Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,059 members, 7,849,282 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 05:51 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** (170966 Views)
Entertainment Gossip Analysts Needed / Celeb Gossip:50 Cent Unveils New Single / ** Celebrity Gossip Hour** << Where Is Cossy Orjiakor?, Is She Still A Nollywood (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (292) (Reply) (Go Down)
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Nobody: 8:20am On Jan 04, 2013 |
ijebabe: 3 wives? I no be polygamist o; even though Eze Promoe talk say "there are many fishes in River Zambezi". Anyway, who be the 3 ladies sef? |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Nobody: 8:21am On Jan 04, 2013 |
Mynd_44:I swear, wack game. maria of all people! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:21am On Jan 04, 2013 |
Idowuogbo:HAHAHAHAHAHA!!! That was a funny picture! Lol! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Idowuogbo(f): 8:22am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:Haba! Asewo bawo? Dem no collect money na... Dey cheerful givers. Dats sound a bit polished innit? |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:22am On Jan 04, 2013 |
CFCfan:Jamb question |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by MariaGoretti: 8:23am On Jan 04, 2013 |
BoboYekini: I swear, wack game. maria of all people!hia, who be this nah? |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:25am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:I don't assume |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Nobody: 8:25am On Jan 04, 2013 |
ijebabe: No be JAMB question, na WAEC own. Who dem be nau? |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:25am On Jan 04, 2013 |
BoboYekini: I swear, wack game. maria of all people!Erm...... |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:26am On Jan 04, 2013 |
Idowuogbo:We need more cheerful givers na, the world will be a much happier place |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:26am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:Lmao |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:27am On Jan 04, 2013 |
CFCfan:I see them for that thread in celeb section. Tonto and 2 others. Abeg o, I love my life! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:27am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:If not, some people go dey straff donkeys for NL |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:28am On Jan 04, 2013 |
Mynd_44:Ok! *writes in notepad* |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:29am On Jan 04, 2013 |
Mynd_44:You mean like ITBomb? |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Idowuogbo(f): 8:32am On Jan 04, 2013 |
BoboYekini: I swear, wack game. maria of all people!Worrrisdatsupposetomean? Bcus d chick no b Lagos babe? U go fear agidi Juliet na! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Nobody: 8:32am On Jan 04, 2013 |
ijebabe: Tonto na just my Nollywood crush. Who be the other 2 ladies? Don't worry, I'll ensure your safety. |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Idowuogbo(f): 8:32am On Jan 04, 2013 |
Mynd_44:And 190? |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Nobody: 8:33am On Jan 04, 2013 |
Idowuogbo:LMAO |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Idowuogbo(f): 8:33am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:Lmfaoooooo!!! Bye! Bomb go soon land for our head o! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:35am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:Dang!!!!! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:37am On Jan 04, 2013 |
Idowuogbo:Lmao. No run oo |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by MariaGoretti: 8:39am On Jan 04, 2013 |
Idowuogbo:that guy must be a lost anumkpama.... |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by UjSizzle(f): 8:41am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:lol Idowuogbo:hahahahahaha |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:42am On Jan 04, 2013 |
Idowuogbo: Mynd_44:Wetin!! Make I no talk sef! Lol! |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:44am On Jan 04, 2013 |
CFCfan:When you won't be able to protect yourself! Talk dey sweet o... |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Mynd44: 8:44am On Jan 04, 2013 |
ijebabe:What you said can cause some people to go suicidal |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Promoe(m): 8:45am On Jan 04, 2013 |
acidosis™: acidosis™: Eze Promoe: Maria-Goretti: acidosis™: Eze Promoe: Idowuogbo: acidosis™: acidosis™: Maria, please forgive this guy, he's got no problem. Just try hard no matter what. And to acidosis, please please forgive me for the way I encroached into that matter wey nobody send me. |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:47am On Jan 04, 2013 |
Mynd_44:Who, who? When did that rapture take place to make him the last man on earth? Suicide over that one? Hehehe... |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe: 8:49am On Jan 04, 2013 |
Promoe:You be Catholic? Dem sabi intercession |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Nobody: 8:49am On Jan 04, 2013 |
ijebabe: Haba, I fit protect myself. Who be d other 2 ladies? The suspense dey gobsmack me. |
Re: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by Idowuogbo(f): 8:49am On Jan 04, 2013 |
Promoe: Late comer! Gist don end, ra pu ya. |
(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (292) (Reply)
Biography Of Wizkid, Profile, Life History & Shocking Lifestyle
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |