Idtop's Posts
Nairaland Forum › Idtop's Profile › Idtop's Posts
1 (of 1 pages)
Na wao!BB,anyway s nt by force s by choice, Cos u ar a middle class now and God don answer ur prayers with enof investments,u wil nid to move now,even f t s not BB,I-Phone dey dier now, Think high so u get High, MORE MONEY MORE PROBLEM,Everybody wan belong especially Girls. |
Imagine wot s coming out of ur mouth,u kept mute 4 thirteen years, s now da u will wake ur brother abi, since u believe that S God that gives nd take,Y bothering ursef now.So called s Younger brother,Dem suppose flog u very well, MUMU. |
university of ibadan post utme registration is out , www.ui.edu.ng |
Na kolo b dis o,see topic hear joke, u b mumu, |
UHN!Anyway u angry cos u love da Girl.I will advice u 2 quit da Girl,buh for da Daughter of da man,u see, "wot goes around will surely comes around".Just b ursef my brother and continue a fresh life.God has a gud package 4 u n da future. |
Na wao,Som Banks like to dey deceive dierself o,Au much interest our money wey we dey put for Bank dey yield b4,Not to talk of minimum account Balance N25,000,while minimum wage s N18,000(CONTEMPLATING).Sanusi ur own way self just dey contradictory nd, "UBA" nobody get sense for una side dier?, |
Wot a man can do,a woman can also do t better, all she nids s just full concentration. |
The question is dis,dat s t possible?if yes dat means d married woman will loose enof contact on her phone. |
1 (of 1 pages)