Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,135 members, 7,957,246 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 09:49 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) (6051 Views)
Romance Chat Room / :::::romance Chat Room::::: / So What's Cracking. . . .official Late Night Romance Chat Away! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 6:59pm On Aug 29, 2013 |
Since I dun dey promote tinz wey be our own n e get plenty people like myself wey just like to dey xpress themselves for dis our own language.recently I be won apply for PHD for wan university abroad like dat.d tin swit me when for d language portal for the school website I c wey dem ask if na Nigerian English I want make them take dey correspond wit me. So my people if we wan gist abt romance or complian,with d blessing of the MOD's them,make we enter here |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 7:22pm On Aug 29, 2013 |
luvable sam: Since I dun dey promote tinz wey be our own n e get plenty people like myself wey just like to dey xpress themselves for dis our own language.recently I be won apply for PHD for wan university abroad like dat.d tin swit me when for d language portal for the school website I c wey dem ask if na Nigerian English I want make them take dey correspond wit me.Rofl is English getting more difficult? |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 7:28pm On Aug 29, 2013 |
maxwello.yg:No be sey e difficult.......This is more down to Earth |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 7:39pm On Aug 29, 2013 |
Lol! |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 7:42pm On Aug 29, 2013 |
Baybe: Lol!Babe how u dey?any tori? |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Enegod(m): 7:44pm On Aug 29, 2013 |
this one na good developments |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 7:48pm On Aug 29, 2013 |
Enegod: this one na good developmentsAbi my broda |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 7:49pm On Aug 29, 2013 |
Enegod: this one na good developmentslool |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 7:51pm On Aug 29, 2013 |
luvable sam:I dey fine...tori never dey |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 8:01pm On Aug 29, 2013 |
Baybe: I dey fine...tori never deyLol.wen tori dey abeg bring am come here.we dey wait |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 8:45pm On Aug 29, 2013 |
I no fit speak proper pidgin, so i no choice but to break ur rule |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 8:49pm On Aug 29, 2013 |
mondi_cheeks: I no fit speak proper pidgin, so i no choice but to break ur rule Lol .learn ma sista spread d gospel |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 8:09am On Aug 30, 2013 |
Una good morning my people |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Emmy9ite(m): 10:40am On Aug 30, 2013 |
Make I pitch my tent here. I pass! |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by lertee(f): 10:46am On Aug 30, 2013 |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 11:26am On Aug 30, 2013 |
Emmy9ite: Make I pitch my tent here. I pass!U too mush.. Wehkum |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 11:28am On Aug 30, 2013 |
lertee: Sis abeg post any tori wey u hear n u need advice for here |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by mumumugu(m): 11:42am On Aug 30, 2013 |
Make we begin by composing pidgin romantic text message to nairalander wey we love......abi hw una see am |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 11:57am On Aug 30, 2013 |
mumumugu: Make we begin by composing pidgin romantic text message to nairalander wey we love......abi hw una see amI once get one S.A babe wey be nurse.she like pidgin die. anytime I tell am say I love u for oyinbo man English,she go dey beg make I translate am to Pidgin for her...I com tink am tell am say I love u for Pidgin English na ; I dey trip for u. Wetin una tink? Na I love u be dat for pidgin? Dat na b4 we fall in for poem tins...dat no mean say if u get poem for Pidgin make u no drop am now. We dey wait |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 1:13pm On Aug 30, 2013 |
I melt for pidgin. Carry on!!! |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by sexymoma(f): 1:19pm On Aug 30, 2013 |
Walai dem go soon close this thread... But before dem close am make i report wan guy im name na 'SLIDEWAXIE' He too dey bash me, he dey counter every werds wey i write, biko anything wey una fit do mek una help me warn am, i fit send am E-Jazz o if he no take time. |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by adim2(m): 1:57pm On Aug 30, 2013 |
Omo me i don catapult my self put for this thread come siddon gidiba dey observe as d pidgin dey fly. Oya my ppl make una helep me promote the ogbogen language. I hail una oooo. |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 4:17pm On Aug 30, 2013 |
sexymoma: Walai dem go soon close this thread... Slidewaxie abeg on behaf om my pipu for here abeg we dey summon u cum d panel here. Com xplain y u dey bash persin? U like am or wetin? Just cum here cum tell us. We dey wait u |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 4:19pm On Aug 30, 2013 |
adim2: Omo me i don catapult my self put for this thread come siddon gidiba dey observe as d pidgin dey fly. Oya my ppl make una helep me promote the ogbogen language. I hail una oooo.We dey hail c bac. Make u too help us,promote the language. |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by eghos12(m): 5:40pm On Aug 30, 2013 |
sharlay i greet una o... Good evening my pple |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 7:33am On Aug 31, 2013 |
eghos12: sharlay i greet una o... Good evening my ppleGoodmornin |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by bennysucre(f): 9:26pm On Sep 24, 2013 |
. |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Victory2011: 10:22pm On Sep 24, 2013 |
area, area how na de. i just say make i branch.but e b like say i go siddon gidigba for here. |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 11:01pm On Sep 24, 2013 |
Victory2011: area, area how na de. i just say make i branch.but e b like say i go siddon gidigba for here. D tin make sence...welcome |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nursy(f): 9:51am On Sep 25, 2013 |
Una doo ee. As e be say I dey d land of pidgin english, make I join una for here. No be say I even like to dey speak uhmm gud english sef. I lyk to dey speak pidgin eh, so tey d tin taya me sef. E dey do me tininitanana... |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by ikekings(m): 1:30pm On Sep 25, 2013 |
Ehnnnn... So dis kind thread dey? Anyways I don subscribe... No be everybody sabi write good english as I no sabi make I join una jare! |
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 1:54pm On Sep 25, 2013 |
Worris dis? |
Nwanyi Asaba / The Love Of My Life / Who Wants To Be Afeni's Girlfriend?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |