NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 6:02pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: baby cum over to my place, i gt enof nepa lite here...we both wil watch korean muvis til 20th... Lol. Na wa o. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 5:57pm On Apr 29, 2016 |
CandiceJay: Knock knock, come nd open d door Candice Sweet. How u dey dis evening. We never rilly talk today. Where u dey go na? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 4:36pm On Apr 29, 2016*. Modified: 5:59pm On Apr 29, 2016 |
undisputedk: *walks into thread *
Sees the struggle for babes 
*gently walks out * weti we go do na. Na d hustle b dat o.  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 4:33pm On Apr 29, 2016 |
barongmj: Me ke, I no get power to go que 4 fuel o bt I guess my bro got it for d regular price.
Silverbird got nothing on me joor.....I make one of d best popcorn in naija  hmmm, Baby. all this niggas when dey wan die onto ur mata. Me dey tell dem say I don already die ontop am o  U already sabi say me go make u the center of my world. My luv for u na jangolova e b o.(In seyi shay's voice) E nor get age mate at all. Infact the wan when Oyehomie and qutyjoice get na play play. My own na comfam. Nor let dem deceive u with their sweet mouth o. Just dey my side and u go dey smile everyday. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 4:12pm On Apr 29, 2016 |
Beckytee: Fraih and beckytee @ 5star camp Nice one dears. Congratulations. |
Celebrities › Re: Hilarious! Nigerian Musicians And The Kind Of Students They Would Have Been by IghravweIG(m): 1:34pm On Apr 29, 2016 |
The Simi part got me cracking  Said she's got sharp mouth. hehehe. |
Celebrities › Re: Wizkid Hosted By Koroma, President Of Sierra Leone (photos) by IghravweIG(m): 11:05am On Apr 29, 2016 |
januzaj: And some smelly pusssy mofo said they could bring you down Ordinary councillor has never welcomed them outside Nigeria
pusssy yeye dey smell When someone with smelly kitty-cat is at your back on a queue Lmao. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 10:27am On Apr 29, 2016 |
Aieboocaar: hope u nor go mind if me and u share her??  Ewoo!! She nor be cloth when dem dey share na. abeg warn ya sef o. Lol. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 10:23am On Apr 29, 2016 |
Fraiser: Finally I cover all d missed pages, my people I greet una, hw una dey dis morni... u sure. oya gist us weti don happen so far. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 10:22am On Apr 29, 2016 |
barongmj: I should do GOT....but I recommend beauty and d beast Thanks sweet. I wud go with beauty and the beast then. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:50am On Apr 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:08am On Apr 29, 2016 |
Aieboocaar: Blood of zachariah!!! my guy so na dis kind beauty u see for barongmj side wen make u say u get eyes on am.. chai! u sabi beta tin jare
oya shift make i follow u dey scope her too  Lol. See bad guys dem o. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:06am On Apr 29, 2016 |
barongmj: Hehehehehe.good morning Yes o dearie. Na u I put my torchlight on o. As i see u, body just dey do me to dance skelewu, Shoki and azonto o. How ur night? Which series u go watch today. Make i join u. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 8:54am On Apr 29, 2016 |
Honeybash: God you guys r great i love you all We luv u too,Honey. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 8:33am On Apr 29, 2016 |
Oyehomie: Lol...ooooo...i see.... Make dem sha do am small small o....
Hw re u today bro? Gud morning Morning o. I dey fine my brother. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:16am On Apr 29, 2016 |
genius43: True talk, When GOT came out in 2011 I didn't like the first few episodes and abandoned it but when i had no series to watch and no interesting film to watch i fell back to it and i enjoyed it.
Blindspot, Quantico, Limitless are all dope first season series tho.
