Igwe2nero's Posts
Nairaland Forum › Igwe2nero's Profile › Igwe2nero's Posts
Invite abi na summon? first it was France, nw Germany. Abeg dey shld stay clear n allow us ma age our affairs. shebi France do der Electn too, abeg who don invite abi summon d winner. Arrannnnnntttt non.. sense |
[color=#000099][/color]Too bad. i hate it wen these guys go for soft targets. RIP to d deceased |
ONE GUYMAN BUTTER COURSE NA ANODA GUY BITTER KOLA COURSE.TO ME SHAA,SOME BITTER,SOME NA BUTTER BT D ONE I DREADED MOST NA MAT202,WE DEY CALL AM ODIEGWU MAT.GOD IN HEAVEN SAW MY PLIGHT N GAVE ME AN E.DAT E WEY B 40 ON TOP DEY SWT PASS SUGAR CANE.MEANWHILE,DAT DAY WETIN FULL MUA MYND NA MR LECTURER... |
HBD NIGERIA bt a 54 yr old man stil crawling on d floor is an eyesore.Lets kip hoping shaa,one day e go beta. |
I knw dat Gabon is a noun,bt i can't say if it s d name of a person,animal,place or thing.anywayz,thanks to d eaglets for paying dem bak in der own coin.fo0l5,imagine der fans calling my boys ebola nigeria.congrats boys,u v bn doing it,u can do it again |
JULY 1ST |
Am 4rm Nimo,njikoka LGA,IGWE ANTHONY BY NAME,grad of UNIZIK,based in Kano,single but seriously searching,my no is 08037379904 |
Am Tony based in Kano.need a lady 4 a serious relationship 08037379904 |
when 2 elephants battle,d grass suffers.my pple,dis war is jst btw some powerful oligarchs bt d innocent nigerians bear d brunt.may God save His pple. |
der way of life justifies der mode of death.me think dat d day u choose ur way of life is d day u choose d way u die eg soldiers die in combat,commercial drivers die in road mishaps,medical practictioners die of lab accidental infectns,thugs abi rappers too can die in clubs or streets. |