NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:33am On Feb 27, 2016 |
Fraih: The greatest superMod ever Who has the key to frontpage. That guy dey try no be small. Lala, Weldone jare..
*** Terry, had a good nite. You're doing well too? in other words, na him be Oga patapata of Front page... But wait o, this our thread even dey front page? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:30am On Feb 27, 2016 |
justified19: IghravweIG I wan greet u o bt ur name dey gjmme problem... u and oyehmoz abi wetin b him name.. Lolz. Nor b only u don talk this thing o. How i wish I fit change am now. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:22am On Feb 27, 2016 |
Abeg my people I get one nysc unrelated question o. Abeg who b Lalasticlala.  N:B. Answers are at owners risk  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:11am On Feb 27, 2016 |
Fraih: Here I am, send me  okay. I have sighted u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:08am On Feb 27, 2016 |
Una Good morning inside this morning o. Where is Fraih? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:52am On Feb 27, 2016 |
Fraiser: lol... baba I never recover from yesterday hangover o, canoe still dey resemble ship for my eyes o, abah u won kill me? dat spixytinxy don dey miss gegemu wit her drinks o Lol. Sha no wahala. we go balling today na! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:11pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Cool as usual. Wusup? I'm fine dearie. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:25pm On Feb 26, 2016 |
Fraih: Oyehomie, oh weldone!!! I guess you are back to your Oyehomie account. IghravweIG, me is good jere You doing fine too? Yes I am. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:06pm On Feb 26, 2016 |
Oyehomz1: DEDICATED TO MA BABE QUTYJOICE
Hi babe..was busy at work all day ni jawe...Ma binu..i brought Ice Cr**m for u, strawberry flavour...hope u'll like it...i won't b abu to reply all d mentions..cos I'm running low on b3, i cudnt charge..but i read all....u actually stood for us...u re such a darling...i jst checked on ur broda now..me waitin for his response but i kno it is gonna b gud, cos he loves u nd will want u to av ur desire... Hw re u today? Ur words were full of Love.... Happy for u, Padi mi. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:01pm On Feb 26, 2016 |
Fraih, Qutyjoice, Frasier, Shammak. How una dey. I don show o. Frasier how e dey b na. Make we enta Spixitinxy Joint. Abeg carry Shammak follow body o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:24pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: dey r busy making babies Lol. Isokay  . It's allowed. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:16pm On Feb 25, 2016 |
Where is our amiable VP, Armynu and of course, His beautiful other half, Dominion29. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:02pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Doing home work at home now. Alrite. Will bring goodies, when I come visiting. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:54pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: abeg na who win d election? Cc ighravweIG Na Greycious win am o. The election was very close sha. Na 1 point he take win justified10. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:51pm On Feb 25, 2016 |
Shammak: Oya no lele Chill, make I sharply carry my bible and gun... Anything fit happen Loooolz. Chai! U don come again. Dem tell u say, thugs dey the ceremony? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:46pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: no mind justified10 na hin pocket turn am to mirinda drinker hin don take money do election finish for graceland. Lol. Ewooo!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by IghravweIG(m): 10:45pm On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz: Na so!
Need to hit the stage and dance.
*side talk* Senator, when will you people conduct the screening for the ministers? You people are dulling me! I need to review my cabinet Pressy, the issue is that I am only waiting for my distinguish colleague, Mr Amodu so we can proceed further o. With d continued leave of the DSP, we are left with this responsibility. Nevertheless, I write a letter to the Senate president, Greatestman, informing him of the issue. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:37pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Hun? Na swearing-in ceremony when dey go on for our neighboring nation (B16) o. Fraih don dey there. we dey wait for u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:10pm On Feb 25, 2016 |
Fraih: Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿
*** Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella  IghravweIG, oya make we dey go... Oya na. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by IghravweIG(m): 10:04pm On Feb 25, 2016 |
justified10: welcome, IghravweIG welcome too.
greycious is around, mr president sir, u are not permitted to leave dis hall until after former swearing in has taken place...
attend to oda issues later... *********
ladies and gentlemen, d swearing in ceremony of d first President elect of Graceland has begun officially...
I welcome all of u to dis event, d GEC chairman is absent for logistic reasons, he sends his greetings..
we don't have much to do.,
y'all should enjoy ursef.. Thank u.... Thank u....  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by IghravweIG(m): 10:03pm On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz: Steps in with my Beautiful First Lady MissEvey
With my Agbada on and a made in Aba Shoe , I walk in into the Ceremony centre.
I hereby call on comrades, NEC members, senators and important dignitaries to come over here and make this interesting
Armynu Kbs468 Greatestman Kuchikau Amodu Ighravweig Shammak Fraiser Crobboy Bobolil Drjoshua2000 Eaglevision Oyehomie
List being updated!  Na so Pressy. No dulling this night. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by IghravweIG(m): 9:49pm On Feb 25, 2016 |
***Drives into Graceland in his Limo** Walks to the high table, Shakes hands with Greycious, Chumaster, Justified10, Yorme, and others. Justified10 I done show o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:41pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, I dey come, mk I run put drinks for cooler so dat I go fit advertise my market dere maybe dem go buy Lol. Oya na. Carry Kbs468 follow body o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:34pm On Feb 25, 2016 |
Fraih, Frasier, Shammak, Qutyjoice, Spixitinxy, Oyehomie. Make una come make we go Graceland go support the swearing-in ceremony of their new presido. Na justified10 dey host am o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:17pm On Feb 25, 2016 |
Shammmmmmak! Hafa. Na where u enta since? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:14pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Tanks hun, and hope yu are as nice as my sister?  My reputation precedes me, My lady. So yes, you can count on that  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:09pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: i just dey sip my regal dey laff una, hin two months salary no fit even buy an empty botu of champagne, make una dey dia dey form Lol. For where. na real matas b dis o. But justified10 say e nor dey drink o. e say na soft(Merinda) e go drink. Besides Spixitiny give me for discount rate o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by IghravweIG(m): 8:53pm On Feb 25, 2016 |
Make I sharply Congratulate the president elect and VP elect in the persons of Greycious and Ruthobaz.( hope I got it right) of Graceland. Una weldone o. For the GEC oga, Chumaster , nor b small work u do o. More power to ur elbow sir. As for my padi, Justified10, Win or lose. U go always remain a winner. Together, make una make this city great. LONG LIVE GRACELAND! Senator Ighravweig from A16. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:25pm On Feb 25, 2016 |
justified10: I am sorry to disappoint u sir...mirinda is my favorite...lol Chesus!! Baba, when u start to dey take soft  No tell me say u don dey do this ur sober thing again o.. Sha, She get all of them.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:17pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: datz d best family in dis city Na so my broda. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:16pm On Feb 25, 2016 |
justified10: wetin b kai kai? where b d shop?
spinxytinxy, how far na.. Lol. Spixitiny get varieties o. Big man like u nor suppose dey take kai-kai na. Na Champagne we wan go drink. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:49pm On Feb 25, 2016 |
|