BTW Deadpool Blu-Ray is out, am waiting for gods of Egypt. Hmmm. Well for GOT. Saw a few of its episode on series 1 but couldn't really keep up. Didn't really strike me. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:10am On Apr 29, 2016 |
genius43: Omo i sleep like kpomo last night o, how was urz? As in ehn. Lol. My night go wella. Small rain con fall join dis early mo mo. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 6:49am On Apr 29, 2016 |
Good morning my lovely people of G-C townlet. Hope we all had a pleasant night rest? Emmr, Barongmj luv, u look Wow. My eyes are on u  Good morning! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 5:59am On Apr 29, 2016 |
Oyehomie: Ighravwei padi...wats all dis honeybash that has almost consumed dis page about....? Like i can hear her name frm almost all d guys mouth in d village My brother, no be small thing o. She talk say, she dey find new hubby. nahim make dem dey call her name o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:02pm On Apr 28, 2016 |
Fraih: Reporting from 5star hotel, The best camp in Nigeria, Ogun state camp, Rosalieene, Beckytee, Yommexe, Omoalhaja7, FolabiBret can testify.
It's been a long day, training and keeping up... Especially those of us marching, that will receive the Governor tomorrow.
How is everyone doing?
Cc : IghravweIG, Fraiser, Wittyemi(saw your mention, nice one from you. ) Terrymason, LogoDWhiz, spixytinxy, Oyehomie et al. Good one Fraih dearie. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:27pm On Apr 28, 2016 |
Honeybash: goodevening guys now i don hear everything abt fraiser abeg i need gentle guy i no want mak fraiser wives beat me abeg okitiaji give me gentle guys jarw Hmmmm. I comment my reserve  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 5:35pm On Apr 28, 2016 |
ukjerry: yawns......una goodevening ooo. mum's now complaining that I sleep a lot. what's a girl gotta do in this gaddam situation nysc put me into huh I'm going back to sleep. plan on sleeping till may13th Lol. Sweetheart abeg nor sleep reach on the 13th o. chai! See wetin nysc don cause o. |
Romance › Re: My Guy See Me As Liar And Indecisive.. by IghravweIG(m): 4:43pm On Apr 28, 2016 |
Op, I swear, I no just understand u. |
Romance › Re: How Many Girls Can Introduce 2 Of Her Boyfriends Like This? by IghravweIG(m): 4:40pm On Apr 28, 2016 |
And the Niggas go just shake hands. one go say: Baba I greet u o. D other one go reply say: I greet u too boss  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 3:05pm On Apr 28, 2016 |
giftiebrown: lol, na party own worse pass, in a party of 50 persons, 47boys 3girls...u go c as girls dey run upandan as all d guys dey pursue dem 2 rock dem...If u mistakenly show wit ur babe, OYO is ur case...u go massage her tire d nxt day Ewo! I just dey laugh and laugh and laugh  |
Romance › Re: Need Help On My New Girl Friend by IghravweIG(m): 2:50pm On Apr 28, 2016 |
layla129: The help you need is to let the girl go with loads of apologies....it obvious you don't love her. How can you ask a girl out when you feel nothing for her Who does that?
You should be castrated  Castrated? Lol. Easy dearie. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 1:41pm On Apr 28, 2016 |
CandiceJay: I caught u because, its easy for an Abraka lady to know Urhobo names Hmmm. Dis is interesting. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 12:53pm On Apr 28, 2016 |
Jamesdman: My oga, I dey catch your salute oo.
How you dey, hope say you don dey learn how to swim for Ocean 2, I hear say e dey larger than Stream I and requires expertise.
MEANWHILE... I just dey one corner with chill zobo and pop corn, watching all these lovebirds in HD. Lol. Na so my padi. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 12:47pm On Apr 28, 2016 |
Fraiser: my senator... I dey greet u plenty plenty too, hw ur day dey go? E dey go wella. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 11:51am On Apr 28, 2016 |
dadizgurl: wr u see am Na magic eyes i use take see am. Lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 11:47am On Apr 28, 2016 |
okitaiji: Hahaha ighravwelG suppose understand because na me be d commandant wer d command d battalion wer d pursue BH for sambisa now oo, so make em hands off b4 i will send fraction of dem to bring him to and watch over our boot Lol. No play rough play o. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 11:35am On Apr 28, 2016 |
GROOOVE: okitaiji loud it, we no gree at all
fraiser toasting game strong sha lie no follow... Giftiebrown make una futarians collabo finish lol, i still stand ground
honeybash now my name is numba 2 on the list? Ahh!!! Let me just return this range rover i bought for you
ighravwelIG our oga at the top, we greet u sir villagegoat that contdown they cool minds wella, we troway salute Na so my G. |