Ijehk7's Posts
Nairaland Forum › Ijehk7's Profile › Ijehk7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
Oooh, oga @d top abeg update dis tori nw. Dont mak d sweetness go sour oh |
[color=#000099][/color]abeg repo madam me dey reason am sey u fit write 4 tensils? Na one gud tv program wey gud 4 dis type of ur script. Abeg na money tinz oh, u agree? |
Repo gal u rock oh, lov ur tactics,bt pls next time skip som detailed intemacy, mehn i dont even knw hw to com ova dis 1 nw. Abeg any anti-dote[color=#990000][/color] |
U ar such a talentemd lady or woman, i wil advice u to come out in open. Rememba dat a champion is nt knwn in is house bt wen he comes out. U nid to show d world hu u ar dont burry ur talent only on NL. More ink 2 dat hand of urs. Abeg wen is u next update?[color=#990000][/color] ![]() |
