Ikekings's Posts
Nairaland Forum › Ikekings's Profile › Ikekings's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 253 pages)
Jenams: ^^^Weda ur daughter chaste or not, dat na una palava, for me, she must get pregnant b4 marriage, sex is an understatement.Lmao!!! Gbam!!! Thank God I'm not the only guy with this mentality!!! ![]() |
I think u should ask loretta u... Her cleavage looks nice.. Oh!!! And it's fair!!! Hehehehehe... ![]() |
Shuo!!! So, we still get girls wey dey do friends with benefits? I been dey search for dis kind girls ooo... All dis love relationship don tire me... @op I go advice u based on weda u dey yansh ur gf? If u dey yansh her keep her and also accept the other babe proposal... Just dey yansh dem both of them... To tidy two girls no hard... Just arrange ur paroles wella and play the both... |
Fine girls! And people think I'm crazy whenever I talk about polygamy... With all dis beautiful damsels wey full everywhere... |
leatherman: So dry I got a hard on!Lol... Now dis is funny!!! |
Romanciella: lol**still waiting** |
Romanciella: ayt i wil**waiting** |
carujmonella: Dunce!!. Lol.Ok!!! Thanks for clearing the air! |
[quote author=nadia_SA]@ ike I soo love Micasa Daalu..[/quote]Daalu omalicha nwanyi... But what's micasa? |
[quote author=190-the-clown]and lastly they always answer names like amaka, popowaa, gree_die, shollypopz, alutacontinua, chindima, adaobi, uju, phelomena, or grace [/quote]Lol... Dis boy always looking for trouble!!! |
Ehnnnn... So dis kind thread dey? Anyways I don subscribe... No be everybody sabi write good english as I no sabi make I join una jare! |
Tapout: ErrmmLmao!!! **falls from okada**... Very funny!!! ![]() |
@op I feel you bro... I crush on any female handle I come across in dis section... The ladies are too awesome and sweet... |
#TEAM LABOUR PARTY #TEAM IFEANYI UBAH... The rest na wash!!! |
Romanciella: uhm itx on ma profileThe pic ain't coloured.. Upload a coloured one... |
Yes boss!!! I hear you!!! |
Where the pics dey now? |
Please don't laugh! Which one kills faster? 1. Yoruba girl's pant. 2. Hausa man's toothbrush. 3. Igbo man's singlet. |
Emzybrown:Lol... Etibaba all the way... Pm the card sharp sharp!!! |
Ikekings |
Lmao!!! Ok now see dem!!! Bb haters!!! **continues pinging on my bb jare**... Blackberry until end time tinz... |
Emzybrown: Na me you dey talk too, you go check me out for twiitterLol... No be you be emeka? Ur twitter handle dey ur profile! What do you expect? I just checked it out!! |
lorretta u: ThanksYou are welcome senorita... |
SniperInADiaper: Back offJeez!!! **backs off** ![]() |
Lol... I'm a repentant bro... Your prayers are working... |
Lmao... **falls from okada**... Nollywood no dey carry last... |
@emeka u dey jonz ooo... You no wan upload ur pic but ur pic dey for twitter and ur twiiter handle dey for ur nairaland profile... See jonzing ooo!!! |
@op nice choice... She's pretty!!! |
jmoore: some women are laying a curse on their sons by saying amen.Lol... No matter how bad you think the ladies are, there are good ones shaa... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 253 pages)

...y wud a 9ja guy do that 