawwal1: Lol Ojoro my foot,when must of your guys have this hot temper while playing, most games will never go without a fight or quarrel despite say ABU security are faired more than a policeMan Thats typical of my class o.... Once we discover we are loosing, we try to scatter the match. ... .. Badt boiz... we no dey here nene  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:49pm On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: that their class way reach 6 million  ... that department get student pass some faculties |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:39pm On Apr 30, 2015 |
shawwal1: Yeah bro I Sabi lots of accounting guys must na my guys,as u knw pub Admin n Accounting for football na El-classico for Kongo Hehehehe... omo na die o Na ojoro una dey take win us sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:37pm On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: No, I never see the pishur Okay the way he was gisting you about Ibrahim got me wondering ne ai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:31pm On Apr 30, 2015 |
shawwal1: Oboi u miss a lot,I recall how some guys went to Ibrahim's room(Daura) n were asking his room mates to Jam the door say na iron door while some entered insyd the wardrobe So you know Mr. Daura.... I should know dis niccur be dat. Majidyusuf u sabi am ? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:29pm On Apr 30, 2015 |
chikaodili345: season 4? the show is still airing season 3 I wonder where he got season 4 from. The last episode I downloaded was 20 season 3 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:17pm On Apr 30, 2015 |
theSpark: As a land Spectator speculator, I hereby commandeer this land for over riding public interest.
I dedicate this spot to the Chibok Girls, all children under inhumane conditions and the Nepalese people who are on hard times.
Idee91, Majidyusuf, Benebaby, miccoy, stancity, hilsocial and the others with numbers behind their names: chika, jemimaa, benebaby, decarthy, remzor this paragraph is for you.
Last word
2el my Hero, Babatawa my rolling model
 Yes boss !!! We'll all make it to b15 togeda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 8:18pm On Apr 30, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 8:15pm On Apr 30, 2015 |
babatawa: una nur reach one dozen na 
For polygamous persns like 2el , idee91 and majidyusuf
wey need aleast 4ladies each... One is owkay 4 me as per gentle man wey I be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 1:57pm On Apr 30, 2015 |
theSpark: Na so we see am
I think she didn't really grow up here. Awon ti Houston. ....  But na wash sha.... enter travel section and see how niccurs and barbies that grew up dere interact in the forum. |
Politics › Re: 64 Senators Endorse Bukola Saraki For Senate Presidency by idee91: 1:32pm On Apr 30, 2015*. Modified: 1:48pm On Apr 30, 2015 |
Na may 29 me dey wait sha
Nor be all dis one
Can't wait to see baba in action |
Politics › Re: 293 Rescued Women, Girls Are Indigenes Of Bumisiri Village by idee91: 12:01pm On Apr 30, 2015 |
benebaby77: Not only you bro.... I really felt disturbed when I learned that we're not mobilized for Batch A... For crying out loud, these people are wasting our time without being realized that.
And if person dey look for work nah, some yeye companies like access and co, they will say they're looking for a graduate, with minimum of 2:1, must have completed NYSC, must not be older than 24 years.... The work issue tire me o.... Ordinary accounting firms dey tell me say make I go serve come back. I'm tired jare |
Politics › Re: 293 Rescued Women, Girls Are Indigenes Of Bumisiri Village by idee91: 8:47am On Apr 30, 2015 |
benebaby77: I don't think it is still feasible if we are to enter camp in November. The day wey we go leave camp which is Tuesday nah dat d exams go start.... I would rather wait till next year than to dash them money I still dey reason that November o..... This whole NYSC wahala is just paining me.... lets wait for the time table sha. |
Politics › Re: 293 Rescued Women, Girls Are Indigenes Of Bumisiri Village by idee91: 7:55am On Apr 30, 2015 |
benebaby77: Stalking he? that will be lasting thing I will ever to to anybody..... Saw your comments on the threads that made a front page..... As I dey take read comment, naim I com jam your own Aiit. ... how far November diet ? Is it still viable ? |
Politics › Re: 293 Rescued Women, Girls Are Indigenes Of Bumisiri Village by idee91: 7:43am On Apr 30, 2015 |
benebaby77: Answers would be provided for your questions when they're found..... Yeah... but wait a minute. Are you stalking me ?  |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 12:24am On Apr 30, 2015 |
babatawa: be lollin there
you nvr hear taraba gist abi  Babatawa why u dey sheru bawon na ?? Taraba fresh, just that religious crises they usually have. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 11:40pm On Apr 29, 2015 |
babatawa: oyinbo ti da wahala sile o... Iwo na lo da gbogbue kale |